** - Nairaland General (17) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › ** (58144 Views)
1 2 3 ... 14 15 16 17 18 19 20 ... 22 Reply (Go Down)
| Re: ** by dre11(m): 10:14pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Thanks man Ure the best.. .... Make I called valued, April07 and babe2sure to come and enjoy what am enjoying here ooooo |
| Re: ** by nickz(m): 10:14pm On Nov 12, 2014 |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:14pm On Nov 12, 2014 |
Odilafta:Ma binu dear ![]() Oya see your own o ![]() [img]http://kins.foodpages.ca/itemimmgs/42565_1_5_DeepFriedShrimpwithSweetandSourSauce_1208834124.jpg[/img] |
| Re: ** by Nobody: 10:16pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Nawao!! U just sha want me to lose all of dem sexy curves ![]() By the time I finish this food,I fit crash for dance floor. |
| Re: ** by Nobody: 10:18pm On Nov 12, 2014 |
dre11: ![]() Oga Jbluv55 abeg mix orijin and monkey tail for me to take wash down that heavy meal |
| Re: ** by nickz(m): 10:20pm On Nov 12, 2014 |
jbluv55 where is the shisha pot?? ring me up 2 shots of "s3x on the beach"................i never take anything since i enter here abeg ![]() |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:23pm On Nov 12, 2014 |
Valued:Torh!!! Expecting you o . |
| Re: ** by Nobody: 10:25pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Hehehe...thanks, I'm very hungry sef |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:26pm On Nov 12, 2014 |
nickz:Here you go boss ![]() https://www.hookahwalas.com/image/cache/data/Element-Hookah--Height---17-Inch-Green-1892-07055-1-zoom-750x750.jpg |
| Re: ** by Nobody: 10:26pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Oya I'm here...I saw what you gave to Dre...where my own naw? |
| Re: ** by nickz(m): 10:27pm On Nov 12, 2014 |
ggrin: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ??BOUNCERS!!! BOUNCERS!! ![]() what is this mogbo moya dey do for ma table ![]() please kick this morrafuqa out ![]() |
| Re: ** by dre11(m): 10:28pm On Nov 12, 2014 |
miztola: ![]() ![]() See perfect combination Orijin and monkey tail.. ...... U wan knock ur self this night |
| Re: ** by dre11(m): 10:30pm On Nov 12, 2014 |
Valued:Hehehehe Better order and make ur self comfortable |
| Re: ** by cupidhero(m): 10:31pm On Nov 12, 2014 |
ggrin:yeah mehn! *screams* i lor dis girl...dayuum!! *dances awilo* *dances bobby schmurda dance*,......*whispers* wanna go somewhere private? i got the latest whatsapp 2014 model ,we can make it a 3 some and turn it to a group thing, whatsapp na d ish..i wld hv booked a room bur 2go rooms are old skuul so lets take dis to ma whatsapp dts located nearby....what'chu say? |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:32pm On Nov 12, 2014 |
miztola: Dre11, na you sanction this request? ![]() ![]() ![]() |
| Re: ** by Nobody: 10:32pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Hahahaha If I no knock this night ehn!! Msmariah where u carry head put? Come let's drink orijin mixed with monkey tail ![]() Kaboninc I see u ![]() |
| Re: ** by Nobody: 10:33pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:lol, which one be berrypop? Give me 1 bottle of hanessy biko. ![]() |
| Re: ** by dew1: 10:34pm On Nov 12, 2014 |
Happy Birthday to Her!!!! |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:35pm On Nov 12, 2014 |
Valued:Oya Shey you go start with fried rice ![]() [img]http://kins.foodpages.ca/itemimmgs/42565_1_5_DeepFriedShrimpwithSweetandSourSauce_1208834124.jpg[/img] |
| Re: ** by Nobody: 10:35pm On Nov 12, 2014 |
dre11:No o, give me your own |
| Re: ** by Andyblaze: 10:36pm On Nov 12, 2014 |
| Re: ** by Nobody: 10:38pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Thanks o, but the rice too small na |
| Re: ** by nickz(m): 10:39pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:o boy! make i smoke this thread down!!! ![]() |
| Re: ** by dre11(m): 10:40pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Me no sanctions the request because I no bring wheelbarrow to carry person go house this night ![]() ![]() |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:41pm On Nov 12, 2014 |
missberrypop5:Hahaha ![]() . E be like say you too gbadun Hennessy o ![]() Oya take and enjoy ![]() ![]() https://www.hennessy.com/us/site-static/images/bottle-vs.png |
| Re: ** by Babe2sure(f): 10:41pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Thanks man. *This food is delicious* |
| Re: ** by dre11(m): 10:45pm On Nov 12, 2014 |
miztola:I sure say u dey try the effect of those combination Because............. Abi u just wan taste am and not drink am |
| Re: ** by Jbluv55(m): 10:45pm On Nov 12, 2014 |
Valued:Hahahaha ![]() ![]() . The rice don finish o, make I bring beans or amala for you? ![]() ![]() ![]() |
| Re: ** by dre11(m): 10:46pm On Nov 12, 2014 |
Valued:After u Don eat that plate of rice finish ![]() U wan take style like food oooo |
| Re: ** by Nobody: 10:46pm On Nov 12, 2014 |
Is flawlessS still on NL? Andyblaze hw market |
| Re: ** by BASTERDbanICE: 10:47pm On Nov 12, 2014 |
ggrin:yoų dђ bęęƒ mę dђ ђāppy ābį ![]() jųşţ wāįţ ţįll ţђe bāşţęŗd bāŋ ęҳpįŗę ![]() |
| Re: ** by dre11(m): 10:47pm On Nov 12, 2014 |
Babe2sure:Thanks But I need you to order ur own Because u will just see what am eating buy I won't give u oooooo ![]() |
Badass Facts About The Queen That Will Surprise You • Happy Birthday To Me In Advance • Happy Birthday To Natasha,, • 2 • 3 • 4
Snake Killed In Ago Palace Canal (Photos) • Cheating Couple Forced To Walk Unclad In Benue State • Pregnant Snake I Killed This Morning At Moor Plantation, Ibadan.
*




