LAUTECH 2014/2015 Admission Thread - Education (57) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › LAUTECH 2014/2015 Admission Thread (220529 Views)
1 2 3 ... 54 55 56 57 58 59 60 ... 97 Reply (Go Down)
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by AyodejiTM(m): 11:21am On Nov 13, 2014 |
Nizzy129:Planning to cross? |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by yungf: 11:24am On Nov 13, 2014 |
Oluwaseun17:na so jae bro. Dat Nizzy dey vex me big tym em go dey brag lik say na em papa get lautech. He's words are so discouraging. I've dislike d guy evn without meetn him |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by yungf: 11:25am On Nov 13, 2014 |
dipnik:LOL. Don't make me laff |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Ifyx(m): 11:29am On Nov 13, 2014 |
bookj:aiit taken... |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by yungf: 11:31am On Nov 13, 2014 |
bookj:guy sharrap na u e dey help e no dey help cos him dey always discourage person. Person wey talk say lautech no go update another name on jamb E later talk say dem no go update name wey no dey jamb site on derr portal see o e dey hlp u b dat. Na d guy talk say jamb and post jamb score most b up to 250. Me see person wey score 182 nd 53. Wey get adms. D guy z just full of discouragin words. |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Nizzy129(m): 11:40am On Nov 13, 2014 |
AyodejiTM:atall,dat's my proposed course to study. |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Nizzy129(m): 11:42am On Nov 13, 2014 |
yungf:lmfao...!!! ![]() |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Nizzy129(m): 11:44am On Nov 13, 2014 |
yungf:na u tink soo,i neva discourage anybody o.. ![]() |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by yungf: 12:00pm On Nov 13, 2014 |
Nizzy129:see em mouth u neva discourage anybdy. You dey talk say na only name wey dey jamb site lautech go admit. The word z encouragn ba. Ehn? |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by jsylva: 12:01pm On Nov 13, 2014 |
nizzy u are fond of saying thrash....discouraging ppl...its a bad attitude |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by yungf: 12:02pm On Nov 13, 2014 |
Nizzy129:see em mouth u neva discourage anybdy. You dey talk say na only name wey dey jamb site lautech go admit. The word z encouragn ba. Ehn? |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by yungf: 12:06pm On Nov 13, 2014 |
All of una wey dey rubbish say na fool dem neva admit ehnn. If I swear for all of unaa u go just go waste ur years in lautech. Stupid ppl. |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Nizzy129(m): 12:12pm On Nov 13, 2014 |
yungf:don do bro.wait til dat time abeg :-x |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by jsylva: 12:15pm On Nov 13, 2014 |
If anyone should give aspirant wrong info again.....I go curse d person till lautech no go admit am dis year |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by JemimaPerry(f): 12:31pm On Nov 13, 2014 |
yungf:crioxly Guy ur bad mouth too much.....sumtymx jst shut ur trap cux ur mata dy tire me chai....dere iz God |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Bukdam(f): 12:36pm On Nov 13, 2014 |
Lmfao..Rotfl...FRUSTRATION...Lautech come see wetin u cause for this thread oo |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Bukdam(f): 12:43pm On Nov 13, 2014 |
Take things easy guys...dre is still more than enough hope for u guys..d sch never release her admission list nah....I understand how u guys are feeling...writing exam without being offered admission even though u passed..its somehow frustrating..buh just come down and hope on God...Av been through a lot too..Av written Utme like 4 times and just given admission after writing d 4th Utme and it wasn't dat I failed so I know how u are feeling..I just pray God will do urs too..just hope on God PEACE |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Nizzy129(m): 1:04pm On Nov 13, 2014 |
Bukdam:This is nt why i hold my breathe!!..u talk sense in dis part..*more palmoil oh sowie wine 4u ![]() |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Bukdam(f): 1:09pm On Nov 13, 2014 |
