Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * (1370 Views)
| Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by ghost1718(op): 11:03pm On Jan 07, 2015 |
Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * Man wey Unclad no dey put hand for pocket loose translation:You can’t do somethings if there are no certain conditions. *Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup loose translation:You Can’t Run Away From Your Destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap loose translation:Keep calm! Nothing last forever *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent loose translation:How you start doesn’t matter,what matters is how you finish. *Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap? loose translation:Mind your business. *If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am loose translation:Make something good out of a bad experience *I get am before No be property loose translation: stop living in the past and start living in the present. *If person too tey for party e go follow dem wash plate loose translation:Don’t outstay your welcome *Rolling stone,ofcourse na person push am now! loose translation:There is always a reason for something *Craze no hard to form,na the trekking be wahala loose translation:Easier said than done *No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans. loose translation:Calm down,your temper won’t solve the problem *Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio. loose translation:Every man for himself *You no need cutlery to chop slap loose translation:You don’t need my translation to understand this,lol *Opolo eye no be open eye loose translation: Having Big eyes doesn’t make you civilised,lol *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. loose translation:Give everyone what they deserve. *Bring suya, bring suya,…….na cow body dey suffer am. loose translation:Every action has a consequence *E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano loose translation:When there is hope,there is Life. *The different between kpekere and plantain chips na packaging loose translation:Don’t judge based on appearance alone *Escort me, Escort me, naim slave trade take start. loose translation:Serious things sometimes start like joke *[b]Na from play play dem dey form PLAYER loose translation:Serious things sometimes start like joke *Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old. loose translation:Slow and steady wins the race *The water wey dem use take make eba can never be recovered back. loose translation:Don’t cry over spilt milk Feel Free To Add Yours. |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by Genea(f): 11:08pm On Jan 07, 2015 |
Nice one |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by endy4oxide(m): 11:38pm On Jan 07, 2015 |
Copy cat. Op na wetin u be |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by ghost1718(op): 2:47pm On Jan 08, 2015 |
endy4oxide:original |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by Nobody: 3:08pm On Jan 08, 2015 |
ghost1718:Hurts the eyes to read. Use spacings and paragraphs for better appearance. |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * by ghost1718(op): 11:45pm On Jan 08, 2015 |
Generals02:instead of Donating ur like |
What Habit Do You Have When You Laugh • Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh • Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh • 2 • 3 • 4
I Have A Movie Date With MI But I Cant Go I Need A Nairalander To Go For Me • Am New Here, What's The Meaning Of TANOID And SATANOID?? • 15 Unspoken Rules Of Courtesy That Everyone Should Adhere To