NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1998) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4743770 Views)
1 2 3 ... 1995 1996 1997 1998 1999 2000 2001 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:58am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl:thank God, how preparation for camp? Modified# wetin dtey wake u up? I sabi score die, dedicated to all Arsenal fans in da house, Mourinho in soup come 12:45pm |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:59am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl:Lolz.... Dah kin thing. How far you na? How was yesterday? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:00am On Sep 19, 2015 |
elmisti:He he he.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 3:00am On Sep 19, 2015 |
elmisti:E dey better dat way. Atleast my C of O go dey mah hand and name. And I go fit sell anytime I like. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 3:00am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5:no just go dia i don already pay for dat land, so no trespass |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:00am On Sep 19, 2015 |
Year 1997 in History In this year, the price of petrol was raised by 338% |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:00am On Sep 19, 2015 |
Hilsocial....I know say ur eye no go gree comot. for hia........ojukokoro is worrying u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:01am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 3:01am On Sep 19, 2015 |
Ehee! We don dey many oooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 3:01am On Sep 19, 2015 |
blym:My dear tanx. You did it as promised. Muahhh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:02am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl:Nice1....its cool to be Ms. Independent |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:02am On Sep 19, 2015 |
Solomonodimegwu:O boy, how far na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 3:02am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5:. nigeria qualified for France 98 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 3:02am On Sep 19, 2015 |
hilsocial:Hahahahahahaha....una talk well ![]() No type to xplain again... Happy sleep ooo ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:03am On Sep 19, 2015 |
Solomonodimegwu:See you wey dey talk, highest bidder carries the day na. I pray dem no ban you ooh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:03am On Sep 19, 2015 |
Blessed gurl, seems U gonna be d only female in 2k |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 3:03am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl:babe u get mind sha! Only female among 10 guys |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 3:03am On Sep 19, 2015 |
Solomonodimegwu:y ur balls dey shake na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:03am On Sep 19, 2015 |
harryson77:Check up again. I don modify am Only politic thing na him we dey remember here |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:04am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl:muahh's back. .me wey be say assists na mai speciality, wait make i give u more. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:05am On Sep 19, 2015 |
Wetin dey sup? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 3:05am On Sep 19, 2015 |
elmisti:How you take know. I built an IDP in that year and I was given a national honour "Ms Independent. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 3:05am On Sep 19, 2015 |
Abeg make una dey talk small small make others no wake up until we don aquire d land finish |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:05am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:05am On Sep 19, 2015 |
Some people just dey, dey wait for page 2k |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:05am On Sep 19, 2015 |
blym:Lol, make baba sha no Bleep up....and I hope d boys are not wasteful...plus make dem increase post size small...sanchez ball wey dey hit bar don too much |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:06am On Sep 19, 2015 |
Solomonodimegwu:seconded |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 3:06am On Sep 19, 2015 |
Solomonodimegwu:Lol...am in between my only two brodas at home sef. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:07am On Sep 19, 2015 |
Owl City - Vanilla Twilight |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:07am On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl:Cool...lemme pick my walking stick before I fall for you |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 3:07am On Sep 19, 2015 |
Air Traffic - Time goes by |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 3:07am On Sep 19, 2015 |
Neduzze5:abacha was preparing to die |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 4 guest(s)
