₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,342 members, 8,426,133 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 05:49 PM

Toggle theme

Oshiomole Say Goodluck Jonathan Must Go For 2015.oya Read Am... - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsOshiomole Say Goodluck Jonathan Must Go For 2015.oya Read Am... (1155 Views)

1 Reply (Go Down)

Oshiomole Say Goodluck Jonathan Must Go For 2015.oya Read Am... by ogakpatakpata1(op): 4:14pm On Oct 16, 2014
Anybodi wey get President Goodluck Jonathan phone numba or wey know how to reach am one on one,make he tellam say make he watch him back bicos di forma Nigeria Labour Congress,NLC President and di Govnor of Edo State,Adams Oshiomole don talk say he dey eye di Aso rock numba one seat for 2015.
Oshiomole don write letter give APC leaders to know say him get him eyes on Jonathan sit.
He don also dey yarn forma presidents and pipo wey mata across naija about him plans.
Dis no be di ..http://ogakpatakpata..com/2014/10/oshiomole-say-he-don-ready-to-take-over.html
Re: Oshiomole Say Goodluck Jonathan Must Go For 2015.oya Read Am... by YungwizzzyChina: 4:16pm On Oct 16, 2014
ogakpatakpata1:
Anybodi wey get President Goodluck Jonathan phone numba or wey know how to reach am one on one,make he tellam say make he watch him back bicos di forma Nigeria Labour Congress,NLC President and di Govnor of Edo State,Adams Oshiomole don talk say he dey eye di Aso rock numba one seat for 2015.
Oshiomole don write letter give APC leaders to know say him get him eyes on Jonathan sit.
He don also dey yarn forma presidents and pipo wey mata across naija about him plans.
Dis no be di ..http://ogakpatakpata..com/2014/10/oshiomole-say-he-don-ready-to-take-over.html
I thought you were exposed as being a scammer

abi nor be you?
Re: Oshiomole Say Goodluck Jonathan Must Go For 2015.oya Read Am... by barackodam: 4:25pm On Oct 16, 2014
YungwizzzyChina:
I thought you were exposed as being a scammer

abi nor be you?
I swear Na him. That's why I clicked the thread.

He deactivated his acct, buh NL, tsunami brought it back
Re: Oshiomole Say Goodluck Jonathan Must Go For 2015.oya Read Am... by ogakpatakpata1(op): 4:29pm On Oct 16, 2014
Me scammer ke! I dey report tori make pipo for know wetin dey happen for di society

Go check am everywia na wetin Oshiomole talk be dat.
Re: Oshiomole Say Goodluck Jonathan Must Go For 2015.oya Read Am... by ogakpatakpata1(op): 4:37pm On Oct 16, 2014
Check ur records.dis nor be di same pesin wey dem ban if u eva ban pesin bifor.I dey report news, sports, entatayment, etc in pidgin bicos it's di fest or second language for ova 90 million pipo for naiJa.na my market be dat.me and devil no dey agree.
Re: Oshiomole Say Goodluck Jonathan Must Go For 2015.oya Read Am... by Slot301(f): 8:01am On Oct 31, 2014
ogakpatakpata1:
Check ur records.dis nor be di same pesin wey dem ban if u eva ban pesin bifor.I dey report news, sports, entatayment, etc in pidgin bicos it's di fest or second language for ova 90 million pipo for naiJa.na my market be dat.me and devil no dey agree.
Keep quiet bloody scammer, don't think you've gone free o God and karma will hunt you

U deactivated your first account which is ogakpatakpata then open this new one and just added 1 to it. Theif!!! Jouhua. Emmenual Okongi schewww
Re: Oshiomole Say Goodluck Jonathan Must Go For 2015.oya Read Am... by Slot301(f): 8:03am On Oct 31, 2014
barackodam:
I swear Na him. That's why I clicked the thread.

He deactivated his acct, buh NL, tsunami brought it back
Na the idiot be that, his new method now is to start faking blogger to dupe more people, schewww
1 Reply

Police Arrest Oshiomole's DriverOkorocha, Oshiomole Say They Will Not Declare Their Assets PubliclyOshiomole Buys Chips From Child Who Should Be In School234

House Of Repesentative Removes Immunity For President, GovernorsAkulga: Rivers Cp, Nyesom Wike, Danagogo Blamed For Kula CrisisA Call For Fashola And Duke To Run For Presidency?