₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,154 members, 8,420,592 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 06:13 AM

Toggle theme

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 - Business (1231) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralBusinessFootball(+ Other Sports) Betting Season 9 (3555321 Views)

1 2 3 ... 1228 1229 1230 1231 1232 1233 1234 ... 2251 (Go Down)

Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by siegfried99(m): 9:15pm On Jul 24, 2015
9blast:
sir? Na beg I dy beg o...no foresee that one yet,or else na to jump comot from this ship wey I dey
Kikikikikiki grin
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by kaylechy(m): 9:15pm On Jul 24, 2015
Galway - Bray wanderers
Tip 1 @3.05
Inplay!!!
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by kaylechy(m): 9:15pm On Jul 24, 2015
Sligo rovers - st patrick

Tip 1 @5.55

Inplay!!!

*odikwa risky*
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Estimable(m): 9:16pm On Jul 24, 2015
TVTKOKO:
now 2.0 odd
ogwu oke grin grin
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by mazizitonene(m): 9:16pm On Jul 24, 2015
mazizitonene:
athlone vs wrexford BTS INPLAY
madgeburg vs erfurt bts
valenciennes to score....possibly win sef
waterford vs shelbourne bts huh
3/4 wink
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by kaylechy(m): 9:19pm On Jul 24, 2015
drmikeadams:
grin na oribago....hahaha...chai...u Na just dy chop left right centre since mawng
gringringringringrin BonanzaWin dun credit u?
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:20pm On Jul 24, 2015
9blast:
INPLAY

1. FC Magdeburg - Rot Weiss Erfurt


Away team to score over 1.5 @ 1.90

Or away team to win @ 2.10


At ur own risk...none of my business
Lost
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:22pm On Jul 24, 2015
9blast:
INPLAY


SKN St. Polten - Austria Salzburg


Away team to score over 2.5 @ 1.95
Lost
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:23pm On Jul 24, 2015
kaylechy:
gringringringringrin BonanzaWin dun credit u?
For where...huh...I just dey smoke dey watch prison break..cos dem wan frustrate me..llol
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:23pm On Jul 24, 2015
9blast:
INPLAY

KS Cracovia - Wisla Krakow SA


Home team to score 3rd goal @ 2.10


At ur own risk
Lost
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Bobbyunitedfc(m): 9:26pm On Jul 24, 2015
Okay guys..... Am done counting my losses today...... Pls make una start drop tips for tomorrow games
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:26pm On Jul 24, 2015
9blast:
INPLAY



St. Truidense VV - Club Brugge



Correct score 2:1 @ 6.75




At ur own risk,I sha love dashing alabi money,so if it loses,don't fucking quote me
BOOOOOOOM.....and so,With this win...I officially resign from dropping tips on NL...thank you all. Jah bless...more greens to ur slips
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Pelumih(m): 9:27pm On Jul 24, 2015
drmikeadams:
My broda.....I don deposit with bonanza win,,,dem never credit my account....Walai...how una dey nah....abc night bus leave by 8.00pm..
wetin dey do dem??

Shey dey don credit u now?
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:27pm On Jul 24, 2015
iQUIT
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by siegfried99(m): 9:28pm On Jul 24, 2015
9blast:
BOOOOOOOM.....and so,With this win...I officially resign from dropping tips on NL...thank you all. Jah bless...more greens to ur slips
Chopped with u.

But why resigning bro angry
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Pelumih(m): 9:29pm On Jul 24, 2015
9blast:
BOOOOOOOM.....and so,With this win...I officially resign from dropping tips on NL...thank you all. Jah bless...more greens to ur slips
stop droppin tips? Is it 4 2day?? Or forever?
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by mazizitonene(m): 9:31pm On Jul 24, 2015
lolz....9jablast no fear jor......dont pay attention to them when yhur tips fail....dont be afraid of failing bro...its part of the game...just do it for the fun
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:32pm On Jul 24, 2015
Pelumih:
wetin dey do dem??