Nizzy129:..Lol..this Nizzy guy ehn..u are never serious..na wetin make everybody dey para for.u b dat..smh |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Meel: 2:16pm On Nov 13, 2014 |
Nizzy129:common nigga u are bigger than dat, you are also joining der league by calling dem a compound fool's. You suppose pity dem (smal) I was also in there position b4, a broda of mine i scored more dan was gven admission b4 me, but tank God now, dont mind dem it'ls frustration. |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Meel: 2:43pm On Nov 13, 2014 |
Attention Attention please future ladokites and ladokites shey dem fit gve person pure agric, cos na wetin dem gve me be dat. I don chek dere dept for faculty agric , pure agric no dey dere. And na agriculture only jamb give me. |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by yungf: 2:51pm On Nov 13, 2014 |
JemimaPerry:guy E b like say E carry craze chop. Wu dey flw u mumu talk. Talk ur tym nd park wella |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Nizzy129(m): 3:14pm On Nov 13, 2014 |
Bukdam:i never do bad nah,u knw say individuals are diffrent,,,nd the blunt truth is; u will neva satisfy evrybody nd that is d main reason why i av to calm mysef down in some areas inorder to avoid publicity stunt.;just as i cud remember wat d other guy said''blabbing as if he is the one that own d thread''!!,in a layman language simply say he is bcuming too much of me...i knw what response to give him,i just tried to b reserved. A sane person would ntice that what am doin 4rm d onset of dz thread is to make dz thread rise 4rm dat cripple positn it was b4.howeva,i cn buoyantly say i av bin tryn my posible best to achieve such means ever since i joined dz same thread tho,i may av offended sum bt that shudnt b a subject matter 4 nw,therefore am using dz oppurtunity to apologise to anyone that i mite av offended in one way on the other,i am optimistics that we will al gaine admisen and take dz great citadel to higher ground. Lest i 4gt many may b tinking dat am a bad guy by sayn ogogoro,regal etc.. .atall,if u see me ehn,u go knw say am a gentleboy even i always fil shy to talk to sum1.**all told,it is just a way of making peace and crackn some hilarous joke nd aswel 4 d thread to stayout of boredom..peace b unto u a£₹ **i respectfully submitted!''! |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Nizzy129(m): 3:17pm On Nov 13, 2014 |
Meel:tenkz man |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Nizzy129(m): 3:22pm On Nov 13, 2014 |
yungf:man grow up nau..stop all dz assault of urz.didnt u knw she is a gurl..u dnt nid it abeg..pls make peace 4 1nce! |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by tmanis(m): 3:37pm On Nov 13, 2014 |
Nizzy129:I have some extra copies of dictionary o, who still needs one? |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by Nizzy129(m): 3:58pm On Nov 13, 2014 |
tmanis:bad guy. ![]() |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by yungf: 4:22pm On Nov 13, 2014 |
Nizzy129:wen sh cm b girl nko make we con dey run. Guy u gat wise up |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by bookj(f): 4:32pm On Nov 13, 2014 |
AyodejiTM:D guy don fear . Yes o, tanx ![]() |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by bookj(f): 4:34pm On Nov 13, 2014 |
AyodejiTM:Me no vex o, I just dey play o |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by bookj(f): 4:36pm On Nov 13, 2014 |
phressh:Funny u, he no b enemy of progress, na beg he just dey beg me o ![]() |
| Re: LAUTECH 2014/2015 Admission Thread by bookj(f): 4:39pm On Nov 13, 2014 |
Nizzy129:Me ke? Abeg o, me Wey gentle baje. I cancel 4getfulness in ur life by d power in d name of JESUS . Anyway na chem engineering |
A.B.U Zaria 2014/2015 Admission Thread • The Polytechnic, Ibadan 2014/2015 Admission Processes For Prelim, ND And HND • Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session • 2 • 3 • 4
Quantitative Reasoning Primary 5 • Nigerian Lady With Big Backside Teaching Students, Gets Mixed Reactions • How I Used What I Had To Get What I Wanted In The University
blabbin up and down lik he owns d thread.....sumhow, he z a fool indeed. dumbass...

u cn end ur silly frustration elsewhere