Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 (17031 Views)
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Wotowotoman: 9:27pm On Apr 14 |
This Barca pressure is just too much. Haba ![]() |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Wotowotoman: 9:29pm On Apr 14 |
Simeone don comot Lukmon. Why na? ![]() |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Omoawoke(m): 9:31pm On Apr 14 |
Dem dey house dey play like say they are away… Come out and fight and stop hiding like cowards .. With the way they are playing, it’s a matter of time before they collapse and collect serious beating |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Willie2015: 9:31pm On Apr 14 |
Wotowotoman:Lookman don tire |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Wotowotoman: 9:31pm On Apr 14 |
Rashford and Lewandowski in? How Atleti go survive? |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Haydens: 9:32pm On Apr 14 |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Cmanforall: 9:33pm On Apr 14 |
ViceGovernor:He has corrected it |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Willie2015: 9:34pm On Apr 14 |
Omoawoke:Come out from where.. person wey pass..u ..pass u... Na to Siddon for house Athletical dey now.. |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Wotowotoman: 9:35pm On Apr 14 |
Athleti dey form injury so that them go fit rest. Next twenty minutes go bloody ![]() |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Haydens: 9:35pm On Apr 14 |
Simeone for sub ademola with soerloth na. Na him sabi play that position well, make that no cost atleti their chances since lewandoski and Rashford don enter. |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Wotowotoman: 9:36pm On Apr 14 |
Willie2015:No mind Athletical jare ![]() |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Haydens: 9:37pm On Apr 14 |
![]() PSG NICE ONE and well done. |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Omoawoke(m): 9:39pm On Apr 14 |
Willie2015:They were playing with zero urgency, no passion, like they were begging them to play… Two goals lead and playing at home is a whole lot of moral booster that they needed but they flopped it |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Love800(m): 9:39pm On Apr 14 |
My nigga don enter. Sorloth, The big man. |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Wotowotoman: 9:39pm On Apr 14 |
Griezman deserved the round of applause. He really tried tonight 👏 |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Omoawoke(m): 9:40pm On Apr 14 |
Haydens:Those ones just dey flog person like pikin |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Haydens: 9:40pm On Apr 14 |
Soerloth must score. |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Wotowotoman: 9:41pm On Apr 14 |
Red card loading for Barca ![]() |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Haydens: 9:43pm On Apr 14 |
Omoawoke:Like this them don turn to top UCL contenders ooo just like Madrid. They might surprise us again if care isn't taken. Sha, psg Vs Madrid/Bayern go make sense a lot. |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Wotowotoman: 9:43pm On Apr 14 |
E go hard for Barca to do it with ten men. Athleti don qualify jor ![]() |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by ravensckar(m): 9:43pm On Apr 14*. Modified: 10:08pm On Apr 14 |
Atletico had better slow the game down. UEFALONA can conjure up a penalty from anywhere o. ![]() |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by sterlingD(m): 9:44pm On Apr 14 |
Wotowotoman:Red card again na wao |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Omoawoke(m): 9:45pm On Apr 14 |
ravensckar: Dem be like Merlin |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Dynamicboss: 9:45pm On Apr 14 |
Why red card again. Not nice at all |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Haydens: 9:48pm On Apr 14 |
Na possession we go chop ? ![]() |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by GanagiBitrus: 9:49pm On Apr 14 |
Barca don overthrow Chelsea as the new RED CARD FC. |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Omoawoke(m): 9:50pm On Apr 14 |
What a waste of one on one Chai ATM |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by zeenaman: 9:51pm On Apr 14 |
End of the road for Barca. See you next year God's grace |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Haydens: 9:51pm On Apr 14 |
How I wish I could fast forward time like this. ..... The time is getting slower na. ![]() |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Haydens: 9:53pm On Apr 14 |
8 mins is unfair na.. |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by WhiteIverson: 9:54pm On Apr 14 |
Eric Garcia has gotten 2 red cards against ATM just this year alone. And they say players don't bet |
| Re: Atletico Madrid Vs Barcelona: UCL (1 - 2) On 14th April 2026 by Haydens: 9:56pm On Apr 14 |
Dembele head dey correct tbvh. Give it to '£m hot hot. |
Inter Milan Vs Barcelona: UCL Semi Finals (4 - 3) On 6th May 2025 • Arsenal Vs Aston Villa (0 - 2) On 14th April 2024 • Liverpool vs Barcelona: UCL Semi-Finals (4 - 0) On 7th May 2019 • 2 • 3 • 4
FA Cup: Preston Vs Arsenal (1 - 2) On 7th January 2017 • Everton Vs Manchester United (0 - 3) On 26th November 2023 • EPL: De Gea Signs New Contract With Manchester United




