NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1871) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4748514 Views)
1 2 3 ... 1868 1869 1870 1871 1872 1873 1874 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:46pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:If you no get try do as Peak milk do Kanu e no go cost much na 'wanted to be a typical Nairalader no mind me' Go enjoy urself me also going out much later as guys for area no dy gree comot early What a solo Goal from Shaw7 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 3:46pm On Sep 14, 2015 |
ameen |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:51pm On Sep 14, 2015 |
Hummm...as I don enter diz thread, nd I don dey see 23mentions I don knw say ma e-boo don land gidigba....ademasta how una dey....how project naw? I knw say na 4 ma favour, u no get wahala....Donasere our e-family frend nko hope d guy still dey diz planet?....e-family how una dey? Hope una dey warm up cos diz 20dayz no be yeye yeye oooooo..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:53pm On Sep 14, 2015 |
donasere:Baba she get luck no be small... All the states come back today sha... No vex say I no ansa on time, I go work I just the come back... Champions league sha na tomoro ![]() Only to hear the anthem the sweet my mind, talk more of the match ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:54pm On Sep 14, 2015 |
ademasta:....Lols....God dey deir back naw...@worse den go still see deir T-fare cum bk home after there POP..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 3:54pm On Sep 14, 2015 |
Gazaliah:I no fit join her face you nau ![]() You na my man ... I just felt it was wise to ignore her...that's all. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by cisca53(f): 3:54pm On Sep 14, 2015 |
I jst heard all d states has been reopened |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sirbiolee(m): 3:54pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:#Yinmu sneh.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 3:56pm On Sep 14, 2015 |
Ogun State camp
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:56pm On Sep 14, 2015 |
ademasta:No ooooooo nairabet bawo na baba ijebu the guy sabi play.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:58pm On Sep 14, 2015 |
Harinholar:Yea baby mi, d project dey move forward. Donasere dey well well o... Na our paddy. Hop u don dey arrange camp kit sha. No go buy oversight short knicker o, u no say na small yansh i get, i cnt swap wit u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 3:58pm On Sep 14, 2015 |
theSpark:Yeeeyyyy!!!! *dancing shakitibobo*ameen 2 dat ur prayer ooo!!! tnx dear I luv ur choices jare |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 3:59pm On Sep 14, 2015 |
ademasta:.....let dem knw naw ooooo...nt just a ordinary shop oooo....A BIG SHOPPING COMPLEX..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:59pm On Sep 14, 2015 |
Harinholar:My dear dnt telme u also do play it...abi hw u take knw d guy? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 4:00pm On Sep 14, 2015 |
chimajii: ![]() Note of life! Best believe you copied notes a lot in school... Understand me mate! From my perspective I wouldn't argue with a lady, or a younger guy honestly! Seems out of order.But other peeps do it and its all good... But I choose to ignore ladies cause 1. If I vex eh... Na kill I go kill you 2. You no strong and your strength lies in the tongue. So its a matter of temperament and mind you, I have a very bad temper and I think that's just how I control it so you should know + Djokovic won so its been a good day ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:00pm On Sep 14, 2015 |
debeejay:No be work u sabi do, na moni u like....Lolsss |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:01pm On Sep 14, 2015 |
Harinholar:Yes very sure... But if u dey accept tenants no go accept elmisti o, na so so weed hin go dey sell for dia |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 4:02pm On Sep 14, 2015 |
cisca53:yeah heard so 4rm a frnd. Av u registered?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:02pm On Sep 14, 2015 |
Harinholar: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by cisca53(f): 4:03pm On Sep 14, 2015 |
Ay50:re u serious about dis |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:03pm On Sep 14, 2015 |
bharkarh:....lolss.....4 lagos abi oyo....which 1 ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 4:04pm On Sep 14, 2015 |
Harinholar:Hehehe... Funny geh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:05pm On Sep 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:07pm On Sep 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:10pm On Sep 14, 2015 |
ademasta: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:11pm On Sep 14, 2015 |
mistabiola:....seriously, diz guy can smile ooo...abi na laugh e dey laugh ni......Mistabiola which1 u dey do?...#smile# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:12pm On Sep 14, 2015 |
ademasta: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:13pm On Sep 14, 2015 |
Harinholar:*lipsealed* u can't knw na...na oga Ade even help us offload the yams wey I carry go. Ask am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 4:15pm On Sep 14, 2015 |
horladmejy:....lolss..*.Mahuleee* as togo pipu will say...meaning deriz God |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:15pm On Sep 14, 2015 |
Harinholar:me go build shopping mall for you. Where u want ademasta see loan kolet? He dan tell u already say na shop e fit build u. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 4:15pm On Sep 14, 2015 |
Harinholar: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 4:17pm On Sep 14, 2015 |
ademasta:my mansion near donasere own. *tongue out* sebi na to go there go dey do d needful.lol |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 4 guest(s)




