₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,486 members, 8,422,282 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 03:10 AM

Toggle theme

Rap Verse You Love By A Naija Artiste - Music/Radio (8) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentMusic/RadioRap Verse You Love By A Naija Artiste (19974 Views)

1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)

Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:37pm On Apr 14, 2015
Beamborla:
I yaff tire cry
Don't let them pour sand sand into our E-love ooo. smiley
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:37pm On Apr 14, 2015
kinglekan:
Beamborla miiii!! don't mind them ooo.
onishina!!u berra beg ur boo,i and jack dey inside room dey flex cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:37pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
hahahaha dont mind jack oo,d tin no reach him mind!! cheesy
fingers crossed
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:38pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:
yes. dem try
he woke up in a new danfo. lol
more like comedy
ok will download it
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:39pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
onishina!!u berra beg ur boo,i and jack dey inside room dey flex cheesy
which room? I don leave una two
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:39pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:
fingers crossed
crossed legs dey look at him,make we dey look ourselve eyeball to eyeball cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:39pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
ok will download it
no be song sha. na just comedy talk
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:40pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:
which room? I don leave una two
Jackie!! cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:40pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:
no be song sha. na just comedy talk
ok no p
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:41pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
onishina!!u berra beg ur boo,i and jack dey inside room dey flex cheesy
Go joooor!! Alokobaaaa
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:42pm On Apr 14, 2015
kinglekan:
Go joooor!! Alokobaaaa
jack don vex too cry
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:42pm On Apr 14, 2015
Beamborla:
I want to rent him out angry
shocked
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:42pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
crossed legs dey look at him,make we dey look ourselve eyeball to eyeball cheesy
picks car key, walks outta d door and slamed it. off to QUILOX
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:43pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
Jackie!! cheesy
cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by KingTom(m): 9:44pm On Apr 14, 2015
alberto2k:
wehrey! Shak dey go! grin grin

Na frm inside gutter you go do morning devotion tomorrow grin
Baba I go slap soldier for Eburutu Barracks o, I dey do frog jump now sef grin grin grin
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:45pm On Apr 14, 2015
jacksparrow1207:
picks car key, walks outta d door and slamed it. off to QUILOX
kinglekan u see wetin u caused,jack don vex#grab him by his waist***baby no vex and he placed a kiss on my forehead cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by lordhugo(m): 9:45pm On Apr 14, 2015
Chiam55:
Idk give it a try we see what happens undecided
Looooooooooooooooooooooonggggg LICK!!!! (i don try)

Oya, lick me back.

https://www.gifsforum.com/images_new/gif/sexy/grand/sexy22616131.gif
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by kinglekan: 9:49pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
kinglekan u see wetin u caused,jack don vex#grab him by his waist***baby no vex and he placed a kiss on my forehead cheesy
U and Jacksparrow1207 be case oooo. Na so jacki sef dey eye my beamborla. Una beta nor con scatter a hapi home. smiley
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:50pm On Apr 14, 2015
kinglekan:
U and Jacksparrow1207 be case oooo. Na so jacki sef dey eye my beamborla. Una beta nor con scatter a hapi home. smiley
jacki just wan yansh her,that all cheesy :Dno guys life b dat?
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 9:54pm On Apr 14, 2015
kinglekan:
U and Jacksparrow1207 be case oooo. Na so jacki sef dey eye my beamborla. Una beta nor con scatter a hapi home. smiley
kiss kiss kiss cheesy
You are the best.
Can't imagine I was mad at you.

Don't mind prettythicksme, she was ready to rent you
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by alberto2k(m): 9:56pm On Apr 14, 2015
KingTom:
Baba I go slap soldier for Eburutu Barracks o, I dey do frog jump now sef grin grin grin
*meets him in surulere

kai! Boiz why did u ask him to Frog jump from Ojo barracks to surulere? Are u all stupid? grin grin

Okay, my friend am sorry for the inconveniences, don't mind my boiz. Now u can frog jump back to ojo barracks grin grin grin

*Drives off in Hilux truck grin grin
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 9:57pm On Apr 14, 2015
Beamborla:
kiss kiss kiss cheesy
You are the best.
Can't imagine I was mad at you.

Don't mind prettythicksme, she was ready to rent you
nah just kidding tho cheesy#ur body dey hot oo,u dey cry like say life don end cheesy cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 10:00pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
nah just kidding tho cheesy#ur body dey hot oo,u dey cry like say life don end cheesy cheesy
Confess. tongue
You like my lekan... I fit borrow you for one week cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:01pm On Apr 14, 2015
Beamborla:
Confess. tongue
You like my lekan... I fit borrow you for one week cheesy
lol jack is okay for me,i never finish eating jack self cheesy
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by KingTom(m): 10:03pm On Apr 14, 2015
alberto2k:
*meets him in surulere

kai! Boiz why did u ask him to Frog jump from Ojo barracks to surulere? Are u all stupid? grin grin

Okay, my friend am sorry for the inconveniences, don't mind my boiz. Now u can frog jump back to ojo barracks grin grin grin

*Drives off in Hilux truck grin grin
Mtcheeeeeeew I no blame you grin
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:03pm On Apr 14, 2015
Lol!

*licks him back quickly*
lipsrsealed

lordhugo:
Looooooooooooooooooooooonggggg LICK!!!! (i don try)

Oya, lick me back.

https://www.gifsforum.com/images_new/gif/sexy/grand/sexy22616131.gif
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 10:05pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
lol jack is okay for me,i never finish eating jack self cheesy
Are you sure? wink

Just wanna help a sister... After all, a cheerful giver is well loved
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:06pm On Apr 14, 2015
Beamborla:
Are you sure? wink

Just wanna help a sister... After all, a cheerful giver is well loved
hahahahaha so u wan dey share ur boo shocked#wicked!
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Beamborla(f): 10:09pm On Apr 14, 2015
prettythicksme:
hahahahaha so u wan dey share ur boo shocked#wicked!
Nah!
It's just a logic to see if I have to watch out for you grin
Why would i share my sweet boo?
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:24pm On Apr 14, 2015
2dice:
U guys to listen to this sonG
Tha suspect ft Broda livinus Titled Danfo
it is a comedy sonG.. cheesy
Truss me you wont be disappointed..
Cc prettythicksme
lordhugo
lala247
ipledge
stephenqueen
jacksparrow1207
Fabdedon
alberto2k
naijaboiy
Danbrowndmf
kingtom
lagmostkuit
mhizkel
if i rem your name ama add sha
NB: U would receive an insult for downloading the music ..
Enjoy
Download link..
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:30pm On Apr 14, 2015
Re: Rap Verse You Love By A Naija Artiste by Nobody: 10:38pm On Apr 14, 2015
1 2 3 ... 5 6 7 8 9 10 Reply

Olamide Named MTV Base Hottest Naija Artiste 2015 & Full ListMeet this rising star, Da Morris, One of young talented Naija Artiste.What Song Reminds You Of That One Person You Love?234

What Kind Of Songs Tuck You To Sleep At NightRick Ross – Hold Me Back (Nigeria Version) - VideoVee To Release Debut EP 'Young And Reckless'