Different Names We Call Money!! - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Different Names We Call Money!! (939 Views)
| Different Names We Call Money!! by Xavier9ja(op): 9:38pm On May 23, 2015 |
Money get plenty names: For church dem call am (offering), for school (school fee), wen u marry (bride price ), wen ur wive leave u (alimony), when u owe gbese (debt ), wen agboro slap u collect for govt (tax), for court (fines), gov't to my grandpapa (pension) oga at the top to im boyz (salary), master to subordinates (wages), papa to pikin (maintenance/pocket money), wen bank borrow u (loan), wen u dash person wey do something 4 u (tip), wen u enter once chance (ransom), the one wen lecturers like pass (bribe). My question now b sey the money wey boyfriends dey give their girlfriends... Wetin we go call am ![]() |
| Re: Different Names We Call Money!! by olamibobo(m): 9:39pm On May 23, 2015 |
Oloto |
| Re: Different Names We Call Money!! by coolebux(m): 9:49pm On May 23, 2015 |
Gratuity ![]() ![]() ![]() |
| Re: Different Names We Call Money!! by Xavier9ja(op): 9:54pm On May 23, 2015 |
coolebux:I swear no gratuity pass DAT 1 |
| Re: Different Names We Call Money!! by coolebux(m): 9:59pm On May 23, 2015 |
Xavier9ja:Even when they're below what we expect. |
| Re: Different Names We Call Money!! by Xavier9ja(op): 11:01pm On May 23, 2015 |
coolebux:lool |
Different Names Used To Save Numbers On Phones • Money Has Different Names !!! • Different Names Of Money! • 2 • 3 • 4
Be Honest, Which One Have You Been Ever Guilty Of ??! • 10 Types Of Nigerian Instagrammers • Funny Photo: Actor John Okafor & Ex-gov Suswam As Siamese Twins

