Nairaland Get Together Party.... ;D - Dating And Meet-up Zone (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Nairaland Get Together Party.... ;D (6340 Views)
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 7:50pm On Dec 20, 2014 |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 7:52pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2:onyema. are. you from 042? |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 7:54pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:Gìve me the formular o, and abeg give me wetin u give don jazzy chop o.... |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 7:56pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:Bone, ive calmed her down o! No go dey put more sand for garri wey i don filter, lolz |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 7:56pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:mba oh elekwa nke bu 042 |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 7:57pm On Dec 20, 2014 |
Vixo:. are you really ready for the formula?. |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 7:58pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2:. 042 , is the same thing as Enugu. |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 7:58pm On Dec 20, 2014 |
Vixo:. but am saying the truthings na |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 8:02pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:np amu 4rm owerri only been der once durin tour |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 8:02pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2:. owerri ndi oringo |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 8:12pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:hmmm nne u re wrong nah |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 8:14pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2:. how.una do or in go pass. |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 8:15pm On Dec 20, 2014 |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 8:18pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:we no dey do jooor We re cool pple Just dat if u no get moni no near owerri ![]() |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 8:20pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2:. if I hear. |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 8:20pm On Dec 20, 2014 |
Vixo:. hmmmm |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 8:25pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:u dn hear amu nah ![]() I knw u will be scared to cum to Otown ![]() Haff u hear of ibari ogwa? ![]() |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by faithugo64(f): 8:26pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:no time ![]() |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 8:53pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2:. yes na mbar I, name them. I wrote my ssce at development. |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 8:53pm On Dec 20, 2014 |
faithugo64:. girls gat to use iphone6 na.*winks* |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 8:56pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:so u see we re even getting closer ![]() U even stayed in owerri self and u re here casting ma beloved city ![]() |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 9:03pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2:. me casting kwanu, chukwu aju. I so much love the city. ha bu ndi oriri. it will be a good a idea to take this romancelander party to ibari ogwa. to get some fresh isiewu and Pammy. with correct bongo tunes. |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 9:06pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:chooi nne ino der ![]() U sabi whatsup jare ![]() Is like u like isiewu and pammy vewi well |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 9:53pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2: ![]() chimerase2:well well na |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 9:55pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:I can take only isiewu but for ethanol mba mu ![]() |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 10:01pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2:. pammy na natural ethanol. very nourishing |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 10:07pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:yea but I dnt take it much De last I took it one xmas like dat in ma village I was just misbehaving Just one cup ![]() |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 10:17pm On Dec 20, 2014 |
chimerase2:. ur head never strong. |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 10:23pm On Dec 20, 2014 |
Adaobi12:no ma dear Well is been long it happened shaa |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 12:57pm On Dec 21, 2014 |
chimerase2:. maybe. you don grow now |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by chimerase2: 1:02pm On Dec 21, 2014 |
Adaobi12:maybe I will try it dis xmas ![]() What do u fink ![]() Btw how was ua service today? |
| Re: Nairaland Get Together Party.... ;D by Nobody: 1:04pm On Dec 21, 2014 |
chimerase2:. fine. hope you went to church? |
My Lorfs And I • Free Sex No Strings Attached • I Want A Man To Co-parent With Me.