Shey dey don credit u now?
Walai e be like my dead grandfather dey pursue me from village...e don reach my turn ..dem no Gree fund again upon say I carry mat lie down for gtb today ....that bank sef to deposit hard pass to withdraw.
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by TVTKOKO(m): 9:34pm On Jul 24, 2015
Estimable:
ogwu oke grin grin
lol one of those things
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:35pm On Jul 24, 2015
siegfried99:
Chopped with u.

But why resigning bro angry
that's a good thing...well,as for the resigning part,like I said,I'm destroying myself
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by drmikeadams(m): 9:35pm On Jul 24, 2015
9blast:
iQUIT
Bro just dey drop....na normal tin to loose and win.....Walai na turn by turn as u dey in form now we follow u..2mao...stake ur papa house fit dey in form we follow am.....na play I dey o
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Pelumih(m): 9:35pm On Jul 24, 2015
Pelumih:

1.Austria Lustenau - SC Wiener Neustadt League: Austria - Erste Liga Tips: Btts / (yes) Time: 17:30 Odds: 1.65


2.Match: FC Ingolstadt II - Schweinfurt 05 League: Germany - Regionalliga Bayern Tips: BTTS / (yes) Time: 19:00 Odds: 1.60

3.Match: Sonderjyske - FC Midtjylland League: Denmark - Superligaen Tips: BTTS / (yes) Time: 19:00 Odds: 1.80
Total odds : 4.75

RISKY!!!

Play Singles
2/3

i hope u played it

tips from - yokotips
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:35pm On Jul 24, 2015
Pelumih:
stop droppin tips? Is it 4 2day?? Or forever?
might be forever,who knows grin
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:36pm On Jul 24, 2015
mazizitonene:
lolz....9jablast no fear jor......dont pay attention to them when yhur tips fail....dont be afraid of failing bro...its part of the game...just do it for the fun
lol,not fear...not the loss,its all fun,but a man's gotta do what a man's gotta do
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Nobody: 9:37pm On Jul 24, 2015
drmikeadams:
Bro just dey drop....na normal tin to loose and win.....Walai na turn by turn as u dey in form now we follow u..2mao...stake ur papa house fit dey in form we follow am.....na play I dey o
lolz,we appreciate...but em,I'ono sha...all is well
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Pelumih(m): 9:39pm On Jul 24, 2015
drmikeadams:
Walai e be like my dead grandfather dey pursue me from village...e don reach my turn ..dem no Gree fund again upon say I carry mat lie down for gtb today ....that bank sef to deposit hard pass to withdraw.
hav u msg d bonanzawin sef?
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by mazizitonene(m): 9:39pm On Jul 24, 2015
mazizitonene:
see alabiii o huh...kai! b like say i drop my form for where i repair this system .. mah do go back go pick am grin .... make we see second half...expecting magic cool
y'all remember this post from the last page right....well..... STATISTICS NEVER LIE grin ...ALABI abi pilot01 i'm coming for you cool
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by mazizitonene(m): 9:41pm On Jul 24, 2015
lolz...when i make 5 millionaires here....be like na wen i go deactivate my own...before interpol bgn fyn me grin
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Pelumih(m): 9:41pm On Jul 24, 2015
might be forever,who knows grin
huh huh huh huh huh
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by siegfried99(m): 9:42pm On Jul 24, 2015
And that's how 9blast retired..

Your decision is respected bro, good luck in your endeavors.
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by kaylechy(m): 9:42pm On Jul 24, 2015
drmikeadams:
For where...huh...I just dey smoke dey watch prison break..cos dem wan frustrate me..llol
Nawa ooh. No worry bro them go credit u. Oya pass me Kpoli make idrag small grin
Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by siegfried99(m): 9:43pm On Jul 24, 2015
mazizitonene:
lolz...when i make 5 millionaires here....be like na wen i go deactivate my own...before interpol bgn fyn me grin
Lol..oya do quick start the project

I wan dey among grin

1 2 3 ... 1228 1229 1230 1231 1232 1233 1234 ... 2251

Football (+Other Sports) Betting Season 11Banning Forex Trading And Sports Betting PromotionFootball (+Other Sports) Betting Season 10234

Football (+Other Sports) Betting Season 10Football (+/Other Sports) Betting Season 13What To Do To Make Money Online?

Viewing this topic: 2 guest(s)