Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage - Education - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage (912 Views)
| Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by ogakpatakpata50(op): 7:15am On Nov 03, 2014 |
One 37 year old woman, Babirye Kasuubo from eastern Uganda na di talk of di town afta she reject sh602,000 Uganda shillings about 400,000 Naira from one man wey won marry her daughter wey dey primary 6. Infact village drunkards especially, don dey laugh her and call her"foolish woman" sake of say she reject di moni. Kasuubo despite di fact say she poor finish, reject di raba bicos she want make her pikin go school and grow up to bicom responsible pesin. Kasuubo wey come from Kiige village, Balawoli for Kamuli, don dey single since she separate from her husband, Richard Basoga 12 years ago and na corn and beans wey she dey grow for farm dey survive her. Di mata... READ MORE. ..http://ogakpatakpata..com/2014/11/mama-reject-n400000-naira-to-give-her.html |
| Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by Edwinmason(m): 8:09am On Nov 03, 2014 |
I trust ibo women dem go say"give me the money make i invest am for the pikin when she don old enuff you go take am |
| Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by Adesam09(m): 8:38am On Nov 03, 2014 |
Edwinmason:U wan start e-battle abi |
| Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by ogakpatakpata50(op): 9:31am On Nov 03, 2014 |
If di woman get dis kain sense, I bet u, na wetin she for do especially as she no Kukuma get beta money |
| Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by Resilience: 9:32am On Nov 03, 2014 |
That is a great feat especially for a poor mother. She didn't allow her environment n condition becloud her thinking. Your daughter will make you proud. |
| Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by ogakpatakpata50(op): 1:14pm On Nov 03, 2014 |
Amen |
Can You Solve This Primary 6 Quantitative Reasoning Question? • Teacher Spends N400,000 To Renovate Classroom For Pupils • How Important Is First School Leaving Certificate(primary 6) • 2 • 3 • 4
Unilorin, Unilag And Abu Zaria De Requirements For Nd Graduates • Geology Of Ebonyi State, Nigeria • Oracle Apex Online Training | Free Live Demo