Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,912 members, 7,863,149 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 12:16 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1871) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4052000 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) (1873) (1874) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:46pm On Sep 14, 2015
Ay50:
u don see any nigeria player wey get video clip when he dey small.... Oga na because of football age oh...... Same here... I dey play for under 15 na

If you no get try do as Peak milk do Kanu e no go cost much na 'wanted to be a typical Nairalader no mind me'

Go enjoy urself me also going out much later as guys for area no dy gree comot early



What a solo Goal from Shaw7
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 3:46pm On Sep 14, 2015
ameen
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:51pm On Sep 14, 2015
Hummm...as I don enter diz thread, nd I don dey see 23mentions I don knw say ma e-boo don land gidigba....ademasta how una dey....how project naw? I knw say na 4 ma favour, u no get wahala....Donasere our e-family frend nko hope d guy still dey diz planet?....e-family how una dey? Hope una dey warm up cos diz 20dayz no be yeye yeye oooooo.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:53pm On Sep 14, 2015
donasere:


Paddi mi o wa on a low oooo.....

Wan elp one of my weyrey cuz do her reg 2dai.....b4 she kill me wit cry!


Baba she get luck no be small... All the states come back today sha...

No vex say I no ansa on time, I go work I just the come back... Champions league sha na tomoro cheesy

Only to hear the anthem the sweet my mind, talk more of the match grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:54pm On Sep 14, 2015
ademasta:
Una wey wan serve for lagos and abuja... God na una strength o!
For Lagos: U wan resume work by 8am, u must leave home as early as 5am...qeeeew, u be nightguard?!
U finish for work arnd 4pm, u go reach home by 9pm...u see ya lyf?
Na for lagos u go see 13people dey sleep for inside one room...una be sardine?
Anyway me na confirmed Lagos boy#I rep Omole grammar Sch, Agege-Ikeja Lagos. 2003 grad set!
For Abuja: U wan take cab from living room to kitchen, na #700....na frm #Sun to #Pluto?
A self-contained apartment goes for 300k per year...na fairly used golf 3? I taya for una o.... God is your strength.
Cc
Donasere
Xcozee
Hilsocial
Haywire1
Babatawa
2el
Shawwal1
Harinholar mi
....Lols....God dey deir back naw...@worse den go still see deir T-fare cum bk home after there POP.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:54pm On Sep 14, 2015
Gazaliah:


You can join her to come face me..... I DONT CARE.....

If you try it,den you will see wetin happen in 1922

I no fit join her face you nau grin

You na my man cheesy... I just felt it was wise to ignore her...that's all.
Re: NYSC 2015 Batch B House by cisca53(f): 3:54pm On Sep 14, 2015
I jst heard all d states has been reopened
Re: NYSC 2015 Batch B House by sirbiolee(m): 3:54pm On Sep 14, 2015
Ay50:
is that all? Oya pele
#Yinmu sneh..
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 3:56pm On Sep 14, 2015
Ogun State camp

Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:56pm On Sep 14, 2015
ademasta:

I dnt tink any1 here has d ryt ansa to this... But we pray nysc reconsiders you guys havin issues like dis. Let's wait and see sha. But you self fuckup o... Why u go dey play Nairabet wen u suppose register?
Cc
Haywire1
Xcozee
Donasere
Babatawa
Harinholar
Make una help ansa dis guy o!
No ooooooo nairabet bawo na baba ijebu the guy sabi play....
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:58pm On Sep 14, 2015
Harinholar:
Hummm...as I don enter diz thread, nd I don dey see 23mentions I don knw say ma e-boo don land gidigba....ademasta how una dey....how project naw? I knw say na 4 ma favour, u no get wahala....Donasere our e-family frend nko hope d guy still dey diz planet?....e-family how una dey? Hope una dey warm up cos diz 20dayz no be yeye yeye oooooo.....
Yea baby mi, d project dey move forward. Donasere dey well well o... Na our paddy. Hop u don dey arrange camp kit sha. No go buy oversight short knicker o, u no say na small yansh i get, i cnt swap wit u
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 3:58pm On Sep 14, 2015
theSpark:


Akwa Ibom grin, Ogun and Jigawa






People thought he had lost form but his excellency the Hon Minister of Goals is back with a cooool strike. Haliluck this is for you,youll serve in maitama
Yeeeyyyy!!!! *dancing shakitibobo*ameen 2 dat ur prayer ooo!!! cheesy tnx dear I luv ur choices jare
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:59pm On Sep 14, 2015
ademasta:
Freshest plot dedicated to Donasere...paddy mi to sure! I go build Harinholar's shop close to Donasere house to keep bharkarh and mistabiola at arms length
.....let dem knw naw ooooo...nt just a ordinary shop oooo....A BIG SHOPPING COMPLEX.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:59pm On Sep 14, 2015
Harinholar:
No ooooooo nairabet bawo na baba ijebu the guy sabi play....
My dear dnt telme u also do play it...abi hw u take knw d guy?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:00pm On Sep 14, 2015
chimajii:
@donpsymon are u serious? Like did u just mean to say 'becaus am a guy, then I shudnt argue with a lady'? Interesting. So because they're ladies is now a premise for them and any1 to get away with stuffs? Unfortunately that's ur take and perspective. This is what happens more often than not. 'Just tell d girl off and keep it moving' it still doesn't make u less of a man. Each to his Own tho.
Oan: next time u tro serena like that under d bus, I'd give u a punch n d face and take u to d clinic..lipsrsealed
@iykbest u did not just open the pandora box like that. GoodBye. lipsrsealed
.
The thread is still in its early hours and it's already steamy hot. That went Left quickly. But then again, what exactly do I knw? lipsrsealed


grin


Note of life! Best believe you copied notes a lot in school...
Understand me mate!
From my perspective I wouldn't argue with a lady, or a younger guy cheesy honestly! Seems out of order.
But other peeps do it and its all good... But I choose to ignore ladies cause

