Rap Verse You Love By A Naija Artiste - Music/Radio (8) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Music/Radio › Rap Verse You Love By A Naija Artiste (19984 Views)
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:37pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla:Don't let them pour sand sand into our E-love ooo. ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:37pm On Apr 14, 2015 |
kinglekan:onishina!!u berra beg ur boo,i and jack dey inside room dey flex ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:37pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:fingers crossed |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:38pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:ok will download it |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:39pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:which room? I don leave una two |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:39pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:crossed legs dey look at him,make we dey look ourselve eyeball to eyeball ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:39pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:no be song sha. na just comedy talk |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:40pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:Jackie!! ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:40pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:ok no p |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:41pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:Go joooor!! Alokobaaaa |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:42pm On Apr 14, 2015 |
kinglekan:jack don vex too |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:42pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla: |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:42pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:picks car key, walks outta d door and slamed it. off to QUILOX |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:43pm On Apr 14, 2015 |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by KingTom(m): 9:44pm On Apr 14, 2015 |
alberto2k:Baba I go slap soldier for Eburutu Barracks o, I dey do frog jump now sef ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:45pm On Apr 14, 2015 |
jacksparrow1207:kinglekan u see wetin u caused,jack don vex#grab him by his waist***baby no vex and he placed a kiss on my forehead ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by lordhugo(m): 9:45pm On Apr 14, 2015 |
Chiam55:Looooooooooooooooooooooonggggg LICK!!!! (i don try) Oya, lick me back. https://www.gifsforum.com/images_new/gif/sexy/grand/sexy22616131.gif |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:49pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:U and Jacksparrow1207 be case oooo. Na so jacki sef dey eye my beamborla. Una beta nor con scatter a hapi home. ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:50pm On Apr 14, 2015 |
kinglekan:jacki just wan yansh her,that all :Dno guys life b dat? |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 9:54pm On Apr 14, 2015 |
kinglekan: ![]() You are the best. Can't imagine I was mad at you. Don't mind prettythicksme, she was ready to rent you |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by alberto2k(m): 9:56pm On Apr 14, 2015 |
KingTom:*meets him in surulere kai! Boiz why did u ask him to Frog jump from Ojo barracks to surulere? Are u all stupid? ![]() Okay, my friend am sorry for the inconveniences, don't mind my boiz. Now u can frog jump back to ojo barracks ![]() *Drives off in Hilux truck |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:57pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla:nah just kidding tho #ur body dey hot oo,u dey cry like say life don end ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 10:00pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:Confess. ![]() You like my lekan... I fit borrow you for one week ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:01pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla:lol jack is okay for me,i never finish eating jack self ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by KingTom(m): 10:03pm On Apr 14, 2015 |
alberto2k:Mtcheeeeeeew I no blame you ![]() |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:03pm On Apr 14, 2015 |
Lol! *licks him back quickly* ![]() lordhugo: |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 10:05pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:Are you sure? ![]() Just wanna help a sister... After all, a cheerful giver is well loved |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:06pm On Apr 14, 2015 |
Beamborla:hahahahaha so u wan dey share ur boo |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 10:09pm On Apr 14, 2015 |
prettythicksme:Nah! It's just a logic to see if I have to watch out for you ![]() Why would i share my sweet boo? |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:24pm On Apr 14, 2015 |
2dice:Download link.. |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:30pm On Apr 14, 2015 |
| Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:38pm On Apr 14, 2015 |
Olamide Named MTV Base Hottest Naija Artiste 2015 & Full List • Meet this rising star, Da Morris, One of young talented Naija Artiste. • What Song Reminds You Of That One Person You Love? • 2 • 3 • 4
Rick Ross – Hold Me Back (Nigeria Version) - Video • Vee To Release Debut EP 'Young And Reckless' • NEW MUSIC : Wizkid Ft Rihanna - "SWEET"






