₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,221 members, 8,429,889 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 03:16 PM

Toggle theme

See Glo Oo!! - Phones - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyPhonesSee Glo Oo!! (1784 Views)

1 Reply (Go Down)

See Glo Oo!! by virus04(op): 12:43pm On Jun 29, 2015
i just inserted my glo sim into my fone now.. And i saw 1400 airtime.. Wetin happen?..and na 100 naira i load last..sha i no dey carry last..i don rush use am do mb.. B4 dey komot am
Re: See Glo Oo!! by demmy0325(m): 12:47pm On Jun 29, 2015
How much is ur monthly salary.. grin..

Dont come and open a thread and cry foul here when its payback time.. grin
Re: See Glo Oo!! by virus04(op): 12:50pm On Jun 29, 2015
demmy0325:
How much is ur monthly salary.. grin..

Dont come and open a thread and cry foul here when its payback time.. grin
i no dey load pass 100 naira. So dem no fit pay back smiley
Re: See Glo Oo!! by demmy0325(m): 12:53pm On Jun 29, 2015
virus04:
i no dey load pass 100 naira. So dem no fit pay back smiley
.. Ok o.. Till then... Av note down ur moniker.. grin
Re: See Glo Oo!! by blessedvisky(m): 2:24pm On Jun 29, 2015
which data plan did you do undecided
Re: See Glo Oo!! by Skillfullulu(m): 3:16pm On Jun 29, 2015
Chai.. I pity u, for the next 1yrs u still dey pay ur debt.
Re: See Glo Oo!! by Karleb(m): 4:54pm On Jun 29, 2015
Skillfullulu:
Chai.. I pity u, for the next 1yrs u still dey pay ur debt.
Pay which kain debt? How much be new and original glo sim card + registration?

Op! Abeg dey flex am.
Re: See Glo Oo!! by virus04(op): 5:03pm On Jun 29, 2015
blessedvisky:
which data plan did you do undecided
N1000.. 300mb..lol. I download heavily..... dis 300mb na small tin 4 me. I just say make i do am b4 dem take d airtime back..i go dey use ma mtn dey download..use dis one for browsing only..coz i no fit use dis one dload beta game for my pc....d remaining 400 i go use am make call
Re: See Glo Oo!! by virus04(op): 5:05pm On Jun 29, 2015
Karleb:
Pay which kain debt? How much be new and original glo sim card + registration?

Op! Abeg dey flex am.
help me tell dem
Re: See Glo Oo!! by Karleb(m): 5:08pm On Jun 29, 2015
virus04:
N1000.. 300mb..lol. I download heavily..... dis 300mb na small tin 4 me. I just say make i do am b4 dem take d airtime back..i go dey use ma mtn dey download..use dis one for browsing only..coz i no fit use dis one dload beta game for my pc....d remaining 400 i go use am make call
The man fit do glo bis, 3gb for 1k. Shebi na glo?
Re: See Glo Oo!! by Skillfullulu(m): 10:52pm On Jun 29, 2015
Karleb:
Pay which kain debt? How much be new and original glo sim card + registration?

Op! Abeg dey flex am.
how about ur line? People that knows that as ur line?
Re: See Glo Oo!! by Tolzeal(m): 12:08am On Jun 30, 2015
Skillfullulu:
Chai.. I pity u, for the next 1yrs u still dey pay ur debt.
1yrs keh.....grin
Re: See Glo Oo!! by Skillfullulu(m): 5:06am On Jun 30, 2015
Tolzeal:
1yrs keh.....grin
coz ur recharge is not more than 100 naira
1 Reply

See Glo Exclusive Data For Today (pics)See Glo's Typographical Error And The Hilarious Question A Subscriber AskedEtisalat Don Come Again Oo234

Is The BLU Studio 7.0 4G Tablet For You? - Specs And PricePls I Need Help On How To Use Mtn Musicplus TweakBlackberry Is Confused. See Why You Should Think So