Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,093 members, 7,852,697 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 12:58 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (46) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4042367 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (43) (44) (45) (46) (47) (48) (49) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 11:09am On Apr 30, 2015
Wetin una discuss so tey we dey p44?

Niger state is quiet sha. Spent five years there it's okay for corpers. Heat go cook una sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by erisegun: 11:27am On Apr 30, 2015
babatawa:

some rocked and some crushed
erisegun; Taraba, tho i wish et had bin Yobe
Richybanky; Niger
tolustx; LakeChad grin (not sure sha )
chidexsmokey; (lemme ask Electronzeez )
dexcira; Edo State i guess
mayorsweet; Oyo (ma dream state)
d thunder wey go fire u don dey jog*
*werey boy* cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by erisegun: 11:28am On Apr 30, 2015
hilsocial:



Chai no fear, Taraba no bad. I hrd dey pay 10k and its peaceful. Byt e be like say de get land well maybe na why de post u dia, u knw say like land well.
lmao............ grin cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:45am On Apr 30, 2015
richybanky:

Am telling u bro, after checking d map I feel like crying cus u go dey do 8hrs drive within d state

E be like u don see wetin i see. Dat place large scarra. Na like d whole sout east.
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:51am On Apr 30, 2015
theSpark:
Wetin una discuss so tey we dey p44?

Niger state is quiet sha. Spent five years there it's okay for corpers. Heat go cook una sha


De dia page 50 loading. I go buy land for dos going for A15.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:15pm On Apr 30, 2015
babatawa:

Good! i like ur spirit
just 5active Pcm's will do the magic
and its gon be really fun too..
what does pcm mean undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 12:21pm On Apr 30, 2015
jemimaa01:
what does pcm mean undecided
Paracetamol

Prospective CMs

grin

Prospective Corp Members
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 12:22pm On Apr 30, 2015
hilsocial:



De dia page 50 loading. I go buy land for dos going for A15.


See you when we get there. E fit happen tonight. Be alert and vigilant.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:26pm On Apr 30, 2015
theSpark:
Paracetamol
Prospective CMs
grin
Prospective Corp Members
oooooohhhh....thanks
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:40pm On Apr 30, 2015
miccoy:
Hahaha see Hon. Patrick Obahiagbon grand-daughter for NL grin
grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:44pm On Apr 30, 2015
bolakale30:

your sentences are impeccable, I must confess; I am impressed! Did you study English?
so she has to study English to speak good English...very interesting smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:00pm On Apr 30, 2015
babatawa:


no kiddin

grew up there

spend a whole day fetchin water

still end up wearing dirty clothes thruawt the week

its like all the water gets evaporated by the heat

or just maybe the witches there only suck water...
hahahaha grin...I think it's the witches..heard about the witches in Niger,they are no joke
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:12pm On Apr 30, 2015
babatawa:


Let us not fool ourselves johr

babes nur dey this thread... sad
***clears throat*** what iyam angry

wait o!! so that's how I've been the only one talking to myself since,where's everybody chikaodili345 and sugarcoated,I see you guys,come lets show babatawa that there are girls on here
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 1:19pm On Apr 30, 2015
jemimaa01:
***clears throat*** what iyam angry

wait o!! so that's how I've been the only one talking to myself since,where's everybody chikaodili345 and sugarcoated,I see you guys,come lets show babatawa that there are girls on here

I don't see any reason to do that.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:30pm On Apr 30, 2015
chikaodili345:

I don't see any reason to do that.
hian,sorry o!
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:44pm On Apr 30, 2015
jemimaa01:
hian,sorry o!
Na so we see am
I think she didn't really grow up here.
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 1:57pm On Apr 30, 2015
theSpark:


Na so we see am

I think she didn't really grow up here.
Awon ti Houston. .... grin
But na wash sha.... enter travel section and see how niccurs and barbies that grew up dere interact in the forum.
Re: NYSC 2015 Batch B House by benebaby77: 1:58pm On Apr 30, 2015
E be like some people dey use auto-post on this thread.... 45 pages?
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 2:01pm On Apr 30, 2015
hilsocial:


E be like u don see wetin i see. Dat place large scarra. Na like d whole sout east.
Chai, I don enter am cry cry cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 2:02pm On Apr 30, 2015
benebaby77:
E be like some people dey use auto-post on this thread.... 45 pages?
Lols.. Wetin be auto post, con see how A15 thread dey move wit speed of light grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:03pm On Apr 30, 2015
benebaby77:
E be like some people dey use auto-post on this thread.... 45 pages?
This thread is slow sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:04pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Chai, I don enter am cry cry cry
them don gist you about the snakes way dey there?
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 2:05pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
them don gist you about the snakes way dey there?
Snakes for Niger state, abeg tell me say u dey joke
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:12pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Snakes for Niger state, abeg tell me say u dey joke
No joke, na their base be that
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 2:22pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
No joke, na their base be that
Bro, u don spoil my mood for me, I fear snake pass anything.. Chai I don suffer cry cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:31pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Bro, u don spoil my mood for me, I fear snake pass anything.. Chai I don suffer cry cry
haha, at least you go prepare your mind
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 2:32pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
haha, at least you go prepare your mind
I go redeploy be dat, cus I fear snake pass anything
Re: NYSC 2015 Batch B House by miccoy(m): 2:34pm On Apr 30, 2015
Are you a prospective B15 Corp Member?
Are you bored and want to engage yourself in productive activities?
Here is a list of things you could do:
» Package all your lecture notes & handouts and start reading them all over again. (Make sure you start from 100 level/ND 1)
» Find a good partner(any B15 PCM will do) and emback on every saturday and sunday evangelism(trust me, your reward is in heaven)
» Buy a very strong broom(you can contact Amaechi on where to get one)and emback on an every morning sweeping campaign. Make sure you sweep every nook and cranny of your neighbourhood.(Community service is the best form of voluntary job. NYSC encourages that!)
MORE.........add yours
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:34pm On Apr 30, 2015
richybanky:

I go redeploy be dat, cus I fear snake pass anything
If na you go choose where them go redeploy you to, abeg do am sharp sharp
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 2:37pm On Apr 30, 2015
majidyusuf:
If na you go choose where them go redeploy you to, abeg do am sharp sharp
Incase if na pesin, abeg which town make sense for Niger state wey otondo no go regret
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 2:38pm On Apr 30, 2015
theSpark:


Na so we see am

I think she didn't really grow up here.

Once again, you're making inaccurate assumptions about me.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:40pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Incase if na pesin, abeg which town make sense for Niger state wey otondo no go regret
definitely Minna

(1) (2) (3) ... (43) (44) (45) (46) (47) (48) (49) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.