Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,350 members, 7,836,439 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 07:52 AM

Romance Section( Thread To Make Peace). - Dating And Meet-up Zone (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romance Section( Thread To Make Peace). (6295 Views)

What's Your Favorite Romance Section Moniker??? / Romance Section's Off Topic Chat Room + Derailers Paradise. / The Pretty Nlders In Romance Section Are Hidden (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 8:05am On Apr 02, 2015
Orijin101:

Me sef hear say our oga at the top(seu.n) don deactivate shocked
No, hin just go for Sabbatical leave grin grin grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 8:15am On Apr 02, 2015
KingTom:
No, hin just go for Sabbatical leave grin grin grin
Na lie. . . him deactivate finally, he don sell NL to anoda oga at the top grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by SeverusSnape(m): 8:15am On Apr 02, 2015
KingTom:
Na rumour dey move market na, I hear say Severussnape don waka too grin grin
Hehehehehehehehehehe... grin grin
I'm here, I've been here since the election declaration, Haven't you seen my thread?

https://www.nairaland.com/2228685/severussnape-congratulates-buhari-all-supporters#32205122
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 8:52am On Apr 02, 2015
Orijin101:

Na lie. . . him deactivate finally, he don sell NL to anoda oga at the top grin
Oh so na Mynd44 and OrlandoOwoh (Buhari boys) get Nairaland now! shocked. Hail the new bosses grin grin grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 8:52am On Apr 02, 2015
SeverusSnape:
Hehehehehehehehehehe... grin grin
I'm here, I've been here since the election declaration, Haven't you seen my thread?

https://www.nairaland.com/2228685/severussnape-congratulates-buhari-all-supporters#32205122
I know, I just wanted to be sure. grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 10:26am On Apr 02, 2015
KingTom:
Oh so na Mynd44 and OrlandoOwoh (Buhari boys) get Nairaland now! shocked. Hail the new bosses grin grin grin
Make dem even use me as Supermod, the way i go dey ban una ehn grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 10:56am On Apr 02, 2015
Orijin101:

I sure say dem go don fvck ur d!ck bend grin
Your Head gringringrin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 10:58am On Apr 02, 2015
Orijin101:

Make dem even use me as Supermod, the way i go dey ban una ehn grin
Na StephenQueen be supermod now o grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 11:15am On Apr 02, 2015
KingTom:
Na StephenQueen be supermod now o grin
Orijin101 na true kingtom talk o, I don become super mod so if u do any werey now I go ban u for life ni ; Dgringrin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 11:19am On Apr 02, 2015
stephenqueen:

Orijin101 na true kingtom talk o, I don become super mod so if u do any werey now I go ban u for life ni ; Dgringrin
Supermod, I hail o grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 11:49am On Apr 02, 2015
KingTom:
Na StephenQueen be supermod now o grin
If i hear undecided
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Fulaboy(m): 11:58am On Apr 02, 2015
Orijin101:

*grabs daja from fulaboy


If e sure for you, come near me angry

no one Should beg me ooo
choiiiii chineke plx no involve me in this oooooo undecided
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 12:15pm On Apr 02, 2015
KingTom:
Supermod, I hail o grin
No dey loud amu jor,i no wan make people no say I don become mod gringrin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 12:16pm On Apr 02, 2015
Orijin101:

If i hear undecided
U don dey fear ba? gringrin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 12:50pm On Apr 02, 2015
stephenqueen:

No dey loud amu jor,i no wan make people no say I don become mod gringrin
Undercover banning things! grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 12:51pm On Apr 02, 2015
Orijin101:

If i hear undecided
Abeg hear o grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by stephenqueen: 12:55pm On Apr 02, 2015
[quote author=KingTom post=32268159]Supermod,
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 12:59pm On Apr 02, 2015
[quote author=stephenqueen post=32270842][/quote]grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by chimerase2: 3:21pm On Apr 02, 2015
KingTom:
The thing pain am I swear! grin
e pain u and u de opn ua 32 undecided
I dy hear una gossip oh shey u knw amu on a provocative level since angry
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by chimerase2: 3:24pm On Apr 02, 2015
Orijin101:

chimerase2 shocked
Na lie jhoor
omo iya shey u dey mind dat mumuNI undecided
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by chimerase2: 3:28pm On Apr 02, 2015
KingTom:
Chai ma that one dey pain pass. I hear say Ch.imerase2 don deactivate on top Uncle Jonah matter o grin grin grin
angry angry angry
Bia orijin101 wia u keep dat gun way I borrow u dat day undecided
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 3:33pm On Apr 02, 2015
chimerase2:
angry angry angry
Bia orijin101 wia u keep dat gun way I borrow u dat day undecided
Na im stephenqueen use go hunt, no vex. . . he go soon come back
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by KingTom(m): 3:45pm On Apr 02, 2015
chimerase2:
angry angry angry
Bia orijin101 wia u keep dat gun way I borrow u dat day undecided
Eleribu, how market na? grin grin grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by chimerase2: 3:54pm On Apr 02, 2015
Orijin101:

Na im stephenqueen use go hunt, no vex. . . he go soon come back
why u give dat mumu ma gun nah haba angry
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by chimerase2: 3:56pm On Apr 02, 2015
KingTom:
Eleribu, how market na? grin grin grin
if u se wetin I hide for ma back eh u no go get de MORALE ask me how market angry
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 3:57pm On Apr 02, 2015
chimerase2:
why u give dat mumu ma gun nah haba angry
No vex my broda, you sabi as the mumu dey take suffer na, make hin no die, na why i borrow am the gun go hunt. . . He never chop for 3days now embarassed
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by chimerase2: 3:59pm On Apr 02, 2015
Orijin101:

No vex my broda, you sabi as the mumu dey take suffer na, make hin no die, na why i borrow am the gun go hunt. . . He never chop for 3days now embarassed
u for leav amu nah make him get ulcer undecided
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 4:06pm On Apr 02, 2015
chimerase2:
u for leav amu nah make him get ulcer undecided
He don get ulcer already, infact, the ulcer don turn usher, and the usher don dey dance inside amu grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by alberto2k(m): 4:12pm On Apr 02, 2015
Orijin101:
see as alberto2k dey read comments but no fit reply embarassed

Ban na bast*rd ah swear! grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by chimerase2: 4:12pm On Apr 02, 2015
Orijin101:

He don get ulcer already, infact, the ulcer don turn usher, and the usher don dey dance inside amu grin
all dos worms way get belle dn finish him small and big intestine for him stomach
I just pity d guy grin
Even at dat na why u go give amu ma gun
I for dn shoot dat kingtom big head since nah angry
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by Nobody: 4:30pm On Apr 02, 2015
alberto2k:

Ban na bast*rd ah swear! grin
Hehehehe. . . I have been in your shoes several times, i know how it feels bro grin
Re: Romance Section( Thread To Make Peace). by alberto2k(m): 4:42pm On Apr 02, 2015
Orijin101:

Hehehehe. . . I have been in your shoes several times, i know how it feels bro grin
... una no go organize party to welcome una Drug lord embarassed

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Who Wants To 'hook Up' With 'spoilt' ? / Single And Searching For A Wife / Am I Beautiful? (pic)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.