Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,059 members, 7,818,173 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 09:28 AM

Rap Verse You Love By A Naija Artiste - Music/Radio (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Rap Verse You Love By A Naija Artiste (17514 Views)

Olamide Named MTV Base Hottest Naija Artiste 2015 & Full List / Meet this rising star, Da Morris, One of young talented Naija Artiste. / What Song Reminds You Of That One Person You Love? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:24pm On Apr 14, 2015
kinglekan:


Na google oooo

I don catch u. Bola must hear this
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 8:27pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:


I don catch u. Bola must hear this
Ur babe just wan koba me ooo. Na she edit wetin I type oooo
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:32pm On Apr 14, 2015
kinglekan:

Ur babe just wan koba me ooo. Na she edit wetin I type oooo

I dey watch una for 3D
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 8:37pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:


I dey watch una for 3D

Warn ur babe ooo!! Make she nor put me for trbl ooo
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(m): 8:45pm On Apr 14, 2015
lordhugo:


I woke up i a new danfo!
grin
I go use dis one sleep tonight after i take my last toke.

#modified. Jesu!!! see curse for ending shocked
oga na that ending na him be the Koko..the dude dey para full time no be jyoke oo
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(m): 8:48pm On Apr 14, 2015
lordhugo:
As for a bar i love!

Erigga- We go pack come your compound like say your sister wan marry

Erigga- I am so guguru, other rappers soft like pop-corn.

Erigga- Money be like eba, e no de hard me make

Erigga- The best to cross the SK na to parcel am
Screw am fo amp when no de work
Make driver handle am
Cos that 50k market when you de see so
Fit give you 200k inless than a week yo


-WarriMan
chaii Erigga eyaff killy person
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:50pm On Apr 14, 2015
kinglekan:


Warn ur babe ooo!! Make she nor put me for trbl ooo

il get down with Bola too tongue tongue tongue
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 8:51pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:


il get down with Bola too tongue tongue tongue

Don't play ruff play ooooo
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:51pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:


lol. not a correct link
hahahaha i am just curious
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by 2dice(m): 8:52pm On Apr 14, 2015
sinaj:


i dnt do naija rap
i prefer American hip hop rap cool

my fav. love rap is Future's- Turn on the light smiley
' I heard she got a pretty face and stand up
like a stallion

I heard that she a precious jewel, you treat
her to medallions

I wanna be the one to find out if I go to
prowlin

And if I get the number, you know I can't wait
to dial it

And if we get together, girl, you know we gon
be wylin' wink
And when we get together we make magic
and it's ours" smiley
ooh that Guy that has Donjazzy kinda of voice
me likey is song with Kanye west..
The song was their celebrities gf/wife respectively
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:53pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:


il get down with Bola too tongue tongue tongue
hahahaha yea i give u go ahead boo!!
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:55pm On Apr 14, 2015
kinglekan:


Me send u porn link?? U can liee ooo. Me wey send u google.com
lie lie somebody,i was wondering what kind of link is dat tho not knowing u were kiddin!!
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:56pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
hahahaha yea i give u go ahead boo!!

so u continue with kinglekan? shocked shocked shocked shocked shocked
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by stephenqueen: 8:56pm On Apr 14, 2015
2dice:
Hello Guys..
Am so inlove with musik especially "Rap musik"...
I listen to all kind of rap music
is it SwaG .. Local or Behind rap.. As far its Good music ...Bring it on.. Am also an upcoming artiste myself......So Guys which naija rap Verse Got you thinking
...like Damn...This Dude is Dope...
Mine is "BaseOne" with the verse
==> I no Be Yam..i ain't nothing to fork with

so Guys i pass the MIc to you

As you all know that I rep the ibile united...so I wanna drop one of YBNL rising star chinko ekun,i love the guy die ...I wanna drop one of his verse in his song emi nare


Am married to the game
Mo ti kuro ni bachelor
Non stop gratitude
Chinko ekun sha ma ba ishe lo
Eyin te n te ike ejo e sha ma sha ise lo
Eyin efiko igi iwe e sha ma la ishe lo
Oluwa I want to make my pay
Ki ge irun n Nigeria, ki n lo yo shaping ni spain
Ijinle owo, owo ti ko ni sa pada
Ki n f’oso ni Amsterdam ki n sa si okun ni Canada

1 Like 1 Share

Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:57pm On Apr 14, 2015
kinglekan:


Don't play ruff play ooooo
hahahahahahahahahahahahahahaha

1 Like

Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by KingTom(m): 8:57pm On Apr 14, 2015
Chiam55:


Licking thong

*dies*

grin grin grin
Yes I'm weird like that grin grin
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:57pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
hahahaha i am just curious

lol
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:58pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:


so u continue with kinglekan? shocked shocked shocked shocked shocked
noooo just want u to sample Bola only,kinglekan babe cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 8:58pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:


so u continue with kinglekan? shocked shocked shocked shocked shocked

She has bin crushin on me secretly
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:59pm On Apr 14, 2015
kinglekan:


She has bin crushin on me secretly

asiri ti tu
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 8:59pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
lie lie somebody,i was wondering what kind of link is dat tho not knowing u were kiddin!!

