Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? (238 Views)
| Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by SANGOSAMUEL(op): 12:56pm On Jul 04 |
iLOTBET really used this ad to promote a ₦150M house? So disappointing una won give 150m house but una no fit spend ₦10m on better ad wey go convince people The worst part is any small thing like this dstv don show the ad very annoying...like get this low budget AI nonsense out of my face and tv. iLOTBET do better abegg. #ilotbetad na nonsense
|
| Re: Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by SANGOSAMUEL(op): 12:58pm On Jul 04 |
iLOTBET ad na scam o, make Dstv comot am abeg |
| Re: Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by SANGOSAMUEL(op): 1:09pm On Jul 04 |
I really thought it was just me seeing this iLOTBET ad until i saw it on X yesterday, my mom was even asking if it was real and we should try it out i was like it is scam cause there is no further info just showing a fake house and ai people wey their face dey change nothing authentic about the ad. 150M house indeed liars |
| Re: Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by COMFORTADESHINA: 1:20pm On Jul 04 |
I saw it also everybody involved in making this iLOTBET Ad should be FIRED!!! you mean people sat down to cook up this nonsense and decided to put it out as an ad. smh |
| Re: Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by MUMINAKOLADE: 3:08pm On Jul 04 |
No be by just saying ₦150M house. The advert sef suppose make people believe am. This one just dey look rushed and very low budget. iLOTBET you people can do better |
| Re: Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by Lastpharoah33: 7:05pm On Jul 04 |
Omo, I been think say na only me remain wey dey cringe at this ad... Like 😒 wtf! So cheap and stale... |
| Re: Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by Lastpharoah33: 7:07pm On Jul 04 |
COMFORTADESHINA:Like, I can literally cook this up on my mobile device. For them to air this on Supersport means one thing; Alot was budgeted was the promotion. |
| Re: Ilotbet ₦150M House… Na This Ad Dem Use? by ONYAKAKELE: 8:49am On Jul 05 |
Honestly the ad is so infuriating and it pops up everytime, i just posted about it too because we really need to talk about how ai is making people less creative and lazy. |
Na This Kind Wardrope I Wan Buy...e Make Sense �� • Gaius Chibueze: Bitcoin Billionaire Offer To Buy Nairaland For 150m-pics • Na This Kind Heat Season Wey Konji Dey Enter Body • 2 • 3 • 4
Https://genodrivepills.com/ • Nikelloblog Wish Fans Happy New Month • At His Coming