Nysc 2015 Batch A - NYSC (378) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4339591 Views)
1 2 3 ... 375 376 377 378 379 380 381 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by Sambar(m): 11:17pm On Feb 25, 2015 |
erisegun:dear lord pls dont mind erisegun coz he jez kidding,lord u knw i like lagos nd dos state wit large alawee nd dat i cant run like him nd i use nokia torchlight wit no camera so i cant do selfies |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 11:17pm On Feb 25, 2015 |
doublezero7:smiling..nd you can lie.guy,i gif u hand o.i yaf mark your face too. Abeg i no b actress for this mofie..make i return to ma seat dey watch..wey dat pop corn sef. Ds mofie funny live |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:20pm On Feb 25, 2015 |
richybanky:Lol. I go nid re-write am sef. I c some small small mistakes inside dat one and since I neva get reply, I go write am in form of reminder. Thank u. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 11:26pm On Feb 25, 2015 |
Sambar:oh! Sweet lord, sebi u said in ur word dat we shud always practice wot we preach*dnt listen to d crocodile tears of sambar*let dem post him there so dat he can live by example*tnk u lord4 I knw u hav answered* |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 11:29pm On Feb 25, 2015 |
Busyinks! U can't even say hello to me ur goon* oga fun e o! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:33pm On Feb 25, 2015*. Modified: 2:35am On Feb 26, 2015 |
horlajide:Well, i wasn't around for a week, and i let that known that i'm going off. And no, i didnt change my number. Tell me if what you have is different from 07055***903 or 080373***37... The both may not go through last week but it certainly will now. HopE ur good sir. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:34pm On Feb 25, 2015 |
tolustx:Na u joor! I remember the moniker! Lol |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:35pm On Feb 25, 2015 |
tolustx:This guy is so funny. Can you handle the pressure? Can you? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Sambar(m): 11:35pm On Feb 25, 2015 |
erisegun:dear lord, despite d fact dat ve bin told dat one of my enemies would be revealed to me 2day, i neva knew it would be an e-enemy lord hear my humble cry nd dont listen 2 him...lord u know u ve few sons and of wch am ur favourite nd i knw u wont want be 2 be in dos state he has mentioned nd d ones he has nt....dont listen to him coz he iz jez whynin u ni..thank u baba mi |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:36pm On Feb 25, 2015 |
tolustx:Hehehehe... Oya you are employed o. Stop crying ok? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:37pm On Feb 25, 2015 |
Luchiana1:U sha no like me! God dey oo! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:38pm On Feb 25, 2015 |
Abeg. Sombori com 2 my rescue... All dos babes wey I dey try woo as e-boo, na so so observe dem jez dey observe. Na to jst peep run comot dem dey do. Me mst carry oge go #A15Party o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:39pm On Feb 25, 2015 |
sodiqyinka:My oga, no joor! No employ the guy! If u see ow he talk insult me last week! Called me immature for telling someone to stop picking on a lady! Not any lady oo...na my sleekyonyx! Sha no employ am! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:41pm On Feb 25, 2015 |
sodiqyinka:Konfam!!! Ohun yen niyen. Oya Shoki...
|
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:44pm On Feb 25, 2015 |
doublezero7:The guy is crying already na. Ok, lets do it this way... He's on probation already. Lol |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:47pm On Feb 25, 2015 |
tolustx:Lol. Some people are already on your matter o. Apologise to doublezero7 or you won't get the employment letter. ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:48pm On Feb 25, 2015 |
sodiqyinka:Ehen...na so!!! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 11:48pm On Feb 25, 2015 |
Sambar:hahahahahahahahahaha! Baba werey le leyi o*whine God ke? God 4bid |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:49pm On Feb 25, 2015 |
doublezero7:hater alert!!! see iffa cash u ehn... |
| Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 11:54pm On Feb 25, 2015 |
noordean:cc Electronzeez |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:55pm On Feb 25, 2015 |
doublezero7:U know, bible say any tongue wey rise against me for judgement; e say make I condemn am. Be careful o. Na ur tongue I dey pity. I for don condemn am sharp sharp. I want make u still dey enjoy d taste of pepper. ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 11:56pm On Feb 25, 2015 |
sparkleRed:Anty chill now... |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:57pm On Feb 25, 2015 |
tolustx:And u dey find job? U better go turn native doctor! Nothing go make sodiqyinka employ I, aswear! ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:59pm On Feb 25, 2015 |
doublezero7:Wait now. Let the guy apologise now. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 12:00am On Feb 26, 2015 |
Sambar:hehe orisirisi that nyansh na sony product? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:03am On Feb 26, 2015 |
doublezero7:C dis man o. How bible take relate with native doctor. Na 2 parallel lines o. Dem no fit jam. I go load am wit reminders of my letter, he go tire sef. I go even start to cheq dictionary, dey use big big grammar for am for each reminder. U go see d result. If God b 4 mi... |
| Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 12:04am On Feb 26, 2015 |
doublezero7:Who tell u say she leave be spewing rumor up nd down |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:07am On Feb 26, 2015 |
sodiqyinka:Na person wey truly commit offense go nid apologise. Tell am make he show u d post. Doublezero7. Oya quote me for dat post wey I talk dat tin or else Wedonbelieveit. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 12:07am On Feb 26, 2015 |
sodiqyinka:He didn't look like he wanted to apologize jare! Boys on this thread are rude! They just don't like me! ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 12:09am On Feb 26, 2015 |
babatawa:Sharrap u! So u can't cover for a brother? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 12:10am On Feb 26, 2015 |
Sambar:Father Lord! this nigga doesn't mean all he's saying Father yunnoh Borno lacks corpers.... use this young Man to fill in d spaces thank you lord... |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 12:10am On Feb 26, 2015 |
tolustx:Super mods, please ban this guy ^^^ he is a terrorist! He's been sent to kill sodiqyinka with a letter bomb! ![]() |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 3 guest(s)


