Make Ur Farts Smell Like Mint - Fashion - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Fashion › Make Ur Farts Smell Like Mint (2526 Views)
| Make Ur Farts Smell Like Mint by uzolexis(op): 8:52pm On Sep 23, 2014 |
Ladies will you rock this?
|
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by icebebe(f): 9:10pm On Sep 23, 2014 |
Wetin oyinbo no go invent? |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by nickz(m): 9:17pm On Sep 23, 2014 |
This thing won't. Work on most naija babes..........their mess wey dey wake dead men ![]() ![]() |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by shegxi(m): 9:19pm On Sep 23, 2014 |
Our babes no nid dis one jor, they already have a natural one to code farting.....abi dis one go make our naija sistas mess worse sef. Our girls fart is directly proportional to dere level of forming ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by naturally: 9:21pm On Sep 23, 2014 |
shegxi: I pray o.....abi dis one go make our naija sistas mess worse sef. Our girls fart is directly proportional to dere level of formingLol. @op, Wetin we no go see. Hope no side effect |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by Nobody: 10:02pm On Sep 23, 2014 |
hmmm.. amazing |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by freshness2020: 10:08pm On Sep 23, 2014 |
E fit nor be mess e no fit be like mess!lol |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by Superstar007(m): 10:11pm On Sep 23, 2014 |
E be like say you no hear mess wey dey tear underwear before ![]() |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by macklef(m): 10:12pm On Sep 23, 2014 |
hoyinkansola: hmmm.. amazingFrom a chronic messer, it sure is, am happy for u dear. |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by Nobody: 10:16pm On Sep 23, 2014 |
macklef: From a chronic messer, it sure is, am happy for u dear.thank u my fellow "chronic" messer |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by Nobody: 8:09am On Sep 30, 2014 |
Somehow, this is one innovation that should have been in existence but somehow, no one thought about it. I hope this also acts as a sound absorber sha. Cos we have no problem farting provided there are 3 or more recipients what we really worry about is the sound, we can always outsource the blame. ![]() |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by Nobody: 10:49pm On Oct 01, 2014 |
That mean say I fit begin chop beans as I like. |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by Ojestas(m): 5:48pm On Oct 22, 2014 |
One girl mess beside me this morning,, eyes still dey pepper me. |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by uzolexis(op): 6:26pm On Oct 22, 2014 |
Ojestas:Rotfl,the mess enter ur eye ni recommend this undies for her |
| Re: Make Ur Farts Smell Like Mint by Ojestas(m): 6:59pm On Oct 22, 2014 |
uzolexis:lol. ![]() |
Why Do Okrika (OK) Clothes Have A Peculiar Smell • See Shirt That Never Needs Washing And Won't Smell,even After 100 Days • Ladies! What Cologne's Do You Love To Smell On A Man? • 2 • 3 • 4
Dreadlock Extensions /marley Braids/faux Locs • Aso Ebi Lace Styles (latest) • Tips In Slaying In A White Tuxedo Suit


