France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 - Sports (9) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 (21548 Views)
1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 12 ... 15 Reply (Go Down)
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Sheuns(m): 10:35pm On Jul 09 |
I don’t see any team beating this French side. Oliseh, Dembele, Barcola, Mbappe. They have a formidable attack and strong defense. Na dem get this World Cup to lose. |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Peacecore: 10:35pm On Jul 09 |
Rayjay45:Oga nor dey hide you be Pendu fan you think say we nor know? Dey play ![]() |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Firstorderwizard(m): 10:35pm On Jul 09 |
Let me see how FIFA go take do the ojoro again, they delayed Mbape penalty for over 3 mins. All these is for France not to meet Argentina |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Amovingman: 10:35pm On Jul 09 |
Make Messi and mbappe top goal chart for world cup heartofcity12:na dembele get balon dor |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by dominique(mod): 10:35pm On Jul 09 |
Dembele might just win back-to-back Ballon D'ors |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Angelfrost(m): 10:36pm On Jul 09 |
femi4:They came here to strictly defend all game long, frustrate France attacks, and try to move the game to Penalties. That can't work against an attack with Mbappe, Dembele, Doue, Olise, etc. They lost this game before it started. |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:36pm On Jul 09 |
spencekat:2 more actually |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by tobenuel(m): 10:36pm On Jul 09 |
France winning this world cup!! ''is a here we go'' |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Reference(m): 10:36pm On Jul 09 |
After today, Argentina will be the only non European team left....so much for a 'World Cup'. Despite expanding the number to high heavens it is ending in resemblance to the European Championships. Ceferin will be laughing his head off and Gattuso will be like.....told you so. |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by OriOko88(m): 10:36pm On Jul 09 |
France is now becoming Morocco's nemesis. They got eliminated by France also in 2022. I don't see any team stopping this France. France keeper is yet to have any save since. |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by lordm(m): 10:36pm On Jul 09 |
Morocco is a useless team. They are scared of attacking. Very useless team |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Ekaka14: 10:37pm On Jul 09 |
Ekaka14:This is what I predicted...now Morroco will... and MUST come out to play...they need to if they must get something from this match |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:37pm On Jul 09 |
Make we dey watch weda African go finally upset the Europeans today bcoz the European always upsetting African Wen they are 2 goals up |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by VeeVeeMyLuv(f): 10:37pm On Jul 09 |
Upamecano miscue So professional defender can do this kind of play too |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by heartofcity12: 10:37pm On Jul 09 |
Amovingman:Do you think Mbappe have a chance? |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Peacecore: 10:37pm On Jul 09 |
prinsam30:Tonight una go also tell us how FIFA is weeding strong teams out so that Argentina can win it easily when France crashes out ![]() |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Fulmigati: 10:37pm On Jul 09 |
Make una shut up. How many people fit stand toe to toe with this demonic French team? Me sef I fit win worlc cup coaching this all star team. |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by rapcy(m): 10:38pm On Jul 09 |
EALG:Him and Halland, Messi na team player and leader at thesame time. Ma why Argentina dey go far, he acts like a coach on pitch with the team, he coordinates movement and ball passes like a true leader, but Ronaldo too selfish, him own na to give me let me score, instead of acting like a true leader and it cost them their chance. |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by rapcy(m): 10:39pm On Jul 09 |
Fulmigati:Baba na lie, the coach na the secret. England wey get players pass France, how dem be? |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by OriOko88(m): 10:39pm On Jul 09 |
Reference:It's what it is. No continent on earth can compete with Europe in any field in this world. Not any. USA was developed with European intelligence. They're God's continent. Greatly influenced by Jesus also |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:39pm On Jul 09 |
Peacecore:Like I said we shall cry tears of joy tonite |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by spencekat(m): 10:40pm On Jul 09 |
prinsam30:Na over 2.5 goals I be carry. |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:40pm On Jul 09 |
Mbape abeg no go injury ooo |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by EALG: 10:41pm On Jul 09 |
rapcy:Exactly! But I will rate Mbappe way ahead of Halland. Mbappe is way too clinical. |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Fulmigati: 10:41pm On Jul 09 |
rapcy:Na u dash England the players wey dey get pass France? Or na another England you dey talk about? |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Waterlilly: 10:41pm On Jul 09 |
Portugal for nor feat beat France |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Angelfrost(m): 10:41pm On Jul 09 |
Hmmm... Mbappe, na injury be that abi na just tiredness?!! Abeg o. Well, time for Mateta to shine. ![]() |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by prinsam30: 10:41pm On Jul 09 |
spencekat:Trust me Ur ticket go enter |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by spencekat(m): 10:42pm On Jul 09 |
prinsam30:Sure! |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by Ekaka14: 10:42pm On Jul 09 |
Mbape drops to the turf .....can't continue, now he's replaced. By the way Doue is also substituted, Barcola and mateta come to replace both |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by heartofcity12: 10:43pm On Jul 09 |
Barcola could score, I’m guessing he will |
| Re: France Vs Morocco: World Cup 2026 Quarter Final (2 - 0) On 9th July 2026 by OriOko88(m): 10:43pm On Jul 09 |
rapcy:Which players England get pass France? England no get half of the quality players in the French squad. Which English winger is as good as olise. Kane is the engine room carrying England |
Spain Vs Belgium: World Cup 2026 Quarter-Final (2 - 1) On 10th July 2026 • Nigeria Vs South Africa: AFCON Quarter Final (2 - 1) Full Time • Cameroon Vs. Nigeria: 2018 AWCON Semi-Final - 2 - 4 - Penalties (Full Time) • 2 • 3 • 4
Reception For Victorious Eagles In Abuja (Photos) • Kalu Uche Celebrates 5th Wedding Anniversary With His Wife • Tyson Fury Vs Dillian Whyte: Heavyweight Boxing Fight. 23 April 2022 Wembley
Viewing this topic: 2 guest(s)
you think say we nor know? Dey play 
