The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! - Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! (2886 Views)
| The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 8:41am On Mar 09, 2015*. Modified: 4:38pm On Mar 10, 2015 |
All Warfarians in the Family section, come in here let's discuss. This is derailers' haven!!! Use slangs freely like say tomorrow nor dey ![]() Forgive my bad manners I didn't introduce myself...heheheh ![]() Na me be the Kpakpandu 1 of Warri, Warfi first son...the only man wey use beans and plantain and soaking garri take celebrate baiday! Abeg, make we leave story for Crown Fm ![]()
|
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Fabdedon(m): 9:00am On Mar 09, 2015 |
so nah which matter you carry come put for table make we begin de pieces am |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 11:18am On Mar 09, 2015 |
Fabdedon:This na Warfi corner. Na beer parlor we dey so...beer and nkwobi must be present. Bar man!!! |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by veave(f): 1:25pm On Mar 09, 2015 |
Wish level ona dey nah. Na me be d area mama for dis we thread. Anibodi wey do anyhow go collet am... Area!!! Eh! ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by sirvic01(m): 1:56pm On Mar 09, 2015 |
All of ona Fadda ....ona no wan regard me abi? anybody wey misyan for this bar i go dull am oooo |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by zaimeg: 1:57pm On Mar 09, 2015 |
veave:Area! I hail! You be waffi shenkes? |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by veave(f): 2:04pm On Mar 09, 2015 |
zaimeg:Me nor be waffi oh. Na pass me jos dey pass ![]() Hafa na, wish levels na. |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by zaimeg: 3:11pm On Mar 09, 2015 |
veave:Correct! |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 3:03am On Mar 10, 2015 |
veave:I dey feel u mama!**orders 2 bottles of Orijin for her** ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 3:04am On Mar 10, 2015 |
veave:U wan make deh ring bottle for ur head? ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by veave(f): 3:12am On Mar 10, 2015 |
Rapmoney:Broooos bros. ![]() Shop noku shop noku. The oly tin be sey, i nor dey drink that type. Errm, i fee chop peppersoup sha ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by veave(f): 3:14am On Mar 10, 2015 |
Rapmoney:Come fes, dey nor dey sleep for una haas? |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 6:43am On Mar 10, 2015 |
veave: You dey lie abi? Me dey see an say u be real Warri pikin ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 6:47am On Mar 10, 2015 |
veave:Oya make deh give u two plates of pepper soup with all kinds of assorted...liver, abodi, roundabout, floater, shaki! ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by DaGC(m): 7:47am On Mar 10, 2015 |
I hail the house Na stout be my brand. So make una press me 1 cold medium 1st make I take see front. |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by floragregs(f): 8:42am On Mar 10, 2015 |
I hail o. Ah nor wan drink make ma eye nor go dirty! Ah say make ah come hear gist. Weti dey happen na? |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 4:19pm On Mar 10, 2015 |
DaGC:**Bar man!!! Where is that fuc.king bar man? Bring one cold stout for this our area man!** |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 4:19pm On Mar 10, 2015 |
DaGC:**Bar man!!! Where is that fuc.king bar man? Bring one cold stout for this our area man!** The house welcome u wella ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 4:23pm On Mar 10, 2015 |
floragregs:Sister, welcome to the ogbonge Warfi corner. E dey happen for Victory View for Udu every Sunday o! Enuff flexing. Area still dey move forward ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 4:40pm On Mar 10, 2015 |
sirvic01:No fighting...no violence! We dor recognize u. No worry, Orijin dey come ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by DaGC(m): 10:02pm On Mar 10, 2015 |
Rapmoney:Thank you. The guyman dey f**k up. Oshare mavo? |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 10:50pm On Mar 10, 2015 |
DaGC:Oni ovo, how far na? ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by DaGC(m): 6:07am On Mar 11, 2015 |
Rapmoney:Brother I gallant o |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by sirvic01(m): 2:18pm On Mar 13, 2015 |
Rapmoney:shwooo....I dey here since dey wait for Orijin, e never still cole?? abeg gimmi hot one i go guzzle am like that ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 2:23pm On Mar 13, 2015 |
sirvic01:Oya, bar man abi na bar boy!!! Come here quick before I ring this Star bottle for ya head! Give am 1 cold Orijin ![]() |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by sexymoma(f): 3:30pm On Mar 13, 2015 |
abeg i wan enter... who dey hia. na hia i be wan mekue ![]() Ah go sitdon dey observe |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by lordmario(m): 9:04pm On Mar 13, 2015 |
I hail everybody for d bar o... To all my chairman dem I greet una minguo ... To all my men dem, una weldone o. How d level for dis area? #sitsdown barman abeg gimmie 2cups of holy water make I use am wash throat. |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 8:52am On Mar 14, 2015 |
lordmario:You are very welcome! This na warfi corner for family section. The bar is always open to entertain u Area!!! |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 8:55am On Mar 14, 2015 |
Abeg my pipo...wetin una think about this fuel scarcity? Yesterday, I bought fuel for 120 naira per litre!!! The queue wey dey fuel stations sef na die! Una nor surte say Jona nor get total control over this government? |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by lordmario(m): 1:28pm On Mar 14, 2015 |
Rapmoney:Yes o..... Wetin dey happen for dis area? Where all d shekes na? Make I nor just dull quench for dis area |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by lordmario(m): 1:30pm On Mar 14, 2015 |
sexymoma:Nor just siddon dey observe dis level ... U nor go serve us isi ewu n palmy? |
| Re: The Warri Beer Parlor**(who You Help?)**Come In Anytime!!! by Rapmoney(op): 1:44pm On Mar 14, 2015 |
lordmario:Oya, we go change am to hook-up zone for Family section ![]() |
"My Husband Smells My Panties Anytime I Come Back From A Journey" — Wife • My Wife Nags Anytime Am Broke, Please Advise • Anytime I Sleep With Her, I Receive Strange Knock On My Head —husband • 2 • 3 • 4
Nigerian Woman Married For 30 Years Reveals How She Dealt With Cheating Husband • Need A Young Medical Student Or Doctor As Wife • 4 Signs You Are Carrying Twins
Use slangs freely like say tomorrow nor dey 