₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,304 members, 8,421,237 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 05:04 AM

Toggle theme

Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World - Politics (15) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsPictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World (84172 Views)

1 2 3 ... 12 13 14 15 16 17 18 Reply (Go Down)

Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 4:04pm On May 05, 2015
ggrin:
kinglekan sabi do fakafiki faka o gringringrin

Hin get A1 for bedmatic gringringrin
cheesy u con talk d one wey make my vexation for u go down small. smiley
Nor mind the mumu stephenqueen. Werey dey find person wey go support am.
stephenqueen u neva drop dis mata? I bow for u ooó. cheesy
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 4:07pm On May 05, 2015
ggrin:
shockedshockedshockedshocked I don catch amu o Cc orijin101 Ki.nglekan Alberto2k jacksparrow1207 Kingtom
Smh!! Dis stephenqueen mata don tire me.
Oti su miiii. Koni da fun iyalaya baba to se kini si ee ooo @stephenqueen
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by Nobody: 4:09pm On May 05, 2015
ggrin:
kinglekan sabi do fakafiki faka o gringringrin

Hin get A1 for bedmatic gringringrin
This gal no go kill me with laughter. Where u dey see all this Yoruba? From suku agbado to fakafiki faka cheesy cheesy cheesy
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 4:10pm On May 05, 2015
jacksparrow1207:
I doubt if king.tom go gree o. Make sure u get plenty olive oil cheesy
cheesy
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 4:11pm On May 05, 2015
jacksparrow1207:
This gal no go kill me with laughter. Where u dey see all this Yoruba? From suku agbado to fakafiki faka cheesy cheesy cheesy
Heehehehe!! Ggrin na craze person naa. She fit make u laff piss for body. Werey burku. cheesy
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by Nobody: 4:14pm On May 05, 2015
kinglekan:
Smh!! Dis stephenqueen mata don tire me.

Oti su miiii. Koni da fun iyalaya baba to se kini si ee ooo @stephenqueen
[size=15pt] make we use the for trade by barter jhare, we should exchange him for a bicycle grin[/size]
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by Nobody: 4:15pm On May 05, 2015
kinglekan:
Heehehehe!! Ggrin na craze person naa. She fit make u laff piss for body. Werey burku. cheesy
As in I just dey laugh like mad pikin for inside bus
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 4:21pm On May 05, 2015
Orijin101:
[size=15pt] make we use the for trade by barter jhare, we should exchange him for a bicycle grin[/size]
Bicycle nor cheap reach dt level naaa. I bin dey tink say mk we use stephenqueen for ritual but d guy head go just dey produce cowries.

Another option na to sell am give those aboki wey dey buy condemn iron but dem fit dey price stephenqueen like say na pure water dem wan buy. undecided

Counsel of the Elders wetin una suggest cos me don tire ooo.

Cc:
Jacksparrow1207
Alberto2k
Kingtom
Prettythicksme
Sinaj
Lordhugo
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by Nobody: 4:24pm On May 05, 2015
kinglekan:
Bicycle nor cheap reach dt level naaa. I bin dey tink say mk we use stephenqueen for ritual but d guy head go just dey produce cowries.

Another option na to sell am give those aboki wey dey buy condemn iron but dem fit dey price stephenqueen like say na pure water dem wan buy. undecided

Counsel of the Elders wetin una suggest cos me don tire ooo.

Cc:
Jacksparrow120.7
Alberto2k
Kingtom
Prettythicksme
Sinaj
Lordhugo
Use am collect c0n.d0m cheesy
Abeg, ah no dey o
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by KingTom(m): 4:29pm On May 05, 2015
ggrin:
make hin start with kingt om own na grin

I go rec dem grin
Agbalagba grin
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by Nobody: 4:30pm On May 05, 2015
kinglekan:
Bicycle nor cheap reach dt level naaa. I bin dey tink say mk we use stephenqueen for ritual but d guy head go just dey produce cowries.

Another option na to sell am give those aboki wey dey buy condemn iron but dem fit dey price stephenqueen like say na pure water dem wan buy. undecided

Counsel of the Elders wetin una suggest cos me don tire ooo.

Cc:
Jacksparrow1207
Alberto2k
Kingtom
Prettythicksme
Sinaj
Lordhugo
[size=15pt] Make we use am as collateral for oloshos after we don lash dem finish. grin [/size]
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:33pm On May 05, 2015
KingTom:
Agbalagba grin
omokekere tongue
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:35pm On May 05, 2015
jacksparrow1207:
As in I just dey laugh like mad pikin for inside bus
u go don pee like that o lipsrsealed
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by sinaj(f): 4:35pm On May 05, 2015
kinglekan:
Bicycle nor cheap reach dt level naaa. I bin dey tink say mk we use stephenqueen for ritual but d guy head go just dey produce cowries.

Another option na to sell am give those aboki wey dey buy condemn iron but dem fit dey price stephenqueen like say na pure water dem wan buy. undecided

Counsel of the Elders wetin una suggest cos me don tire ooo.

