Merry Christmas VN Thread - Forum Games (5) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Merry Christmas VN Thread (9499 Views)
| Re: Merry Christmas VN Thread by Specialist900(m): 7:19pm On Dec 26, 2014 |
ideology:she dey complain teeth pain na and no how I go take her out wey i no go atleast buy her sweet. You know me na ![]() Just deliver both yours and mine when you dey do delivery of yours. You know how we dey settle ourselves after na |
| Re: Merry Christmas VN Thread by Nobody: 7:19pm On Dec 26, 2014 |
Specialist900:Now you know , so wetin you go do? |
| Re: Merry Christmas VN Thread by Specialist900(m): 7:20pm On Dec 26, 2014 |
Elantracey:now I'll put the plan in motion |
| Re: Merry Christmas VN Thread by ideology(m): 7:22pm On Dec 26, 2014 |
Specialist900:Ojoro ojoro |
| Re: Merry Christmas VN Thread by Specialist900(m): 7:26pm On Dec 26, 2014 |
ideology:guy, I been no wan aggravate the teeth pain o. Dentist cost don rise since dollar go up o No make us dey argue about the gift ish na. Just do am, afterall you dey owe me ![]() |
| Re: Merry Christmas VN Thread by ideology(m): 7:27pm On Dec 26, 2014 |
Specialist900:Wetin I buy from you where I take de owe you ![]() |
| Re: Merry Christmas VN Thread by Specialist900(m): 7:32pm On Dec 26, 2014 |
ideology:I no write anywhere say na money na. Na favour you dey owe me |
| Re: Merry Christmas VN Thread by Nobody: 11:57pm On Dec 26, 2014 |
Sijo01:Compliments my bby |
| Re: Merry Christmas VN Thread by chikeorji123(m): 10:58pm On Dec 29, 2014 |
Sijo01:Your Turkey have now been dispatched!.happy Xmas my dear. |
. • Mathematical Equation Gives Merry Xmas As The Answer... • Wish Your Nairaland Friends And Foes Merry Christmas Here! • 2 • 3 • 4
Current Affairs Game • Team A Vs Team B - Part 2 • What Are You Doing Right Now? (the Status Update Game)



