NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1870) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4734755 Views)
1 2 3 ... 1867 1868 1869 1870 1871 1872 1873 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 3:10pm On Sep 14, 2015 |
haliluck:Akwa Ibom , Ogun and Jigawa People thought he had lost form but his excellency the Hon Minister of Goals is back with a cooool strike. Haliluck this is for you,youll serve in maitama |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:10pm On Sep 14, 2015 |
Abeg oh.... Wetin dem dey teach dem for ABU sef... See this aboki wey dey near me dey ask if stream III dey..... I reply yes oh... Him say when... I say stream III dey go camp tomorrow.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 3:11pm On Sep 14, 2015 |
mistabiola:For your mind ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:14pm On Sep 14, 2015 |
Nasarrawa state bad oh.... If u go serve for their.... Just try give indigene belle..... U don get permanent work for state house be that oh..... Oya make una beginning choose nasarrawa |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 3:14pm On Sep 14, 2015 |
elmisti:I can't really say bro...using last batch as a case study: their streams weren't determined by their 1st or 2nd or 3rd no: in thr call up no:...it was just done randomly(kos I knw of a dude who did his reg a day b4 reg closed...yet got stream I in AKS). But with the way things are changing, those registering frm dis week MIGHT be stream II...considering d fact certain states are now re-opened... But time ll say best |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Paulpaulpaul(m): 3:17pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:Don't you ever, I mean ever insult ABU again. Has any prominent person come out of your labule school? There are two universities in Nigeria - ABU and others! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 3:17pm On Sep 14, 2015 |
mekstaniac:@bolden says it all... Do d correction in camp |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:17pm On Sep 14, 2015 |
Wow E-fellaz.... Am with the master list of those they have chosen state so far for..... I can't imagine all the call up number from 104-117 na north east and north west dem post dem go, 118-151 south south, 161-201 no bearing |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:20pm On Sep 14, 2015 |
Paulpaulpaul:na wetin dey make u pronounce ur name three times na... Paulpaulpaul.... Oga kpompi.... Omo futa lo be soro |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 3:20pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:lol...dis thread nah go kill me |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:23pm On Sep 14, 2015 |
Paulpaulpaul:Just close your eye and select any state ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:23pm On Sep 14, 2015 |
MrsAnyanwu:Absolutely YES |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:23pm On Sep 14, 2015 |
Xcozee:baba all die na die oh... Person wey die for this thread and person wey die for borno... All na still die... U get mouth egbon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:24pm On Sep 14, 2015 |
Xcozee:baba all die na die oh... Person wey die for this thread and person wey die for borno... All na still die... U get mouth egbon Xcozee: Xcozee:baba all die na die oh... Person wey die for this thread and person wey die for borno... All na still die... U get mouth egbon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:26pm On Sep 14, 2015 |
Time to kit..... Senior man want enter area 3 go knock ball..... Who dey abuja here.... Come watch me oh.... Abuja messi, just be say he don tey wey I don score due to NYSC wahala |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Paulpaulpaul(m): 3:26pm On Sep 14, 2015 |
shawwal1:Naso you hate me reach? Make I go choose Bornu or Bauchi ba? Kwantinu |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:28pm On Sep 14, 2015 |
ademasta:Huhuhu thy go hear am when austerity measure catch NYSC from 19k to 10k as allawee I guess everyone had a plan before selecting any state if you don't especially to Abj and Lag OYO |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sirbiolee(m): 3:29pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:for ur mind abi..? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:30pm On Sep 14, 2015 |
Paulpaulpaul:Hahaha choosing borno is always a plus because you have the chance to auto-redeploy Me no teach you anything o........choose state you'll spend less while planning for the future Jor |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 3:32pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:na futa u attend?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:33pm On Sep 14, 2015 |
sirbiolee:is that all? Oya pele |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:33pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:Local shampion ![]() No pic! no vid! I don't bliv it ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:33pm On Sep 14, 2015 |
shawwal1:O D O (on dia own) |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:34pm On Sep 14, 2015 |
gbest58:no na iron tank |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:36pm On Sep 14, 2015 |
shawwal1:u don see any nigeria player wey get video clip when he dey small.... Oga na because of football age oh...... Same here... I dey play for under 15 na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:36pm On Sep 14, 2015 |
Xcozee:Okay. Bossman |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:37pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:Make I go connect my 3310 to printer |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:39pm On Sep 14, 2015 |
wey the shenkes wey they this place they..... Abi dem don go on strike like chelsea team..... Harinolar to be precise and this one oh...hmmm hmmm bolarinagold..... Dat shenkes make sense.... Make una show face... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by pretty050(f): 3:39pm On Sep 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:40pm On Sep 14, 2015 |
elmisti:okay....... 3310.. Na person callup number oh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:41pm On Sep 14, 2015 |
NYSC plan to introduce maths and english test in the camp to know those that truly deserve their result.... Baba..... Boys go protest oh.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:42pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:Kikiki |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)
, Ogun and Jigawa 