My Yahoo Life - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › My Yahoo Life (4229 Views)
| My Yahoo Life by hemjaylee(op): 8:54am On Dec 06, 2014 |
Have been doing Yahoo 4 the past 5years now, ordinary 100Naira slippers I never collect, itz not that I don't have laptop o, I have 2 laptops. The 1st Laptop na JOMI(#10,000) while the 2nd 1 na TOKUN(#15,000), I fit charge the 2 laptops for 17days make dey no full...I don taya, I no even know when MAGA go pay....Or should I quit?...Please I need yours advice!!! |
| Re: My Yahoo Life by Blitz4real(m): 9:00am On Dec 06, 2014 |
Ogbeni abeg no kill me wit laff jare, go plus am na if maga no gree pay. |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 9:06am On Dec 06, 2014 |
Blitz4real:lol I 4 don plus am since but na fear dey catch me |
| Re: My Yahoo Life by Blitz4real(m): 9:20am On Dec 06, 2014 |
It might not work for you since your conscience is bothering U Btw,so ur lappy dey use 17days b4 him charge full ![]() |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 9:29am On Dec 06, 2014 |
More dan sef. If d laptop is fully charged nd I comot am 4 light, I no dey use am pass 30minute b4 e go die. |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 9:30am On Dec 06, 2014 |
Everything just taya person |
| Re: My Yahoo Life by datguru: 9:38am On Dec 06, 2014 |
![]() |
| Re: My Yahoo Life by joe17: 9:46am On Dec 06, 2014 |
Lols. How u dey take enta net naaw. You buy Data so? ![]() |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 9:46am On Dec 06, 2014 |
datguru:lol Advice me now |
| Re: My Yahoo Life by datguru: 9:48am On Dec 06, 2014 |
hemjaylee:How you dey take work? |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 9:50am On Dec 06, 2014 |
joe17:yes I dey buy now ![]() |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 9:51am On Dec 06, 2014 |
datguru:well,I dey try use phone sumtyms |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 9:55am On Dec 07, 2014 |
datguru:i just dey joke ni o...i no dey do yahoo |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:02pm On Dec 12, 2014 |
U prefer garri 2 cornflakes. U prefer Nokia TSB(TonaSoBe)2 iphone6. U prefer sachet water 2 Bottled water. Padi mi don't wori,Mo understand e... #kosiOwoLowoWeyrey |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:07pm On Dec 12, 2014 |
You are damn UGLY,BORIN(asin not lively). Nd u still 1na use instagram...Abeg wetin u 1 dey do dier??...U 1 go kari weight 4 dier Cuz u dey hear Gram 4 d front |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:09pm On Dec 12, 2014 |
"Fluck it I'm a Teem"....Ibadan girls take it easy now |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:35pm On Dec 12, 2014 |
Snake bite you, you dey recite Sam:23...smh...wa pen be |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:41pm On Dec 12, 2014 |
See dis man...He bought Generator( Tiger)#3,500...D generator cun dey make noise like caterpillar wey no get better engine, he cun dey complain...No b awuff 1 kill am ![]() |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:43pm On Dec 12, 2014 |
Cook hemjaylee wey turn Noodles 2 Suya....*smh* I don burn everything |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:54pm On Dec 12, 2014 |
Wow dis is serious...This small boy(5years old)sed hez goin 2 finish 4 indomie noodles(hungry man size)...That was wat I ate d other day nd I couldn't stand up 4 good 6 hours...Well he succeeded,he's now in Coma...All d prayer warriors online should please pray 4 him...he needs it criously |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:57pm On Dec 12, 2014 |
That awkward moment you see your mum following you on twitter nd u re like;O God kini mama yi tun shey ni bi |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 2:04pm On Dec 12, 2014 |
My hobbies are: Breakfast, Lunch& Dinner...I just finished eating 4 Indomie noodles(Hungry man size)...Sumbody help. I'm not gettin my self, I can't even walk |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 2:05pm On Dec 12, 2014 |
#StayBlessed...hope I tried |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 10:55am On Dec 13, 2014 |
Add yours |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 10:36am On Dec 15, 2014 |
Hey there! Whatsapp is using me |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 10:41am On Dec 15, 2014 |
Hemjaylee cum see me yestiday...I gbadun myself die, cun see as I dey drink shawarma,oboy d tin Cold die I no even use straw. In my mind I was just like; Ore mi ti ya WEYREY |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 10:19pm On Dec 16, 2014 |
Donald wit sis kate Donald: Sis kate I swear I like ur new look o, no HOMO Sis kate: Tnk u vewi much Donald...I just no rememba wen I send u OMO, u sure say na me send u OMO.. Lol |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:38pm On Jan 03, 2015 |
Hemjaylee: "Mum, it's freezing, why are you opening the windows?" Mum: "To change the air." í í° |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:20am On Mar 13, 2015 |
Today I celebrate ME! The birth of Me! The person I have grown to be! The person I will become! The brother, Son, friend, I am! and the Father I will be someday! I celebrate Me today...And in the end, it’s not the years in your life that count. It’s the life in your years...░H░A░P░P░Y░* ░B░I░R░T░H░D░A░Y 2 me |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 10:11pm On Sep 28, 2015 |
Dis 1 dat Ma Iphone6 is usin dual sim nd it
doesn't av Flashlight...I pray itz not chinko o,
cuz 25k z nt a smal money o |
| Re: My Yahoo Life by Junaknoni(m): 9:17pm On Sep 29, 2015 |
hemjaylee:.....kakkakkakakakakakakakakakakakakakakaka!!!!!!!!!!!! |
When You Have A Baby With A Yahoo Guy • Photo: Yahoo Boys; When The Baba That Blessed Your Laptop Is Sure! • Copy and Paste Yahoo! Offlines IM in Here. <all The Funnies And Rumours> • 2 • 3 • 4
Lol - Today's Guardian Newspaper Cartoon • (Breaking News) Mr Bean Confirmed Chelsea Next Manager After Benitez • Lady: If My Boss Grabs My Oranges Without My Consent, This Must Happen(funny)
Cuz u dey hear Gram 4 d front