Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,672 members, 7,955,465 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 06:43 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh (1016 Views)
What Habit Do You Have When You Laugh / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh (2) (3) (4)
Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh by paulabola(m): 11:15pm On Jan 11, 2015 |
*Man wey Unclad no dey put hand for pocket loose translation:You can’t do somethings if there are no certain conditions. *Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup loose translation:You Can’t Run Away From Your Destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap loose translation:Keep calm! Nothing last forever *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent loose translation:How you start doesn’t matter,what matters is how you finish. *Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap? loose translation:Mind your business. *If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am loose translation:Make something good out of a bad experience *I get am before No be property loose translation: stop living in the past and start living in the present. *If person too tey for party e go follow dem wash plate loose translation:Don’t outstay your welcome *Rolling stone,ofcourse na person push am now! loose translation:There is always a reason for something *Craze no hard to form,na the trekking be wahala loose translation:Easier said than done *No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans. loose translation:Calm down,your temper won’t solve the problem *Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio. loose translation:Every man for himself *You no need cutlery to chop slap loose translation:You don’t need my translation to understand this,lol *Opolo eye no be open eye loose translation: Having Big eyes doesn’t make you civilised,lol *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. loose translation:Give everyone what they deserve. *Bring suya, bring suya,…….na cow body dey suffer am. loose translation:Every action has a consequence *E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano loose translation:When there is hope,there is Life. *The different between kpekere and plantain chips na packaging loose translation:Don’t judge based on appearance alone *Escort me, Escort me, naim slave trade take start. loose translation:Serious things sometimes start like joke *[b]Na from play play dem dey form PLAYER loose translation:Serious things sometimes start like joke *Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old. loose translation:Slow and steady wins the race *The water wey dem use take make eba can never be recovered back. loose translation:Don’t cry over spilt milk Feel Free To Add Yours. |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh by Hazardd(m): 6:38am On Jan 12, 2015 |
what nonsense is this |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh by Perelo(m): 6:38am On Jan 14, 2015 |
Pikin wey talk say him mama no go sleep, him self no go sleep...... [font=Lucida Sans Unicode][/font] |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh by sheguy(m): 7:35am On Jan 14, 2015 |
I love dis!! Naija i hail de |
(1) (Reply)
Governor Adams Oshiomole And Lala Fortez Wedding In Benin, Edo State / Help! My Friend Is Missing.(photo) / Help: Bvn Registration
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |