Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,015 members, 7,817,993 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:36 AM

Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage (817 Views)

Can You Solve This Primary 6 Quantitative Reasoning Question? / Teacher Spends N400,000 To Renovate Classroom For Pupils / How Important Is First School Leaving Certificate(primary 6) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by ogakpatakpata50: 7:15am On Nov 03, 2014
One 37 year old woman, Babirye Kasuubo from eastern Uganda na di talk of di town afta she reject sh602,000 Uganda shillings about 400,000 Naira from one man wey won marry her daughter wey dey primary 6.
Infact village drunkards especially, don dey laugh her and call her"foolish woman" sake of say she reject di moni.
Kasuubo despite di fact say she poor finish, reject di raba bicos she want make her pikin go school and grow up to bicom responsible pesin.
Kasuubo wey come from Kiige village, Balawoli for Kamuli, don dey single since she separate from her husband, Richard Basoga 12 years ago and na corn and beans wey she dey grow for farm dey survive her.
Di mata...
READ MORE. ..http://ogakpatakpata..com/2014/11/mama-reject-n400000-naira-to-give-her.html
Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by Edwinmason(m): 8:09am On Nov 03, 2014
I trust ibo women dem go say"give me the money make i invest am for the pikin when she don old enuff you go take am

1 Like

Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by Adesam09(m): 8:38am On Nov 03, 2014
Edwinmason:
I trust ibo women dem go say"give me the money make i invest am for the pikin when she don old enuff you go take am
U wan start e-battle abi
Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by ogakpatakpata50: 9:31am On Nov 03, 2014
If di woman get dis kain sense, I bet u, na wetin she for do especially as she no Kukuma get beta money
Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by Resilience: 9:32am On Nov 03, 2014
That is a great feat especially for a poor mother. She didn't allow her environment n condition becloud her thinking. Your daughter will make you proud.
Re: Mama Reject N400,000 Naira To Give Her Primary 6 Daughter Out For Marriage by ogakpatakpata50: 1:14pm On Nov 03, 2014
Amen

(1) (Reply)

First-class University Graduate Jailed For N1.92m Internet Fraud / EBSU Supplementary Admission List Out On JAMB Portal. / Kids Searched For Bomb In Some Schools (pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.