Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé - Jokes Etc (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé (6280 Views)
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by Yeske2(m): 10:51am On Nov 20, 2014 |
I was here |
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by ddooskie(op): 10:00pm On Nov 23, 2014 |
Yeske2:okay, hope you were given your souvenir? ![]() |
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by holatoj(m): 8:24am On Dec 31, 2014 |
#spaced booked I love booking space....just for d fun ![]() |
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by LewisO: 6:27pm On Dec 31, 2014 |
ddooskie:I dey find my charger abeg! |
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by ddooskie(op): 7:22pm On Dec 31, 2014 |
LewisO:I just hope u no mean that Sendo charger wey dog chop for afternoon ![]() |
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by LewisO: 7:30pm On Dec 31, 2014 |
ddooskie:U meanam? |
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by ddooskie(op): 8:00pm On Dec 31, 2014 |
LewisO:bros, na so I see am oh I been wan collect am from him maot but I no knw whether the dog get rabies or not ![]() |
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by LewisO: 8:24pm On Dec 31, 2014 |
![]() ddooskie:Chaii So wetin u want tell me say do muscle wey dey yo bodi na film-trick ![]() And u know say my gadget ba3 don dey low, today wey be last day for this year wey I for use my gadget do shakara for church were those babes dey make I use am collect no. sharp-sharp, OMO dis one ña big time fallen hand be this o, u be enemy of progress o shey u know, in fact that name hunger go killam, no give am food for one week o, as for ya own matter I dey come con settle u, u go tell me wetin u dey do b4 the dog carryam, I dey come make I branch "Chiemena" and co house, make i know how I want take package them, make sure say that house neat o? and chop all the whole food finish, becoz I know say u be consumer. |
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by ddooskie(op): 9:19pm On Dec 31, 2014 |
LewisO:na dat our neighbour dog na and d beast no sabi my face make he no carry my hand do new year meat cuz dis na free meat for am cuz ppl dey always talk about d patient dog getting d fattest bone but if him see meat nna na bonus b dat. |
| Re: Space Bookers Association Of Nairaland (S.B.AN): An Exposé by LewisO: 9:30pm On Dec 31, 2014 |
ddooskie:U no know u go like my comments abi, u want make I tell u again? |
S. B. A. N-: Holds Inaugural Meeting Today • What It Takes To B An Obedient Wife • Show God Ur Love, Dn't B An Oliver Twist Only • 2 • 3 • 4
Nigerians' Funny Tiktok Videos That Will Get You Laughing Out Loud • Can Someone Help Me Understand? • Trust Nigerians Nah!


