Unban Me Seun - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Unban Me Seun (971 Views)
| Unban Me Seun by obidevine(op): 10:05am On Jul 13, 2015 |
Mod please unban me in the general section and the job vacancies section.. They say I posted spam but I know I didn't commit any offence .. Nairaland is my favorite website for everything. Please Seun help me out I go kill cow for you abeg .
|
| Re: Unban Me Seun by feldido(m): 10:09am On Jul 13, 2015 |
![]() Give him 3 bottles of orijin to appease the gods |
| Re: Unban Me Seun by obidevine(op): 10:21am On Jul 13, 2015 |
feldido:. 3 bottles is even too small I ready carry 40 foot container of orijin come eeem house or office abeg make una "helep" me beg Seun and the other mods .. |
| Re: Unban Me Seun by feldido(m): 10:24am On Jul 13, 2015 |
obidevine:Seun you don hear oo... The guy is serious about the orijin oo. Guy u say 40 containers? Business don start be that na. |
| Re: Unban Me Seun by obidevine(op): 11:17am On Jul 13, 2015 |
feldido:.... Na so abeg make una help me beg dem .. And abeg who be dis dude wey dey talk about spanish company for this thread? |
Seun, Tell Your Boys To Unban Me • ***pls Mods, Unban Sandiee And Ban Pussysandie*** • Lalasticlala, Farano, Rocktation. Pls Unban Me!!! • 2 • 3 • 4
Bizarre Images Of “satan” Appear On Empire State Building • A Typical Ibibio Man By Uwem Brown • .