NYSC 2015 Batch B House - NYSC (43) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4766222 Views)
1 2 3 ... 40 41 42 43 44 45 46 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:16am On Apr 30, 2015 |
erisegun:Na all those bad plans wey him and walexsammy get na e make this thin shele like this... richy look at the bright side sha, you nd walex re jus gon be a coupla hours apart. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by erisegun: 12:18am On Apr 30, 2015 |
babatawa:lolzzzzz ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:18am On Apr 30, 2015 |
richybanky:oh boy nur b joke o e go reach time wey be say you go dey pray to sweat so that you go fit harvest the sweat drink ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 12:19am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Abeg park well |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:21am On Apr 30, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:22am On Apr 30, 2015 |
richybanky:they nver take me serious don't say i ddnt warn you... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 12:24am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Babatawa why u dey sheru bawon na ?? Taraba fresh, just that religious crises they usually have. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:29am On Apr 30, 2015 |
Macbukky93 observin around this time? ![]() security work wee fit you sha |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:30am On Apr 30, 2015 |
babatawa:No wonder una leave the place |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 12:30am On Apr 30, 2015 |
theSpark:Sophistry means a fallacious argument. There is no argument here, thus no fallacy. I have no such desire. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 12:32am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Not at all. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 12:33am On Apr 30, 2015 |
omo see english as e dey flow like water ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:35am On Apr 30, 2015 |
idee91:lolz religous crises? wonder who is sheru bawoning now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Macbukky93(m): 12:35am On Apr 30, 2015 |
babatawa:maybe I should join u in securing this thread |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:36am On Apr 30, 2015 |
majidyusuf:u that know... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:37am On Apr 30, 2015 |
Macbukky93:wouldn't be a bad idea buh I'd sleep off and leave you to it ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:43am On Apr 30, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:43am On Apr 30, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 12:49am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Chika. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 1:00am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Go sleep, sleep don dey worry me |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 7:08am On Apr 30, 2015 |
babatawa:As the oba/emir/igwe 2el gave me those titles in 1978 3rd May. Were you not there? As my paddy I go sell land cheap for you. Good morning. Hustle begins |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by heybel(m): 7:34am On Apr 30, 2015 |
Morin guyz ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 7:55am On Apr 30, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 7:58am On Apr 30, 2015 |
babatawa:which amebohr ![]() B15 babes don do me abeg |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebesbt1(m): 8:13am On Apr 30, 2015 |
Hey guys! I'm new here. Show me some love.
.
A shout out from Chika will do too.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 8:17am On Apr 30, 2015 |
Stancity:Lol |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 8:20am On Apr 30, 2015 |
I see massive cross carpeting from A15 thread.... NYSC aff cleared sum ppl doubt. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by easysam14(m): 8:28am On Apr 30, 2015 |
heybel:morning, hw re u? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by easysam14(m): 8:33am On Apr 30, 2015 |
iykebesbt1:u re welcome, so introduce urself to us |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 8:42am On Apr 30, 2015 |
Mrning E-famz as the page they move like lighting A15 are in for a serious competion from B15 hippie keep it up guys |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:42am On Apr 30, 2015 |
chikaodili345:nice! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:44am On Apr 30, 2015 |
theSpark:Mornin bro bet you slept well Na full plot i want o, not quater.. |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 5 guest(s)




