Romance Section( Thread To Make Peace). - Dating And Meet-up Zone (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Dating And Meet-up Zone › Romance Section( Thread To Make Peace). (7796 Views)
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 11:01pm On Apr 01, 2015 |
KingTom:guy, oya make we settle am. . . you know say na me be the 1st born of my family and my mama no go dey happy if i die now ![]() *drops daga and kneel at his feet |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 11:03pm On Apr 01, 2015 |
mirexxx:Na you carry your leg waka come, na you sef carry your leg run go. E don tire you abi? Next Patent please! ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 11:10pm On Apr 01, 2015 |
Orijin101:****Rests legs on his head**** Better oya knack me one bottle of Orijin, and Open it with your teeth, show some respect ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 11:15pm On Apr 01, 2015 |
KingTom:Ehm. Ehm. . You don do your own back shey take the orijin, i don open am already
|
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 11:20pm On Apr 01, 2015 |
Orijin101:Baba true true dem don ban StephenQueen and Alberto2k o ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 11:24pm On Apr 01, 2015 |
KingTom:say wetin na? Dem go derail thread |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 11:26pm On Apr 01, 2015 |
Orijin101:E be like o ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 11:33pm On Apr 01, 2015 |
KingTom:Dem suppose ask from we regular banees before dem carry out any operation wey go lead to ban. . . I dey pity dem sha, dem go jez dey read mentions but dem no go fit reply. . . |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 11:35pm On Apr 01, 2015 |
see as alberto2k dey read comments but no fit reply |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 11:36pm On Apr 01, 2015 |
Orijin101:Chai ma that one dey pain pass. I hear say Chimerase2 don deactivate on top Uncle Jonah matter o ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 11:41pm On Apr 01, 2015 |
KingTom:chimerase2 Na lie jhoor |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 11:43pm On Apr 01, 2015 |
Orijin101:You don take eye see am since yesterday? ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by LogoDWhiz(m): 11:49pm On Apr 01, 2015 |
Another thread to shiit on! Smh! |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 12:04am On Apr 02, 2015 |
falconey:Bros you and this your shares |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 1:16am On Apr 02, 2015 |
KingTom:Your papa yansh,who dem ban..na for those olosho's place wey dey give free sex I dey kabo ![]() ![]() ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 1:19am On Apr 02, 2015 |
Orijin101:Ur papa, dem no ban me ooooooo. I dey for those olosho's place wey dey give free sex ![]() ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 1:20am On Apr 02, 2015 |
KingTom: ![]() ![]() ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 3:22am On Apr 02, 2015 |
stephenqueen:Chai |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 3:24am On Apr 02, 2015 |
stephenqueen:The thing pain am I swear! ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 5:16am On Apr 02, 2015 |
KingTom:Go download the latest album,olamide and phyno dropped album together, omo dos tracks badt gan |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 5:17am On Apr 02, 2015 |
stephenqueen:Hmmmmmmmmmm ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 5:21am On Apr 02, 2015 |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 5:31am On Apr 02, 2015 |
stephenqueen:I know na ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 5:41am On Apr 02, 2015 |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 5:56am On Apr 02, 2015 |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 6:07am On Apr 02, 2015 |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 6:12am On Apr 02, 2015 |
stephenqueen:Heediot! ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 6:32am On Apr 02, 2015 |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 7:28am On Apr 02, 2015 |
KingTom:Him profile still dey available jhoor. . . Na so You go dey carry rumor up and down |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 7:30am On Apr 02, 2015 |
stephenqueen:I sure say dem go don fvck ur d!ck bend |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 8:00am On Apr 02, 2015 |
Orijin101:Na rumour dey move market na, I hear say Severussnape don waka too ![]() |
| Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 8:05am On Apr 02, 2015 |
KingTom:Me sef hear say our oga at the top(seu.n) don deactivate |
What's Your Favorite Romance Section Moniker??? • Romance Section's Off Topic Chat Room + Derailers Paradise. • The Pretty Nlders In Romance Section Are Hidden • 2 • 3 • 4
Whatsapp Private Chart For Single Mums & Dads (18+) • Happy Birthday Ogugua88 •

