₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,060 members, 8,438,627 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 05:23 PM

Toggle theme

Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * - Nairaland General - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * (1369 Views)

1 Reply (Go Down)

Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by ghost1718(op): 11:03pm On Jan 07, 2015
Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh *
Man wey Unclad no dey put
hand for pocket loose translation:You can’t do
somethings if there are no
certain conditions. *Chicken wey run way from
borno go Ibadan go still end up
inside pot of soup loose translation:You Can’t Run
Away From Your Destiny *Today’s newspaper na
tomorrow Suya wrap loose translation:Keep calm!
Nothing last forever *Cow wey dey in a hurry to go
America go come back as corn
beef loose translation:Just be
patient. Let the game come to
you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the
same parent na wetin dey pass
tru make dem diffrent loose translation:How you start
doesn’t matter,what matters is
how you finish. *Wetin consign agbero with
twitter handle,or malu/cow
with face cap? loose translation:Mind your
business. *If life dey show you
pepper,my guy make pepper
soup from am loose translation:Make
something good out of a bad
experience *I get am before No be
property loose translation: stop living in
the past and start living in the
present. *If person too tey for party e
go follow dem wash plate loose translation:Don’t outstay
your welcome *Rolling stone,ofcourse na
person push am now! loose translation:There is
always a reason for something *Craze no hard to form,na the
trekking be wahala loose translation:Easier said
than done *No matter how hot your
tempa be,e no fit boil beans. loose translation:Calm
down,your temper won’t solve
the problem *Every mallam with em own
kettle,every Northerner with
em own radio. loose translation:Every man for
himself *You no need cutlery to chop
slap loose translation:You don’t
need my translation to
understand this,lol *Opolo eye no be open eye loose translation: Having Big
eyes doesn’t make you
civilised,lol *Leave matter for Mathias and
Sabi for Sabinus. loose translation:Give
everyone what they deserve. *Bring suya, bring suya,…….na
cow body dey suffer am. loose translation:Every action
has a consequence *E go better e go better,na im
make ibo man still dey Kano loose translation:When there is
hope,there is Life. *The different between
kpekere and plantain chips na
packaging loose translation:Don’t judge
based on appearance alone *Escort me, Escort me, naim
slave trade take start. loose translation:Serious things
sometimes start like joke *[b]Na from play play dem dey
form PLAYER loose translation:Serious things
sometimes start like joke *Pikin wen use agbada take
stat guy go talk wetin e go
wear wen e old. loose translation:Slow and
steady wins the race *The water wey dem use take
make eba can never be
recovered back. loose translation:Don’t cry over
spilt milk Feel Free To Add Yours.
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by Genea(f): 11:08pm On Jan 07, 2015
Nice one
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by endy4oxide(m): 11:38pm On Jan 07, 2015
Copy cat. Op na wetin u be
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by ghost1718(op): 2:47pm On Jan 08, 2015
endy4oxide:
Copy cat. Op na wetin u be
original
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by Nobody: 3:08pm On Jan 08, 2015
ghost1718:
original
Hurts the eyes to read.
Use spacings and paragraphs for better appearance.
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by ghost1718(op): 11:45pm On Jan 08, 2015
Generals02:
Hurts the eyes to read.
Use spacings and paragraphs for better appearance.
instead of Donating ur like
1 Reply

What Habit Do You Have When You LaughNigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You LaughNigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh234

Do We Still Have This Chewing Gum???(pic)It's Raining Money! Dubai Drivers Abandon Cars To Pick MoneyWhy Cute Guys Never Complain About Ladies Forming