Photos: Meet Sound Sultan's Family - Celebrities (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Photos: Meet Sound Sultan's Family (6165 Views)
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by mgbeketoto: 8:36pm On Dec 07, 2014 |
ChubbyT:That makes more sense! ![]() See her 'sttttrong' nyansh for inside the 'jean'! Mgbeke!!! ![]() |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by SAMBARRY: 8:38pm On Dec 07, 2014 |
mgbeketoto:chaiiioi only you with 2eggs and 2meat.it looks sumptuous. You're making me hungry ![]() and na lafu and efo riro plus turkey I chop for supper o |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by mgbeketoto: 8:39pm On Dec 07, 2014 |
SAMBARRY:I nor know wetin the man tink say im wan feed o. ![]() No SEXXXXXXXXX for 2 weeks! ![]() Make I mess all dat egg comot finish! Chai!!!! Dividing the food into 4 biko! ![]() |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by ChubbyT(f): 8:41pm On Dec 07, 2014 |
mgbeketoto:Haba!! pity d woman na....u don use mouth finish d family. |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by SAMBARRY: 8:42pm On Dec 07, 2014 |
mgbeketoto:roftl ![]() you and sex.e no dey taya you ni? ![]() |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by mgbeketoto: 8:43pm On Dec 07, 2014 |
SAMBARRY:Noooooooooooo oooooooooooooooooh haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaasssssssssssssh issssssssssssssssssssssssssssssssssh! *sounds of horrrrniness* ![]() |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by mgbeketoto: 8:44pm On Dec 07, 2014 |
ChubbyT:Make you go warn am o! De tin wey she do good for ya eye? ![]() |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by SAMBARRY: 8:46pm On Dec 07, 2014 |
Lmao.ok o.enjoy ![]() mgbeketoto: |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by ChubbyT(f): 8:56pm On Dec 07, 2014 |
mgbeketoto:ah go tel her,ah knw say she no try....mo leave dia mata abeg. Hw we go do nau?? dat ur fud dy eye me,only u no fit chop am finish,e too much. |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by mgbeketoto: 9:15pm On Dec 07, 2014 |
ChubbyT:Na food own dey worry you? ![]() I nor fit finish dat kain rassssshun o! I divide am into 4 jeje. . . . .before I become of 'blessed memory'! My liver go 'pack up ke'! ![]() |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by mgbeketoto: 9:17pm On Dec 07, 2014 |
SAMBARRY:You dis ghyel sef! Like say de tin nor dey sweet you too! ![]() You nor dey phock? ![]() The tin dey sweeeeet for cold weda. . . I nor go lie! Hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm!!!! |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by ChubbyT(f): 9:45pm On Dec 07, 2014 |
mgbeketoto:Na fud ooo....lol...e gud lyk dat,divide am sharply,mak u pass me ma own. |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by mgbeketoto: 9:58pm On Dec 07, 2014 |
ChubbyT:You should be coming to take lessons! ![]() Nor be man like you cook the food? |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by ChubbyT(f): 10:25pm On Dec 07, 2014 |
mgbeketoto:lol...ah b grl o,n who tell u say ah no sabi cook ![]() |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by mgbeketoto: 12:48am On Dec 08, 2014 |
ChubbyT:who tell you say I be 'bros'? ![]() |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by ChubbyT(f): 1:06am On Dec 08, 2014 |
mgbeketoto:lol...ah no evn bother to knw d gender sef.....u b grl ne?? |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by mgbeketoto: 1:39am On Dec 08, 2014 |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by ChubbyT(f): 2:04am On Dec 08, 2014 |
mgbeketoto:lol...al join |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by ChubbyT(f): 2:06am On Dec 08, 2014 |
mgbeketoto:Al join |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by Dolcilicious(f): 7:20am On Dec 08, 2014 |
Nice family ![]() |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by veave(f): 7:50am On Dec 08, 2014 |
Nairaland never dissapointing people since 1504. There is nothing wrong with their dressing... If you look well, you will notice it wasn't a planed pic. Let them be abeg |
| Re: Photos: Meet Sound Sultan's Family by pickabeau1: 2:24pm On Dec 10, 2014 |
Lovely family pic of sound sultan |
Sound Sultan Makes Chidinma Look Like A Dwarf In This Pic • The Snakes Sound Sultan Sees When He Looks At The Nigerian Music Industry • Meet Sound Sultan's Children(pics) • 2 • 3 • 4
Man Born Without Limbs, Shows Off His Heavily Pregnant Wife (photos) • Be Sincere With Yourself,who's The Most Beautiful? • University Girl Mistakenly Send Her Nude Picture To Her Dad Instead Of Boyfriend





