Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,003 members, 7,990,764 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 12:00 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4160379 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1262) (1263) (1264) (1265) (1266) (1267) (1268) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:56pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Oh ok, cuz d guy still dey owe me some cash, na dere most of my customers dey sef, I dey rsn how I go open branch inside d place dey sell for dem #GOAL dedicated to the search of my good friend aare2050 and iyalode allsmyles Cc dolafunmi Naughtylagosguy |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:57pm On Aug 23, 2015 |
Warris popping? @hadassaheke |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:57pm On Aug 23, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:59pm On Aug 23, 2015 |
Physika: On which jamb admission status did u see date of birth U don come wit ur super story again ayima # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:59pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Who said am from lautech? Lol! U see what dogonyaro can do? Show me where u saw lautech! Elmisti plz what do you suggest? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 2:59pm On Aug 23, 2015 |
Watssup bro? @horladmejy |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:01pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: Nawo o.. Na serious issue oo Abi make i screenshot am fr u ni? Btw, where Ayima fr goodness sake |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:02pm On Aug 23, 2015 |
Physika: Screenkill am, sorri screenshot am # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:03pm On Aug 23, 2015 |
donxab: I tell people that my weed have dosage, buh em no go hear, if all of dem r ODing like dis, wia I go get customer now |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:04pm On Aug 23, 2015 |
donxab: This mallam elmisti sh1t na confirm, eyes seeing triple # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:04pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: Oga waya yaff smoke wet weed ni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:04pm On Aug 23, 2015 |
elmisti:Oga? Fear God na! U wan sell drugs to people wet dey rehab? I miss that babe Allsmyles! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:06pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Elmisti please cut the supplies |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:07pm On Aug 23, 2015 |
Your Suggestions Pls !!! Is it ok to soak garri with cocacola drink? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:07pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Bro, n good biznes idea oooo, u knw say d tin go scarce for dere, so I fit increaase price anyhow......u know do entrepreneurship ni? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:08pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Allsmyles pregnancy don enter 9months nah so She's having her baby shower inside d bathroom I even hear say na twin dey her belle # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:09pm On Aug 23, 2015 |
Physika:But u go church today? Why? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:10pm On Aug 23, 2015 |
Physika: No kill urself wit Jedi Jedi, soak ur garri with cold orijin # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:11pm On Aug 23, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:11pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Adonbilive it taa na u give am the belle? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:12pm On Aug 23, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:12pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Make I hear, I stopped selling tropical weed already cuz aare2050 tennants wr all goin gaga, now make I stop dey distribute wet and mallam shit....rara oooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:13pm On Aug 23, 2015 |
Physika:The pastor no preach about health n holiness? Y u go soak garri n coke? Jedi jedi kills faster than ebola |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:13pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: Abegi ah no dey take orijin again cos na fake full market.. Btw, na zero coke i wan use.. Hw u see am? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:13pm On Aug 23, 2015 |
Physika: U should add salt to taste too |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:14pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Is she small to get belle ni so which part u no believe # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:15pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Hahahahaha, u no know say some herbalist na elder for church? U no dey watch NOLLYWOOD again? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:16pm On Aug 23, 2015 |
haywire1: Bo shey je gan niyen Donxab na recent deposit, he is nt jejuned in d aqua |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:17pm On Aug 23, 2015 |
haywire1:Na me suppose give am belle legitimately, Any other belle go abort |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:17pm On Aug 23, 2015 |
elmisti: Thanks man... Wagbayi Cn i boil d coke bfor use cos d weda is kinda cold |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:19pm On Aug 23, 2015 |
Physika: Dey deposited him and forgot balance # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:20pm On Aug 23, 2015 |
donxab: Haha.. So many fox in d fold God help us |
(1) (2) (3) ... (1262) (1263) (1264) (1265) (1266) (1267) (1268) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |