NYSC 2015 Batch B House - NYSC (45) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4827517 Views)
1 2 3 ... 42 43 44 45 46 47 48 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:53am On Apr 30, 2015 |
mayorsweet:Wow, nice , edo cool just dat i hrd Oshobaba no de pay corpers. Dexcira u jam my classmates for camp de post dem dia 2. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:54am On Apr 30, 2015 |
mayorsweet:okay thanx this oyo just dey sweet you now pinkiepetite ain't safe ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 9:54am On Apr 30, 2015 |
hilsocial:U dey mind babatawa ni, d guy too dey weed ![]() Na Niger state den throw way me go, dexcira na delta state, tolustx na yobe ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:55am On Apr 30, 2015 |
hilsocial:looool* definitely a joke |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:55am On Apr 30, 2015 |
chidexSmokey:Chidex, frm Lagos to Edo no bad na . I hope u will cm bk to tell us how dat place is like. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:57am On Apr 30, 2015 |
richybanky:Tolustx whey help me dos days , y na, he go try redeploy abeg. Richybanky Niger still close to Delta na to see dex, dexcira go trek go camp frm her place. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:58am On Apr 30, 2015 |
richybanky: ![]() talkin about weed, the thin plenty for Niger gan o na for pharmacy dem dey sell am there sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 9:58am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Lmao, u don take ur stuff dis morning |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 9:58am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Lobatan, bt I no dey weed nau ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mayorsweet(m): 9:58am On Apr 30, 2015 |
babatawa:To be sincere,e dey sweet me cos na dia i wan go frm d start...Pinkie is a good friend;i'll take good care of her |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:59am On Apr 30, 2015 |
mayorsweet:Confirm u be better guy. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:00am On Apr 30, 2015 |
hilsocial:How Niger take close to delta bro Niger na North Central while delta na South South If e dey close to delta I go dey see dexcira once in a month cus I like her die ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:00am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Even frm d name of state , u go knw say weed go de dia. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:01am On Apr 30, 2015 |
hilsocial:tolustx actually deserve tha yobe sha aleast these pipo experience go give us the real picture of all these states, makin et easier for us to decide... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:01am On Apr 30, 2015 |
richybanky:Nope took overdose last night ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:02am On Apr 30, 2015 |
richybanky:check ur map na, i know say niger close to kogi and edo and the two close to delta. This one na geography nobe reality sha. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:02am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Lols.. God is ur strength bro |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:03am On Apr 30, 2015 |
richybanky:you wee start noni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:04am On Apr 30, 2015 |
babatawa:exactly dats if de go cm bk. We need dem to tell us wadup frm camp to ppa. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:04am On Apr 30, 2015 |
mayorsweet:oh puhlease! asif you and i dunnoh wat you mean pinkiepetite ti daran lowo boda yi sha |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:05am On Apr 30, 2015 |
hilsocial:I doubt it Edo dey close to Ore, delta dey close to Edo.. Be like say I get d map sef or make u use Google map to confirm am
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:06am On Apr 30, 2015 |
@Hilsocial Seems den dey close according to d map bt I go still use Google own to confirm am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:07am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Wayray na for hot weather I go con dey weed ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mayorsweet(m): 10:09am On Apr 30, 2015 |
babatawa:Haha...ma somi lenu now...no string attached brotherly ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:12am On Apr 30, 2015 |
richybanky:I do geography well dos days when soldiers de force us to learn. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chidexSmokey(f): 10:15am On Apr 30, 2015 |
hilsocial:It's not bad. I wanted Edo though. No problem, I'd grant ur request by God's grace. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:17am On Apr 30, 2015 |
hilsocial:Bt still far Bro, I checked Google map now and distance frm Niger to Delta na close to 600km far die ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:18am On Apr 30, 2015 |
chidexSmokey:Thanks sis, i wish u d best of luck. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:20am On Apr 30, 2015 |
richybanky:hahaha, u go like past two states frm Niger, kogi and edo, or kwara and ekiti. E far sha. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:22am On Apr 30, 2015 |
hilsocial:Lols.. Na like 9-10 hrs be dat.. Far die |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:24am On Apr 30, 2015 |
richybanky:The worst be say Niger large, e be like na im d largest state for Nigeria. So within Niger u go spend hours self. Nawa, northern states large wella. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 10:49am On Apr 30, 2015 |
hilsocial:Am telling u bro, after checking d map I feel like crying cus u go dey do 8hrs drive within d state |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)