Cc:
Jacksparrow1207
Alberto2k
Kingtom
Prettythicksme
Sinaj
Lordhugo
cheesy

LWKMD!!!!!!

ROTFL cheesy cheesy cheesy

@ Jacksparrow1207 if u one use amu xchange for con dom, dem no go giv u better one na GC dem go giv you tongue
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:36pm On May 05, 2015
kinglekan:
Heehehehe!! Ggrin na craze person naa. She fit make u laff piss for body. Werey burku. cheesy
gringringringrin
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:36pm On May 05, 2015
jacksparrow1207:
This gal no go kill me with laughter. Where u dey see all this Yoruba? From suku agbado to fakafiki faka cheesy cheesy cheesy
hahahaha

gringrin grin
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by KingTom(m): 4:37pm On May 05, 2015
ggrin:
omokekere tongue
OKilipopo grin
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:38pm On May 05, 2015
kinglekan:
Smh!! Dis stephenqueen mata don tire me.

Oti su miiii. Koni da fun iyalaya baba to se kini si ee ooo @stephenqueen
hin go don cry taya grin

Hin eye go don turn like this mumu smiley own shockedshocked

grin
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:38pm On May 05, 2015
kinglekan:
cheesy u con talk d one wey make my vexation for u go down small. smiley

Nor mind the mumu stephenqueen. Werey dey find person wey go support am.

stephenqueen u neva drop dis mata? I bow for u ooó. cheesy
make hin dy rise naundecided
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:39pm On May 05, 2015
jacksparrow1207:
I doubt if kingtom go gree o. Make sure u get plenty olive oil cheesy
na wetin hin dy do be that jere grin

Ask stephenqueen lipsrsealed
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:41pm On May 05, 2015
jacksparrow1207:
How I wan take know? I never try am before grin No put me for bottle o Ask stephenqueen
hehehehehe grin
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:42pm On May 05, 2015
kinglekan:
E nor go beta for you!! Aye e ma baje nii. Oloshii trannyy!! Sango lo ma pa eeee. undecided
mumu ni e se undecided

If I report u give mod now, em go see bad personangry

Byeangry
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by ggrin(f): 4:44pm On May 05, 2015
KingTom:
OKilipopo grin
M to the U to the M to the U grin
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by Nobody: 4:47pm On May 05, 2015
ggrin:
hehehehehe grin
Ask steph
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by KingTom(m): 4:48pm On May 05, 2015
ggrin:
M to the U to the M to the U grin
grin grin grin
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by Nobody: 4:49pm On May 05, 2015
ggrin:
na wetin hin dy do be that jere grin

Ask stephenqueen lipsrsealed
shocked olugbala gbami!
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by Nobody: 4:50pm On May 05, 2015
sinaj:
cheesy

LWKMD!!!!!!

ROTFL cheesy cheesy cheesy

@ Jacksparrow1207 if u one use amu xchange for con dom, dem no go giv u better one na GC dem go giv you tongue
GC? I'll rather go for skin to skin cheesy
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by Nobody: 4:51pm On May 05, 2015
ggrin:
u go don pee like that o lipsrsealed
Nah. I like pee for your mouth cheesy
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 5:03pm On May 05, 2015
sinaj:
cheesy

LWKMD!!!!!!

ROTFL cheesy cheesy cheesy

@ Jacksparrow1207 if u one use amu xchange for con dom, dem no go giv u better one na GC dem go giv you tongue
Chinekeeeee!!! Orijin101 come see sumtn oooooo
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by stephenqueen: 5:04pm On May 05, 2015
kinglekan:
cheesy u con talk d one wey make my vexation for u go down small. smiley
Nor mind the mumu stephenqueen. Werey dey find person wey go support am.
stephenqueen u neva drop dis mata? I bow for u ooó. cheesy
Thunder fire ya papa,E dey pain u cuz u be impotent.
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by kinglekan: 5:06pm On May 05, 2015
ggrin:
hin go don cry taya grin

Hin eye go don turn like this mumu smiley own shockedshocked

grin
cheesy cheesy cheesy. U too bad
Re: Pictures Of Overweight Policemen From Different Parts Of The World by stephenqueen: 5:07pm On May 05, 2015
ggrin:
shockedshockedshockedshocked I don catch amu o Cc orijin101 Kinglekan Alberto2k jacksparrow1207 Kingtom
Ggrin you chop craze ni,why u dey edit ma post
1 2 3 ... 12 13 14 15 16 17 18 Reply

1,260 Policemen From S-west Protest Transfer To Northern StatesPSC Bars Policemen From Carrying Vips’ Handbags, UmbrellasPhotos: Soldiers Sighted In Different Parts Of Lagos This Morning234

Igbinedion’s 85th Birthday: Obasanjo Arrived In A Gold Rolls RoyceCOVID-19: We Regret Begging Elon Musk For Ventilators - FGGeneral Buhari Meets Business-People In Lagos (Videos)