France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 - Sports (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 (14691 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 13 Reply (Go Down)
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 8:41pm On Jun 16 |
Amalekki:Na wa ooo |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Amalekki: 8:41pm On Jun 16 |
It's always shocking to most people, the good thing is that it doesn't last too long and you don't have to be outdoors for long too. MyAmericandream: |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 8:41pm On Jun 16 |
This Senegal right wing wetin him dey play na |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 8:43pm On Jun 16 |
Aswear this ref na big fuul abeg |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by wiseone28: 8:43pm On Jun 16 |
Amalekki:You can tell him without using AI?
|
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 8:44pm On Jun 16 |
MyAmericandream:Omo na wa ooo |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by yinkeys(m): 8:45pm On Jun 16 |
snooze fest i hear |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by OgaTheTop2: 8:45pm On Jun 16*. Modified: 9:47pm On Jun 16 |
See stadium... |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Amalekki: 8:46pm On Jun 16 |
No I can't tell him that clearly, and it's obviously edited by me. I use AI the same way I use regular google before AI and the same way I used textbook, newspaper and magazines before google. What is wrong with you pseudo-intellectuals? Was the needed information not clearly conveyed without ambiquity? wiseone28: |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 8:46pm On Jun 16 |
Kalulu44:Buh this mumu ref too dey contribute negatively |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by MyAmericandream(f): 8:46pm On Jun 16 |
This game dull no be small, I wasn’t expecting this kind of game from this two big teams. |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Angelfrost(m): 8:47pm On Jun 16*. Modified: 9:29pm On Jun 16 |
Mtchewww... France team na just big names and hype jare. Nothing here comes close to the Champions of 2018. From what I have seen so far, this tournament is far from the usual. Yet to see Portugal, Argentina and England, but there might be serious upsets ahead. |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 8:48pm On Jun 16 |
Amalekki:My brother why U dey worry ursef na |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Tabletuner(m): 8:49pm On Jun 16 |
wiseone28:How did you know it was AI? |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 8:50pm On Jun 16 |
Angelfrost:Seriously speaking, Nigeria for don scored dem like 3 now Senegal is not serious going forward always relaxing thereby killing the momentum |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Amalekki: 8:51pm On Jun 16 |
prinsam30:I no worry my bro, thank you ![]() |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by 0Brien: 8:53pm On Jun 16 |
Senegal needs to stop falling unnecessarily, this isn't AFCON. They're bringing African stubborn head into the Word Cup |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by flexyrule(m): 8:53pm On Jun 16 |
Kalulu44:Your country should have qualified so as to play the style that you want to see. |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Kingray10: 8:54pm On Jun 16 |
What a miss to beat this guy hungry me is swear. |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by femi4: 8:55pm On Jun 16 |
Ismailaaa |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Omoawoke(m): 8:55pm On Jun 16 |
This Jackson is very uselesss. Sorry ismaila |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Omoawoke(m): 8:55pm On Jun 16 |
0Brien:They can be stubborn and it’s allowed |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Reloadedisraelp: 8:55pm On Jun 16 |
0-0 ft |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by prinsam30: 8:56pm On Jun 16 |
MyAmericandream:Senegal is not dangerous at the front they give incomplete passes and they always confuse making decisions in the 18yard box while France in the other hand ar just playing as if they are playing club football, relying on clubs successes |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by dequir: 8:56pm On Jun 16 |
The match is not exciting, unlike the Belgium Egypt match yesterday. Too boring, France is going nowhere this tournament if this is their level of playing. |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Twoclans(f): 8:56pm On Jun 16 |
Senegal has too many wasted chances. |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Northsouth(m): 8:56pm On Jun 16 |
I know on the long run, things maybe difficult for lower rank teams o But na one day things dey change And jinx dey break E get one guy earlier today, him say France go win first half 4-0 I told him, he just start watching football, say hi no know football at all E.no pass like that |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by heartofcity12: 8:56pm On Jun 16 |
This Ismaila has wasted up to three chances today 🤦🏻♂️ |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by geoworldedu: 8:57pm On Jun 16 |
Kalulu44:Case is still in court and I'm very optimistic they will win it. |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by heartofcity12: 8:57pm On Jun 16 |
Mbappe needs to work on his first touch |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by Angelfrost(m): 8:57pm On Jun 16 |
prinsam30:True talk... Super Eagles for shine this world cup. No doubt. |
| Re: France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 by wiseone28: 8:57pm On Jun 16 |
Amalekki:stop blowing grammar everything shouldn't be AI or Google |
Mexico Vs South Africa: World Cup (2 - 0) On 11th June 2026 • Nigeria Vs Portugal: International Friendly (1 - 2) On 10th June 2026 • Nigeria Vs Senegal: AFCON Int'l Friendly Sunday, 16th June, • 2 • 3 • 4
Kano Pillars Arrive Malaysia For Basketball Tournament (photos) • Everton Sack Manager, Rafa Benitez • Brazil Vs Mexico: Olympic Football Final (1 - 2) On Saturday August 11 2012
Viewing this topic: 2 guest(s)
