Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 - Sports (13) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 (22081 Views)
1 2 3 ... 10 11 12 13 14 15 16 ... 21 Reply (Go Down)
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Usmanovic95(m): 11:36pm On Jul 01*. Modified: 11:57pm On Jul 01 |
As at 84 minute ,Senegal was leading 2-0, I say make I go put beans on fire,before I come back to check score, I'm seeing 2-2. Na hand Dem use throw ball inside net? |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:36pm On Jul 01 |
Wetin dey worry this ref na make him no try am give PK ooo |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Spainever(m): 11:37pm On Jul 01 |
Penalty to Belgium it is over |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by tonididdy(m): 11:37pm On Jul 01 |
ThSta a clean Pk |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:37pm On Jul 01 |
Which kind wahala be this na |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by tonididdy(m): 11:37pm On Jul 01 |
prinsam30:That's 💯% penalty |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by heartofcity12: 11:38pm On Jul 01 |
tonididdy:True tho |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Spainever(m): 11:38pm On Jul 01 |
Ref dey rush to check vAR 😔 but when Ivory coast get that chance he never check |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Ekaka14: 11:38pm On Jul 01 |
This life no balance o...na Senegal come dey beg ref make e no award penalty now ![]() |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by 43Ronin: 11:38pm On Jul 01 |
But they have played the advantage for the penalty na? Would they have canceled the goal and awarded a penalty? As an african team in this tournament avoid anything tackle cos you will always get the PK against you |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Phraences: 11:38pm On Jul 01 |
God abeg. Make this referee no give this penalty kick. |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:38pm On Jul 01 |
This is not PK abeg |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Spainever(m): 11:38pm On Jul 01 |
I don off TV 😭 |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Oceanjagaban: 11:38pm On Jul 01 |
thatigboman:I happy die as England win 2-1 ft ...that was my last game |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Ekaka14: 11:38pm On Jul 01 |
even if there's an infringement...it appears like outside the 18...abeg na sarcasm o ![]() |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Spainever(m): 11:39pm On Jul 01 |
If na African team he will not check VAR |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Phraences: 11:39pm On Jul 01 |
Ekaka14:You make me burst laugh ![]() |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Ekaka14: 11:39pm On Jul 01 |
Well its penalty to Belgium ....haha this life ![]() |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by heartofcity12: 11:39pm On Jul 01 |
But it’s clearly a penalty, let’s leave sentiments aside.. Senegal ruined themselves. |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:39pm On Jul 01 |
PK very useless ref that's not a PK abeg U for allow this game end like that na |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by tonididdy(m): 11:40pm On Jul 01 |
Coachee senegaloose hwfa ... Tell your boys to leave the pitch ![]() |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Pacesetter123(m): 11:40pm On Jul 01 |
Penalty awarded to Belgium in the dying minute of the game |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Spainever(m): 11:40pm On Jul 01 |
Senegal think 🤔 SA na Ai |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:40pm On Jul 01 |
Make Senegal walks off the pitch again make I check something |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by BItt: 11:40pm On Jul 01 |
Senegal is a force to recon with |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by spencekat(m): 11:40pm On Jul 01 |
tonididdy:Exactly.Very clear penalty. |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Okwug2026: 11:40pm On Jul 01 |
FIFA IS FRAUDULENT. THAT WAS NO PENALTY |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by Spainever(m): 11:40pm On Jul 01 |
tonididdy:Hahaha 😂🤣🤣 |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by spencekat(m): 11:41pm On Jul 01 |
Pacesetter123:Belgium deserves to scale through. |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by prinsam30: 11:41pm On Jul 01 |
Make this guy comot there make dem play the PK na |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by nato20ng(m): 11:41pm On Jul 01 |
😂😂😂 tonididdy: |
| Re: Belgium Vs Senegal: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 2) On 1st July 2026 by michlins(m): 11:42pm On Jul 01 |
But this wasn't a penalty. Contact was outside the boc |
France Vs Sweden: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 0) On 30th June 2026 • Germany Vs Paraguay: World Cup 2026 Round Of 32 (3 - 4) Pens On 29th June 2026 • France Vs Senegal: World Cup 2026 (3 - 1) On 16th June 2026 • 2 • 3 • 4
Samuel Okwaraji Died 24 Years Ago • Odion Ighalo Shares 2009 Throwback Picture Of Himself And His Wife • Why Osimhen, Chelsea Deal Collapsed – Mikel Obi