₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,813 members, 8,423,838 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 10:54 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (731) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4754410 Views)

1 2 3 ... 728 729 730 731 732 733 734 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:10am On Jul 07, 2015
hadassaheke:
i de my boring work place, wey salary de come wen hunger don twist person face finish
at least the salary dey come
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:10am On Jul 07, 2015
Ayima:
Am feeling your economics swag Babe.
No offense oh. All along I thought benebaby was a guy.
Re: NYSC 2015 Batch B House by dejiadisa(m): 10:10am On Jul 07, 2015
majidyusuf:
its not true, stream one are already in camp, stream two will go in 2 weeks time
Lol.. . Badt man. Sarcasm yen badt gan. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:11am On Jul 07, 2015
bukola3:
Get all your exam expo for free(WAEC, NECO,NABTEB,POST-UTME,GCE,JAMB) and all free network cheat(MTN 30GB,AIRTEL AND ETISALAT)@


http://m./1086930701336405?refid=27
Naija spoilers
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:12am On Jul 07, 2015
babatawa:
Morning sis
hw was ur night?
Is she a sis too? How do you guys smell out genderhuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:12am On Jul 07, 2015
majidyusuf:
at least the salary dey come
yea, buh person go don dry dry, b4 e go come......
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:14am On Jul 07, 2015
wildchild1, ur moniker reminds me of one movie Wildchild
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:14am On Jul 07, 2015
majidyusuf:
we are even asking of measurements when people start filling their mobilization forms
I'll visit your 4×4 container kiosk so that you go take my measurement yourself. I don't trust internet parol
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:17am On Jul 07, 2015
hadassaheke:
Devu.....
amebohr

Re: NYSC 2015 Batch B House by ROTAMAH: 10:18am On Jul 07, 2015
Hmmmmmmm.....http:/// YmNtcUlQP5
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:18am On Jul 07, 2015
hadassaheke:
Yes!!!!!
so now u can score
come let's see if u can keep wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 10:20am On Jul 07, 2015
babatawa:
Boda agba... i dey jare awe loti fe pari yi

how your end?
Alhamdulilah.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:20am On Jul 07, 2015
Ayima:
No na, i mean am o. I like d way him pick out that word serious.
smh.. u fall hand big time

so u dey fear majid

smh for u once again.. Tufia sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by ROTAMAH: 10:20am On Jul 07, 2015
https:/// YmNtcUlQP5
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:20am On Jul 07, 2015
hadassaheke:
nur try me for race o, dont u knw dat FUTOITES bin running since yr 2 (1990's) from sosc to hall of mercy n bk.......huh?
Looolz* can imagine you runnin wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:22am On Jul 07, 2015
babatawa:
Looolz* can imagine you runnin wink
lol ask deracathy, hilsocial n other FUTOITES naa
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:23am On Jul 07, 2015
theSpark:
I'll visit your 4×4 container kiosk so that you go take my measurement yourself. I don't trust internet parol
na 5 by 5 now, we Don dey expand.. Til you come
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:23am On Jul 07, 2015
babatawa:
smh.. u fall hand big time
so u dey fear majid
smh for u once again.. Tufia sad
u be serious devu......
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:23am On Jul 07, 2015
babatawa:
smh.. u fall hand big time
so u dey fear majid
smh for u once again.. Tufia sad
E nor go work
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:23am On Jul 07, 2015
majidyusuf:
#50 too much, buy that #20 cold starch make we manage am.. Hope the kerosene na for NNPC station you go buy am
Looolz* u too sabi

u fit run pipo down o
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:23am On Jul 07, 2015
majidyusuf:
its not true, stream one are already in camp, stream two will go in 2 weeks time
grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:24am On Jul 07, 2015
iykebest1 nwanne, anythg for me?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:24am On Jul 07, 2015
hadassaheke:
yea, buh person go don dry dry, b4 e go come......
na to make plans, you know it takes 85 days to come, manage before the next comes
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:25am On Jul 07, 2015
majidyusuf:
spel Abi spell
you see? cheesy
ur iQ dey diminish exponentially tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:25am On Jul 07, 2015
dejiadisa:
Lol.. . Badt man. Sarcasm yen badt gan. grin
the kind questions way pipo dey ask.... Oma shey o
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:25am On Jul 07, 2015
Ayima:
U eh, i like as she finish me o.
him.na guy
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:26am On Jul 07, 2015
majidyusuf:
na to make plans, you know it takes 85 days to come, manage before the next comes
dat il do, altho i gt private lessons dat i teach......dat keeps me going
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:26am On Jul 07, 2015
babatawa:
see why i dey always fear to quote you, foxxynik and DonPsymon
una can fit to type some article mehn cheesy
. . Buahahahahaha..... We still d learn work be that na... . . How family?
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:26am On Jul 07, 2015
majidyusuf:
I no dey bored, na you, Wetin you sabi do for fun?
*coughs*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:26am On Jul 07, 2015
babatawa:
Looolz* u too sabi
u fit run pipo down o
na how economist dey do I dey copy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:26am On Jul 07, 2015
babatawa:
you see? cheesy

ur iQ dey diminish exponentially tongue
the thing dey improve imponentially, na una dey look am the other way
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 10:27am On Jul 07, 2015
Ayima:
You are on point! am an economist, my Dad is stingy while am not.
R u sure u r nt stingy....uts people dat can say if u r stingy or nt ooo
1 2 3 ... 728 729 730 731 732 733 734 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 4 guest(s)