Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,280 members, 7,849,980 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 12:29 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1998) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4037622 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1995) (1996) (1997) (1998) (1999) (2000) (2001) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:58am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:

Fell asleep and later woke up. But its been good.
thank God, how preparation for camp? Modified# wetin dtey wake u up? I sabi score die, dedicated to all Arsenal fans in da house, Mourinho in soup come 12:45pm
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:59am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
E go to pain pipo wey go wake up to see page 2000 only for as them wan type the thing go show face for 2001.


Lolz.... Dah kin thing.

How far you na? How was yesterday?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:00am On Sep 19, 2015
elmisti:


U do mistake, ur dream is pirated.....u don't see ELMISTI in a dream,I am only available in nightmare mode

He he he....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 3:00am On Sep 19, 2015
elmisti:



LMAO! So u want takeur own hand do am y slf
E dey better dat way. Atleast my C of O go dey mah hand and name. And I go fit sell anytime I like.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 3:00am On Sep 19, 2015
Neduzze5:


Imagine... I don buy 10 plots from dia in advance
no just go dia i don already pay for dat land, so no trespass
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:00am On Sep 19, 2015
Year 1997 in History

In this year, the price of petrol was raised by 338%
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:00am On Sep 19, 2015
Hilsocial....I know say ur eye no go gree comot. for hia........ojukokoro is worrying u
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:01am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
Fell asleep and later woke up. But its been good.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 3:01am On Sep 19, 2015
Ehee! We don dey many oooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 3:01am On Sep 19, 2015
blym:
thank God, how preparation for camp? Modified# wetin dtey wake u up? I sabi score die, dedicated to all Arsenal fans in da house, Mourinho in soup come 12:45pm
My dear tanx. You did it as promised. Muahhh
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:02am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:

E dey better dat way. Atleast my C of O go dey mah hand and name. And I go fit sell anytime I like.

Nice1....its cool to be Ms. Independent
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:02am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
Ehee! We don dey many oooo


O boy, how far na
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 3:02am On Sep 19, 2015
Neduzze5:
Year 1997 in History
. nigeria qualified for France 98
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:02am On Sep 19, 2015
hilsocial:


I can choose to be awake till 8am but i wanna sleep.


Hahahahahahaha....una talk well cheesy

No type to xplain again... Happy sleep ooo cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:03am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
no just go dia i don already pay for dat land, so no trespass

See you wey dey talk, highest bidder carries the day na.

I pray dem no ban you ooh
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:03am On Sep 19, 2015
Blessed gurl, seems U gonna be d only female in 2k
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 3:03am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
E go to pain pipo wey go wake up to see page 2000 only for as them wan type the thing go show face for 2001.
babe u get mind sha! Only female among 10 guys
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 3:03am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
Ehee! We don dey many oooo
y ur balls dey shake na
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:03am On Sep 19, 2015
harryson77:
. nigeria qualified for France 98

Check up again. I don modify am

Only politic thing na him we dey remember here
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:04am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:

My dear tanx. You did it as promised. Muahhh
muahh's back. .me wey be say assists na mai speciality, wait make i give u more.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:05am On Sep 19, 2015
Wetin dey sup?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 3:05am On Sep 19, 2015
elmisti:


Nice1....its cool to be Ms. Independent
How you take know. I built an IDP in that year and I was given a national honour "Ms Independent.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 3:05am On Sep 19, 2015
Abeg make una dey talk small small make others no wake up until we don aquire d land finish
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:05am On Sep 19, 2015
Neduzze5:

Check up again. I don modify am
Only politic thing na him we dey remember here
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:05am On Sep 19, 2015
Some people just dey, dey wait for page 2k
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:05am On Sep 19, 2015
blym:
thank God, how preparation for camp? Modified# wetin dtey wake u up? I sabi score die, dedicated to all Arsenal fans in da house, Mourinho in soup come 12:45pm

Lol, make baba sha no Bleep up....and I hope d boys are not wasteful...plus make dem increase post size small...sanchez ball wey dey hit bar don too much
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:06am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
Abeg make una dey talk small small make others no wake up until we don aquire d land finish
seconded
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 3:06am On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
babe u get mind sha! Only female among 10 guys
Lol...am in between my only two brodas at home sef.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:07am On Sep 19, 2015
Owl City - Vanilla Twilight
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:07am On Sep 19, 2015
Blessedgurl:

How you take know. I built an IDP in that year and I was given a national honour "Ms Independent.

Cool...lemme pick my walking stick before I fall for you
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:07am On Sep 19, 2015
Air Traffic - Time goes by
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 3:07am On Sep 19, 2015
Neduzze5:


Check up again. I don modify am

Only politic thing na him we dey remember here
abacha was preparing to die

(1) (2) (3) ... (1995) (1996) (1997) (1998) (1999) (2000) (2001) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.