Football Betting Season 8...AGE!!! - Business (1432) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Football Betting Season 8...AGE!!! (2051364 Views)
1 2 3 ... 1429 1430 1431 1432 1433 1434 1435 ... 1578 (Go Down)
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by boladeen(m): 11:19pm On Jan 23, 2015 |
godoluwa:Lmao!! Wetin person eyes no go see for here. |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Abmbola: 11:20pm On Jan 23, 2015 |
godoluwa:Yes o Neva Mind jawe we ar all Brodas!!! ![]() |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by godoluwa(m): 11:21pm On Jan 23, 2015 |
boss, my bb don empty 4 ba3 na im make me off. i cum dey manage my nokia torchlite to browse |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by pabon(m): 11:24pm On Jan 23, 2015*. Modified: 12:00am On Jan 24, 2015 |
Abmbola: |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by okonja(m): 11:25pm On Jan 23, 2015 |
Not Winning VFL, Not Making Sense ...
|
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by olatunji390(m): 11:26pm On Jan 23, 2015 |
Abmbola:And u think say u no go add me sef. Oya, 08080221156 |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by olatunji390(m): 11:26pm On Jan 23, 2015 |
okonja:Is that a national anthem? |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by taovilla: 11:26pm On Jan 23, 2015 |
Abmbola:kindly add me too 07069412017 |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by pabon(m): 11:27pm On Jan 23, 2015 |
okonja:Bros abeg bust me so tips for VFL na... Make ah no pack go villa. |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by kelvic1(m): 11:27pm On Jan 23, 2015 |
Lukesmith:You are the boss ![]() |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by okonja(m): 11:27pm On Jan 23, 2015 |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by godoluwa(m): 11:30pm On Jan 23, 2015 |
pabon:VFL, easiest route to OTUOKE |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by dicksonxtreme(m): 11:31pm On Jan 23, 2015 |
okonja:Shee you wan cause havoc here .. |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by smajatt(m): 11:31pm On Jan 23, 2015 |
abeg which one be transaction limit again?
|
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by teezy00: 11:32pm On Jan 23, 2015 |
Abmbola:wud be grateful 08060108431 |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by kelvic1(m): 11:32pm On Jan 23, 2015 |
betaddict:lol ![]() You are funny This thread eh ![]() |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by kelvic1(m): 11:33pm On Jan 23, 2015 |
godoluwa:The red card changed the momentum of the game |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by okonja(m): 11:34pm On Jan 23, 2015 |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by okonja(m): 11:35pm On Jan 23, 2015 |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Odyssseys: 11:35pm On Jan 23, 2015 |
kaylechy:you would see my handwork soon, i promise. |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by okonja(m): 11:36pm On Jan 23, 2015 |
godoluwa:There are 2 things involved. It's either you win or loose.....As for me, All I Do Is Winnnnnnn ![]() |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by smajatt(m): 11:36pm On Jan 23, 2015 |
okonja:how far okonja? you see the package i send you? |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by godoluwa(m): 11:37pm On Jan 23, 2015 |
kelvic1:chineke! i no watch d match bt i just dey refresh soccerway every seconds. if na for sey i nak am wit over2.5goal, i go just dey plan ao i wan take alabi money flenjo 4 wikend |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by teezy00: 11:37pm On Jan 23, 2015 |
Odyssseys:guy na so e do me too o...uptil nw d guy no fund my accnt na God go punish kaylech n him stupid scammer of a frnd |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by pabon(m): 11:37pm On Jan 23, 2015 |
godoluwa:I think I'll take my chances oo... Money Must Be Made(MMBM) |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by MyLane: 11:39pm On Jan 23, 2015 |
dicksonxtreme:Na Monsuru brother be that... Breeze go soon blow and fowl nyash go soon show |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by LordEmperoris1(m): 11:41pm On Jan 23, 2015 |
Abmbola:pls add me up 08134067862 |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by godoluwa(m): 11:43pm On Jan 23, 2015 |
MyLane:kayleychy or watever ur name is, abeg if u r hungry let d aus knw. enuf of dis |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by shady16: 11:45pm On Jan 23, 2015 |
Haha |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Odyssseys: 11:47pm On Jan 23, 2015 |
teezy00:he is just one guy (kaylechy).. you should have raised alarm. |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by bauer00: 11:47pm On Jan 23, 2015 |
Odyssseys:mehn,God juz saved me too o..i was planning to send him airtime dis evening o o o...d kind thunder wey go fire somepple ehn... |
| Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by okonja(m): 11:47pm On Jan 23, 2015 |
smajatt:When was that? ![]() |
Football (+Other Sports) Betting Season 10 • Football(+ Other Sports) Betting Season 9 • 2 • 3 • 4
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals 2020 ➜ ➜ ➜ • Football (+/Other Sports) Betting Season 14 • Football(+ Other Sports) Betting Season 9
Viewing this topic: 1 guest(s)



..