1. If I vex eh... Na kill I go kill you
2. You no strong and your strength lies in the tongue.

So its a matter of temperament and mind you, I have a very bad temper and I think that's just how I control it so you should know cheesy + Djokovic won so its been a good day cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:00pm On Sep 14, 2015
debeejay:

Abeg put me 4 d bizness ooo I sabi work wella
No be work u sabi do, na moni u like....Lolsss
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:01pm On Sep 14, 2015
Harinholar:
.....let dem knw naw ooooo...nt just an ordinary shop oooo....A BIG SHOPPING COMPLEX.....
Yes very sure... But if u dey accept tenants no go accept elmisti o, na so so weed hin go dey sell for dia
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 4:02pm On Sep 14, 2015
cisca53:
I jst heard all d states has been reopened


yeah heard so 4rm a frnd. Av u registered??
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:02pm On Sep 14, 2015
Harinholar:
.....let dem knw naw ooooo...nt just a ordinary shop oooo....A BIG SHOPPING COMPLEX.....

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by cisca53(f): 4:03pm On Sep 14, 2015
Ay50:
Wow E-fellaz.... Am with the master list of those they have chosen state so far for..... I can't imagine all the call up number from 104-117 na north east and north west dem post dem go, 118-151 south south, 161-201 no bearing
re u serious about dis
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:03pm On Sep 14, 2015
bharkarh:
write your epistle well. Me sha Dan go see Harinholar's parent for your back tongue
....lolss.....4 lagos abi oyo....which 1
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:04pm On Sep 14, 2015
Harinholar:
....Lols....God dey deir back naw...@worse den go still see deir T-fare cum bk home after there POP.....
Hehehe... Funny geh
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:05pm On Sep 14, 2015
theSpark:

For your mind grin
lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:07pm On Sep 14, 2015
Harinholar:
....see mi see jesus ooooo.....u guyz don't av anytin 2 say ba.....

lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:10pm On Sep 14, 2015
ademasta:

Haaaaaa, Harinholar mi i am sooooo sorry, i neva knew d joni wud take me so long, i actuali went for the gooness and betterment of the family... I miss u so much! Hop mistabiola no disturb you sha, and dem olami, bharkarh and co... Haters be like make bareeze blow make dem see fowl yansh, but dem no knw say fowls don dey wear legginag, bum shots.... Dia plan be say make i no com back but God pass dem. Donasere paddy my, the one and only family friend i confide in, the only person with wch i can leave my harinholar and travel and nothin infidelious will happen. Thank you brother.
Harinholar mi i knw u don miss me weller, but dnt worry i am back gidigba.

lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:11pm On Sep 14, 2015
mistabiola:


lipsrsealed
....seriously, diz guy can smile ooo...abi na laugh e dey laugh ni......Mistabiola which1 u dey do?...#smile#
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:12pm On Sep 14, 2015
ademasta:
Freshest plot dedicated to Donasere...paddy mi to sure! I go build Harinholar's shop close to Donasere house to keep bharkarh and mistabiola at arms length


lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:13pm On Sep 14, 2015
Harinholar:
....lolss.....4 lagos abi oyo....which 1
*lipsealed* u can't knw na...na oga Ade even help us offload the yams wey I carry go. Ask am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:15pm On Sep 14, 2015
horladmejy:
That's the simple thing I learnt recently...... After a lot of exposure and co all years past....I trust a guy than a lady ...in fact ladies don't trust them selves anymore ...sigh....I wonder how we the singles wan take marry without Gods intervention... Cos even while dating na war when money no dey cry
....lolss..*.Mahuleee* as togo pipu will say...meaning deriz God
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:15pm On Sep 14, 2015
Harinholar:
.....let dem knw naw ooooo...nt just a ordinary shop oooo....A BIG SHOPPING COMPLEX.....
me go build shopping mall for you. Where u want ademasta see loan kolet? He dan tell u already say na shop e fit build u. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:15pm On Sep 14, 2015
Harinholar:
....seriously, diz guy can smile ooo...abi na laugh e dey laugh ni......Mistabiola which1 u dey do?...#smile#


lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:17pm On Sep 14, 2015
ademasta:
Freshest plot dedicated to Donasere...paddy mi to sure! I go build Harinholar's shop close to Donasere house to keep bharkarh and mistabiola at arms length
my mansion near donasere own. *tongue out* sebi na to go there go dey do d needful.lol

(1) (2) (3) ... (1868) (1869) (1870) (1871) (1872) (1873) (1874) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.