Some Pidgin Proverbs And There Meanings - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Some Pidgin Proverbs And There Meanings (2606 Views)
| Some Pidgin Proverbs And There Meanings by mabeni(op): 12:40pm On Jan 07, 2015 |
1:Man wey Unclad no dey put hand for pocket loose translation:You can't do somethings if there are no certain conditions. 2:Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup loose translation:You Can't Run Away From Your Destiny Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap loose translation:Keep calm! Nothing last forever 3:Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don't rush! 4:Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent loose translation:How you start doesn't matter,what matters is how you finish. 5:Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap? loose translation:Mind your business. 6:If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am loose translation:Make something good out of a bad experience 7:I get am before No be property loose translation: stop living in the past and start living in the present. 8:If person too tey for party e go follow dem wash plate loose translation:Don't outstay your welcome Rolling stone,ofcourse na person push am now! loose translation:There is always a reason for something 9:Craze no hard to form,na the trekking be wahala loose translation:Easier said than done 10:No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans. loose translation:Calm down,your temper won't solve the problem Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio. loose translation:Every man for himself You no need cutlery to chop slap loose translation:You don't need my translation to understand this,lol Opolo eye no be open eye loose translation: Having Big eyes doesn't make you civilised,lol Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. loose translation:Give everyone what they deserve. Bring suya, bring suya,.......na cow body dey suffer am. loose translation:Every action has a consequence E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano loose translation:When there is hope,there is Life. The different between kpekere and plantain chips na packaging loose translation:Don't judge based on appearance alone Escort me, Escort me, naim slave trade take start. loose translation:Serious things sometimes start like joke [b]Na from play play dem dey form PLAYER loose translation:Serious things sometimes start like joke Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old. loose translation:Slow and steady wins the race The water wey dem use take make eba can never be recovered back. loose translation:Don't cry over spilt milk ADD YOURS. |
| Re: Some Pidgin Proverbs And There Meanings by Nobody: 1:08pm On Jan 07, 2015 |
Oya OP translate this: who no know no go know.. |
| Re: Some Pidgin Proverbs And There Meanings by ngona(f): 1:24pm On Jan 07, 2015 |
Na sabi sabi make fly follow dead body enter grave! Na condition make crayfish bend! Op over to you for translation. |
| Re: Some Pidgin Proverbs And There Meanings by mabeni(op): 2:14pm On Jan 07, 2015 |
ngona:over... Kills. |
10 Pidgin Proverbs And Their Meanings You Should Know • Zodiac Sign Dates, Symbols, And Meanings. • Hidden Meanings Behind These 10 COMMON Dreams. • 2 • 3 • 4
What Is Wrong With People?!(late Nite Rant) • To Stay and Work in the UK or return to Nigeria? • Salt Water Bathe To Prevent Ebola Virus? Who Started It And How True Is It??