Crossriverians Chat Thread - Dating And Meet-up Zone (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Crossriverians Chat Thread (15699 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 1:44pm On Oct 07, 2014 |
Victoriousvic:shattap! Na woman work remain we don finish our own |
| Re: Crossriverians Chat Thread by phlamingboy(m): 2:20pm On Oct 07, 2014 |
KiddaBlingzz:I no sabi write language ooo,,I dey fine sha |
| Re: Crossriverians Chat Thread by phlamingboy(m): 2:22pm On Oct 07, 2014 |
KiddaBlingzz:I no sabi cook ooo,but I sabi chop |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 4:42pm On Oct 07, 2014 |
KiddaBlingzz:tnk u....so na to tel me say u don date frm der abi..u no fit talk say u go for anoda fin.... |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:10pm On Oct 07, 2014 |
Lovebond34:lol....i dey try tell you say them sabi d tin ![]() i never even go there before sef..... |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:12pm On Oct 07, 2014 |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Agybabe(f): 9:02pm On Oct 07, 2014 |
KiddaBlingzz:lol. What's the meal? |
| Re: Crossriverians Chat Thread by hungryboy(m): 10:02pm On Oct 07, 2014 |
make i mark register aks boy here born and bred in cali and still based here how una dey |
| Re: Crossriverians Chat Thread by phlamingboy(m): 10:16pm On Oct 07, 2014 |
KiddaBlingzz:Dem must gimme ooo |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 7:56am On Oct 08, 2014 |
love cross river.I was born and bred there. |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 3:12pm On Oct 08, 2014 |
chukwudi44:Hey bro. Abadie? |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 3:13pm On Oct 08, 2014 |
hungryboy:We dey fine. How you dey? |
| Re: Crossriverians Chat Thread by hungryboy(m): 5:53pm On Oct 08, 2014 |
Victoriousvic:bros i dey fine oh |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Asek1(m): 8:22pm On Oct 08, 2014 |
Aitee1:Ekom enyene phensic ![]() |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Agybabe(f): 11:34pm On Oct 08, 2014 |
*yawns* wetin dey? I dey H |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 11:54pm On Oct 08, 2014 |
wahsap peeps aw una dey...dis one wey una dey hungry lyk dis....fasting finz?.... |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:51pm On Oct 09, 2014 |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:51pm On Oct 09, 2014 |
Lovebond34:hehehe howfar? |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:52pm On Oct 09, 2014 |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 10:22am On Oct 10, 2014 |
KiddaBlingzz:omo ah dey oo...whasap wif u na...hi every one... |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 10:26am On Oct 10, 2014 |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 10:30am On Oct 10, 2014 |
body no strong oo...kold+headache nd ah no knw weather one of dis una soup go wrk So aw today go be |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Agybabe(f): 11:44am On Oct 10, 2014 |
KiddaBlingzz:na wetin be that? No o KiddaBlingzz:I no mind. |
| Re: Crossriverians Chat Thread by uniqueama1(f): 4:56pm On Oct 10, 2014 |
KiddaBlingzz:hi House!!!I'm proud to be a Crossriverian,The people's paradise.I'm frm Obanliku |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 5:01pm On Oct 10, 2014 |
uniqueama1:welcome.... Victoriousvic and jossi994 come and show her round the house o how you doing today? |
| Re: Crossriverians Chat Thread by uniqueama1(f): 11:50am On Oct 11, 2014 |
KiddaBlingzz:I'm fine ooo.Y can't u show me round d house?will dat be asking for too much bro? |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 12:15pm On Oct 11, 2014 |
uniqueama1:lol. What makes you think i'm your bro? oya na. When the others come i'l introduce you to them......(as my wife) ![]() |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Lovebond34(m): 12:19pm On Oct 12, 2014 |
whasap peeps... Aw yall doing....today z ma birthday...xo m xpectin ur birthday shout awt!! Lera..... |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 9:17am On Oct 13, 2014 |
chukwudi44:morning boss |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Nobody: 9:23am On Oct 13, 2014 |
Lovebond34:chai oga sorry o. hope say e never pass sha asek1 uniqueama1 phlamingboy beennkumar victoriousvic jossi994 agybabe aitee1 and others shaey una see una life? make una come this side come wish una bro happy birthday joor ![]() |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Asek1(m): 9:41am On Oct 13, 2014 |
KiddaBlingzz:Present twice sir! Hbd o Where we go do the palmy and 404 na ![]() ![]() |
| Re: Crossriverians Chat Thread by Aitee1: 10:01am On Oct 13, 2014 |
KiddaBlingzz:Happy born day to a bruh from another mum...have a blast!!! |
Chat Thread For Me And This Naughty Girl (punkybrewster) • DeeDee's chat thread. • Another "phone Chat" Thread. . . Who Is In? • 2 • 3 • 4
Any Sugar Mummy In Portharcourt? • closed • Any Recreational Places In Ajah?



So aw today go be