Goodbye Nigeria - Travel (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Travel › Goodbye Nigeria (3378 Views)
| Re: Goodbye Nigeria by pansophist(m): 9:27pm On Mar 15, 2015 |
sobastical:Place wey I come from, we de marry anything even animals! ![]() |
| Re: Goodbye Nigeria by sobastical: 4:12pm On Mar 16, 2015 |
pansophist:Sho! name which village be that? |
| Re: Goodbye Nigeria by sobastical: 4:12pm On Mar 16, 2015 |
pansophist:Sho! na which village be that? |
| Re: Goodbye Nigeria by vjsmiles(op): 7:46am On Mar 17, 2015 |
| Re: Goodbye Nigeria by tdayof(m): 10:36am On Mar 24, 2015 |
vjsmiles:Liaoning?? Dude na so u forget me here 4 naija... Will b moving 2weeks time too. |
| Re: Goodbye Nigeria by Nobody: 6:15pm On Mar 24, 2015 |
tdayof:Moving to where? |
| Re: Goodbye Nigeria by tdayof(m): 6:24pm On Mar 24, 2015 |
Sile12:China... Degree in aeronautical engineering |
| Re: Goodbye Nigeria by Nobody: 7:27pm On Mar 24, 2015 |
tdayof:Waoh! All the best bro.. Una con dey commot for naija, dey leave us 4 here because say we no get money&person abi? We get God o, God go do our own too one day o ![]() Best of luck brother. |
| Re: Goodbye Nigeria by tdayof(m): 8:02pm On Mar 24, 2015 |
Sile12:no b sooo.. God go provide for us all.. Amen. |
Any Nairalander In Oman, Please Kindly Help Out ! • Best Sim To Call Nigeria From The UK Is • My Life In Europe Since 1954 BY FEMI AWONIYI


