Some silly Questions People Ask. - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Some silly Questions People Ask. (1776 Views)
| Some silly Questions People Ask. by Nobody: 10:16pm On Feb 04, 2015 |
Saw this on a friend's timeline on Facebook and decided to share. It's hilariously true of Nigerians. STUPID QUESTIONS PEOPLE ASK: Enjoy! 1) NA YOUR FACE BE THIS? Answer: NO NA MY HIPS. 2) Guy how far? NA YOU BE THIS? Answer: NOooo! NA MY PAPA WHEN IM YOUNG. 3) On your wedding, one idiot walks up as you about taking your wedding pix with your wife... NA YOUR WIFE BE THIS? Answer: NOooo! NA MY MAMA CLASS MATE. 4) Give me your phone number - 08034... ....THANKS. SO YOU SEF DEY USE MTN? Answer: NO!!! NA NEPA I DEY USE. 5) After answering my call; NA YOUR PHONE BE THIS? Answer: NO NA YOU, HOW YOU GO SEE RADIO CALL AM PHONE 6) I wan buy mosquito coil; E DEY KILL MOSQUITOS? Answer: NO, E DEY KILL ELEPHANT. 7) After ironing; DAVE: NA THAT CLOTH WEY I GIVE YOU MAKE YOU IRON BE THIS? Answer: NO! NA MY GATEMAN OWN BE THIS, YOU KNOW SAY UNA CLOTH RESEMBLE while praying inside church; YOUCOME CHURCH TODAY? Answer: CHEI! NAWA O! I THINK SAY NA OUR VILLAGE MEETING. 9) You enter my room see light and you no hear generator sound; SO DEM DON BRING LIGHT? Answer: NO!! PHCN STAFF GIVE EVERYBODY ONE CARTON OF CANDLE 10) You dey inside your room hear GOOOAAAL!! DEM DON SCORE? Answer: NO!! NA REFREE DIE 11) You baff up finish dey comot for your house; ARE YOU GOING OUT? Answer: NOooo!! I WAN GO TOILET, THE THING DEY HOLD ME BAD BAD 12) You see a woman breastfeeding her baby; MADAM IS THIS YOUR CHILD? Answer: NO!! NA HER MONKEY 13) You knock on your friends gate and she opens the door; YOU COME SEE ME TODAY? Answer: NOooo!! I COME CHECK WHETHER YOUR DOG DON CHOP 14) You call your friend tell am say dem dey take attendance; LECTURER DEY CLASS? Answer: NO!! NA OUR DEPARTMENT NATIVE DOCTOR DEY CLASS 15) You bath finish dey comot bathroom with your bucket; DID YOU JUST TAKE YOUR BATH? Answer: NOooo!! I GO SWEAT SMALL INSIDE BUCKET, I WAN USE AM WASH NI. ![]() ![]() ![]() ![]() Friends, Add yours? Keep it rolling.... |
| Re: Some silly Questions People Ask. by Bisjosh(f): 10:17pm On Feb 04, 2015 |
![]() |
| Re: Some silly Questions People Ask. by saaedlee: 10:28pm On Feb 04, 2015 |
![]() |
| Re: Some silly Questions People Ask. by Nobody: 10:35pm On Feb 04, 2015 |
Bisjosh:Which one are you guilty of? . |
| Re: Some silly Questions People Ask. by dre11(m): 10:49pm On Feb 04, 2015 |
See answer men |
| Re: Some silly Questions People Ask. by ShakurM(m): 11:04pm On Feb 04, 2015 |
Am I on FP? ![]() |
| Re: Some silly Questions People Ask. by Bisjosh(f): 12:12am On Feb 05, 2015 |
delightful1:9 and 11 ![]() |
| Re: Some silly Questions People Ask. by Nobody: 8:22am On Feb 05, 2015 |
ShakurM:In your dreams maybe ![]() |
| Re: Some silly Questions People Ask. by Nobody: 8:23am On Feb 05, 2015 |
Bisjosh:Lwkmd... I think I'm guilty of those too and many more. |
| Re: Some silly Questions People Ask. by gentlesinna(m): 10:26am On Feb 05, 2015 |
Anytime u hear such a question frm anybody dat parson is a real nd confirm naija dude or chick [color=#550000][/color] |
| Re: Some silly Questions People Ask. by Sunny360: 10:19pm On Apr 05, 2015 |
Funny ![]() |
11 Foolish Questions People Ask In Nigeria, Pick The Funniest Number! • 10 Stupid Questions People Ask And There Stupid Answers • 20 Silly Questions People Ask And Their Answers • 2 • 3 • 4
Nigerian Youth Lifestyle (funny Meme) • Hilarious Photo : When A Lady Queue For About 3hours See What Happens • Joke Of The Day- Who Broke The Wall Of Jericho?
while praying inside church; YOU

[color=#550000][/color]