NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1997) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4783021 Views)
1 2 3 ... 1994 1995 1996 1997 1998 1999 2000 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:50am On Sep 19, 2015 |
Historic Event Nnamdi Azikiwe, Nigeria's first President dies |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:51am On Sep 19, 2015 |
elmisti:wetin b boom? Wata i do u? U block mai estate ni sha |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:51am On Sep 19, 2015 |
Now in talks with owner |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:51am On Sep 19, 2015 |
blym: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:51am On Sep 19, 2015 |
Planning to purchase 50 plots if land before 2000 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:51am On Sep 19, 2015 |
Olami90:Kikikiki....see as I dey look una like vigilante wey community owe salary |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 2:52am On Sep 19, 2015 |
harryson77:guy we plan to hit plot 2000 before una wake up but i no com see dem again, e com be like say na only me waka come, diaris god ooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:52am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:52am On Sep 19, 2015 |
Solomonodimegwu: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:53am On Sep 19, 2015 |
Elmisti if hear. Na the same thing wey PMB tell Amaechi until e clear for im eye. elmisti:Elmisti if hear. Na the same thing wey PMB tell Amaechi until e clear for im eye. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:53am On Sep 19, 2015 |
blym:B like say u. Dey dream walk...estate ko, qurters ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 2:53am On Sep 19, 2015 |
Olami90:I can choose to be awake till 8am but i wanna sleep. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:53am On Sep 19, 2015 |
Plot 1 bought |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:54am On Sep 19, 2015 |
Plot 2 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 2:54am On Sep 19, 2015 |
Solomonodimegwu:Mention me when u get dia. G9t. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:54am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl:am good, just came back from dreamland, like fans inda house. . How u? Ur nyt? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:54am On Sep 19, 2015 |
pg 2000 fever |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:55am On Sep 19, 2015 |
hilsocial: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 2:55am On Sep 19, 2015 |
*dancing Shoki* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:55am On Sep 19, 2015 |
Hilsocial I hail thee. You dey sleep type for the world sha |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:55am On Sep 19, 2015 |
Solomonodimegwu:Imagine... I don buy 10 plots from dia in advance |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 2:55am On Sep 19, 2015 |
page 2000 malaria |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:55am On Sep 19, 2015 |
elmisti:I see you for my dream ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:56am On Sep 19, 2015 |
blym:Fell asleep and later woke up. But its been good. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:56am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl:LMAO! So u want takeur own hand do am y slf |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:56am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl:E never finish ooh... Still in use for important shiits! You and who dey take Canadian weed? I prefer it local babe, Oshogbo weed things ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 2:57am On Sep 19, 2015 |
hilsocial:chai! Una don betray me |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:57am On Sep 19, 2015 |
elmisti:dreamwalking na my hobby, u wan join d league? Bt y? My estate on page 2000loading, make server no overwhelm |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:57am On Sep 19, 2015 |
Bought |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 2:58am On Sep 19, 2015 |
E go to pain pipo wey go wake up to see page 2000 only for as them wan type the thing go show face for 2001. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:58am On Sep 19, 2015 |
Boughting |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:58am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5:U do mistake, ur dream is pirated.....u don't see ELMISTI in a dream,I am only available in nightmare mode |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4