Hahahahaha
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 8:59pm On Apr 14, 2015
stephenqueen:


As you all know that I rep the ibile united...so I wanna drop one of YBNL rising star chinko ekun,i love the guy die ...I wanna drop one of his verse in his song emi nare


Am married to the game
Mo ti kuro ni bachelor
Non stop gratitude
Chinko ekun sha ma ba ishe lo
Eyin te n te ike ejo e sha ma sha ise lo
Eyin efiko igi iwe e sha ma la ishe lo
Oluwa I want to make my pay
Ki ge irun n Nigeria, ki n lo yo shaping ni spain
Ijinle owo, owo ti ko ni sa pada
Ki n f’oso ni Amsterdam ki n sa si okun ni Canada


ibile,omo ijile!! cheesy :Dhow u dey naa?
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by sinaj(f): 9:01pm On Apr 14, 2015
2dice:

ooh that Guy that has Donjazzy kinda of voice
me likey is song with Kanye west..
The song was their celebrities gf/wife respectively

lol yea i lyk his hoarse voice rapping as if he got a sore throat smiley... weeders voice cool

i lyk rozays voice too nd 2chainz
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:01pm On Apr 14, 2015
kinglekan:


Hahahahaha
u lie on top my head for jack abi,wherr is Beambolar come see kinglekan in my room#i will kobalize u today cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:02pm On Apr 14, 2015
sinaj:


lol yea i lyk his hoarse voice rapping as if he got a sore throat smiley... weeders voice cool

i lyk rozays voice too nd 2chainz
I love 2chainz as well!that birthday song tho with kanye west!
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by stephenqueen: 9:02pm On Apr 14, 2015
KingTom:
Oya make I rap
***Puffs pipe***
Only one King and only one Tom and that's Kingtom Nigga!!! Believe that! that!
*****Drinks sapele water*******
Uh huh!!!!
I operate in the theatre like i'm charly Chaplin amd when I get home, I operate on my baby girl her booty's clappin'

It may look like I ain't got much to say, but guy free me where I dey we no dey stay!

I always keep to time like a wall clock, but I never slow my pace in bed, I'm like a super jock

A hundred and one reasons why the girls love me, a million reasons why the guys wanna be me!

E be like say I smoke weed before I sing this song, because I didn't know how it happened but I'm licking a thong!!!!!!

Cc
Orijin101
Stephenqueen
2dice
Alberto2k
wristwatch
prettythicksme
grin grin grin
Kingtom I don tell u say music no be ur way,make una go dey sell film for alabagringrin
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:04pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
u lie on top my head for jack abi,wherr is Beamborla come see kinglekan in my room#i will kobalize u today cheesy

Ah ahhh!! Becos I said I wee not do u abi? U have turned to Potiphar's wife abi.
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by stephenqueen: 9:05pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
ibile,omo ijile!! cheesy :Dhow u dey naa?
Your swthrt dey fine..You?
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:06pm On Apr 14, 2015
stephenqueen:

Your swthrt dey fine..You?
great my dear cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 9:09pm On Apr 14, 2015
kinglekan:


Ah ahhh!! Becos I said I wee not do u abi? U have turned to Potiphar's wife abi.

[quote author=prettythicksme post=32725410]u lie on top my head for jack abi,wherr is Beambolar come see kinglekan in my room#i will kobalize u today cheesy
jacksparrow1207:

I don catch u. Bola must hear this

Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by KingTom(m): 9:09pm On Apr 14, 2015
wristwatch:


Lmao.
grin grin
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by sinaj(f): 9:10pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
I love 2chainz as well!that birthday song tho with kanye west!
hahaha I luv dat musik eh!

av u listened to d remix wid Rozay

'buggati boyz drivin lyk d car iz stolen iz ma fav. line' cheesy

HIP HOP rap de sweet o!!! cool

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Gwingz: "Overload"  Ft. Lumsco (Video) / Download Instrumental: Mercy Chinwo – Chinedum (beat By Stj) / Fastest Rapper in The World

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.