Stats: 3,165,390 members, 7,861,093 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 12:03 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** (2857 Views)
Another Veteran Yoruba Actor Bids 9ja Entertainment Industry Farewell! / Comedy Wey Dey Burst Brain.... This Is So Funny / ****Oyinbo Princess - Loves 9ja**** (2) (3) (4)
****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 8:21pm On Feb 05, 2015 |
I hail u ooo... Na Oyinbo I b ooo - wey get HUGE passion for 9ja - nor b just the culture & food, but na the Pidgin English wey sweet me well well. Dis Oyinbo sabi ooo! I wan step out into the entertainment business... to give back to the community wey fill my heart. U knw say nor easy to get from A-B so na followers I seek in the first instance - helping my name circulate. Radio stations and magazines don already show interest and I hope say soon I go enter one contract or another. Currently I dey write one song with a friend known as Dezign - an upcoming artist in 9ja. I don dey for Twitter and Facebook - Oyinbo Princess - My videos also dey ontop YouTube! https://www.youtube.com/watch?v=n_9duq4FYac https://www.youtube.com/watch?v=BBgqv_DEDJ0 https://www.youtube.com/watch?v=-GPZAgV3kx0 Abeg if una get small time, make una visit my site, I wan travel show for 9ja - full story on the below link: gofundme.com/lisf1c Happy watching & following, thank you for your time ooo!!! 3 Likes
|
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by Nobody: 8:27pm On Feb 05, 2015 |
Hilarious |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by pinkycute(f): 8:27pm On Feb 05, 2015 |
******Interesting***** ![]() |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by CrazyScientist: 8:40pm On Feb 05, 2015 |
Joke of the month! ![]() |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 9:05pm On Feb 05, 2015 |
Peeps.... nor b joke ooo - U go see am soon sha |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by Prodeegee(m): 10:31pm On Feb 05, 2015 |
OyinboPrincess: Babe wassup? It's no joke. Shez stormin naija soonest 2 Likes |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 10:34pm On Feb 05, 2015 |
@Prodeegee - omo baba nor b small ooo - see these ones wey disbelieve ![]() ![]() 2 Likes |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by Prodeegee(m): 10:52pm On Feb 05, 2015 |
OyinboPrincess: No shii... I bn comot today go buy some dog stuffs. Talk to yu tomorrow. ![]() 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by parrotibaba(m): 12:10am On Feb 06, 2015 |
kai!!! ![]() ![]() ![]() |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by parrotibaba(m): 12:24am On Feb 06, 2015 |
...Anyways I'm more interested in how u learnt d pidgin English ,e no de easy to learn ![]() |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by prof800(m): 8:44am On Feb 06, 2015 |
OyinboPrincess? ...dey speak Pidgin English? Wow! |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 12:03pm On Feb 06, 2015 |
@parrotibaba - na so my bro... e don sweet me as I blow am self!!! E don hook me like a fish in the sea jare... nor b small ![]() ![]() @prof800 - na Oyinbo Princess ooo - nor b lie, na true I dey talk... sebi u don see my video abi?! Ose oooooo ![]() 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by parrotibaba(m): 12:35pm On Feb 06, 2015 |
OyinboPrincess:OK ![]() 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by prof800(m): 12:43pm On Feb 06, 2015 |
OyinboPrincess: na so jare... i don see one of your videos....d thing funny die... you dey speak pidgin with tu.sh British accent.... and I dey admire your command of pidgin grammar. Dey there dey enjoy. ![]() |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by Nobody: 12:56pm On Feb 06, 2015 |
Wow, You sabi speak pidgin pass me and I be Nigerian. I hail oh. |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 1:32pm On Feb 06, 2015 |
@prof800 - ose baba, nothing do u ![]() @koice - na sabi b they key ooo guy, I know say ur Pidgin bam lol, Mr 9ja 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by jargonzboi(m): 3:02pm On Feb 06, 2015 |
omo see oyinbo chickala wey dey chop pigdin for mouth. ...omo mehn i dey feel proud, walahi...! 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by Prodeegee(m): 3:41pm On Feb 06, 2015 |
OyinboPrincess: madam...skype o 2 Likes |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 5:25pm On Feb 06, 2015 |
@jargonzboi - na confirm Oyinbo chickala oooo - but e b lyk say 9ja don flow for my blood well well ![]() @Prodeegee - I don wait tire ooo, why u dey put am fr loooong thing na ![]() ![]() 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by Tolzeal(m): 4:30pm On Feb 07, 2015 |
OyinboPrincess: mehn...i Cant stop laughing... ![]() ![]() ![]() |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 7:22pm On Feb 07, 2015 |
@Tolzeal - nor laugh scata ooo baba ![]() |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by CHARLOE(m): 12:36am On Feb 08, 2015 |
@ oyinboprincess, hw far na, i just dey gbadun u! abeg who teach u pidgin, u get naija bf? u nid to com show 4 naija, u go blow! 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 12:24pm On Feb 08, 2015 |
@CHARLOE - I bam ooo baba - hw ur side?? I just dey lyk the sound of Pidgin sha, e b lyk say na mind mata, if u wan learn am, na commitment and dedication go do am ![]() 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by Zaha(m): 2:17pm On Feb 10, 2015 |
Wow |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 6:42pm On Feb 10, 2015 |
@Zaha - ose baba... lol... e never reach wow factor ooo ![]() Peeps - I don get new video ooo - na YouTube you go see am: https://www.youtube.com/watch?v=Pd7BpYpz7t4&feature=youtu.be |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by missdebs(f): 2:45am On Feb 12, 2015 |
mehn ds is serious o, wishing u goodluck 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by idu1(m): 10:01am On Feb 12, 2015 |
![]() 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by Nutase: 10:37am On Feb 12, 2015 |
money no plenty for naija. stay for ur country o. 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by frainc(m): 12:24pm On Feb 12, 2015 |
Oyinbo, wetin bi ur twitter handle? Me too na artist for lag I go like to yan with u My twitter handle na @frcbaba1 And my mail na frc4us@rocketmail.com Make we yan na 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by irepnaija4eva(m): 12:47pm On Feb 12, 2015 |
my God,babe u just make me shine teeth today,anyway well done. wish u loads of success. 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by irepnaija4eva(m): 12:48pm On Feb 12, 2015 |
my God,babe u just make me shine teeth today,anyway well done. wishing u loads of success. 1 Like |
Re: ****Oyinbo Wey Wan Enter 9ja - Entertainment**** by OyinboPrincess(f): 1:24pm On Feb 12, 2015 |
@missdebs - ose ooo *chop knuckle* ![]() @idu1 - ![]() @Nutase - abegieee leave am joor - na 9ja I go come na... 9ja na my PaSsIoN self!! Wen 9ja artists com enter London, na so we d hail am ooo - so u nor fit hail person wey wan com entertain for ur side, na wa oooooooooo ![]() ![]() @frainc - na @OyinboPrincess b my handle oOo - make una come find me ![]() @irepnaija4eva - loool shine teeth ooo - dat one good pass, ose 4 ur comment ooOOoo ![]() |
Meet Adrian Holmes, Actor Who Played Ajani Okeke In The Movie Skyscraper / What Will A Nigerian Superhero Be Like? / The Lady Behind ''kin-kin-yiun'' In The Movie ''abejoye'' By Mount Zion Ministry
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |