Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,410 members, 7,812,215 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 10:09 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2026) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (3996532 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2023) (2024) (2025) (2026) (2027) (2028) (2029) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:29pm On Sep 19, 2015
Finally scored the goal!


Year 2025 in the future


Nigeria is expected to be a trillion dollar economy by 2025
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:29pm On Sep 19, 2015
Faithluv5 sup wia u go hide n Gazaliah I see u jare haywire1 oboi dem bae in dis tread buriful nor b small
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:29pm On Sep 19, 2015
elmisti:



Kikiki, I wan diversify into securities ni jare.....all dis guns wey I get jst. Dey rot for awse...


No probs oga mi...buh u be top gun na...so we go still nid boys to run under u
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:30pm On Sep 19, 2015
Nysc no try o..
With all of these improvement wey dem start with our set their mind no reason to do posting instantly that's the only way to stop runsin























E be like every PCM don register sef

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:30pm On Sep 19, 2015
Neduzze5:
kole

Wey ur pishure, kid?

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:31pm On Sep 19, 2015
haywire1:
Eseohe23 upload a pishure pls. New policy

#
Erm! Buh I had my pics on my profile before na grin let those that haven't had theirs on their profile do the uploading wink Thanks
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:31pm On Sep 19, 2015
Lol,no worry I go pm u wink
haywire1:


Unpaid adverts r not allow . I will delete it, pm me on hw to pay for advert

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:32pm On Sep 19, 2015
tk4life:
Faithluv5 sup wia u go hide n Gazaliah I see u jare haywire1 oboi dem bae in dis tread buriful nor b small

Na soo ooo, oya u too upload ur pishure fast

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:32pm On Sep 19, 2015
haywire1:


Wey ur pishure, kid?

#


That one follow for rule?? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:33pm On Sep 19, 2015
Haywire na to put new picture na him be d new policy??
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:33pm On Sep 19, 2015
Eseohe23:

Erm! Buh I had my pics on my profile before na grin let those that haven't had theirs on their profile do the uploading wink Thanks

We neva see ur profile pishure befor

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:33pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Nysc no try o..
With all of these improvement wey dem start with our set their mind no reason to do posting instantly that's the only way to stop runsin
















E be like every PCM don register sef









Lol cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 12:33pm On Sep 19, 2015
Neduzze5:
No more History... Now future things grin
Year 2024 in the future cheesy
Summer Olympics will be held in Boston

and my first daughter will be 3.

Amen
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:33pm On Sep 19, 2015
Make una put una pictures o! Before person go see u for camp pass grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34pm On Sep 19, 2015
Neduzze5:



That one follow for rule?? undecided

Yea oo grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:34pm On Sep 19, 2015
I dey o,beads no dey allow me come online for long
tk4life:
Faithluv5 sup wia u go hide n Gazaliah I see u jare haywire1 oboi dem bae in dis tread buriful nor b small
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:34pm On Sep 19, 2015
My people i hail una oooo, se una dey enjoy una weekend so
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:34pm On Sep 19, 2015
theSpark:


and my first daughter will be 3.

Amen


As in you wan marry by 2022??
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Make una put una pictures o! Before person go see u for camp pass grin

Abi oo

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:34pm On Sep 19, 2015
klasiknonie:


see kerosene

Fed Poly Nekede

****** I thought as much****"""
**"*""" Exempted beauty **"""""
*"*"""" So you're not a PCM***"""

*******Gherarahea*******"" grin cheesy







***"""True but just kidding dear**"""""
******** You can stay and have fun**"**"
*******"Muah****"** kiss lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:35pm On Sep 19, 2015
Faithluv5:
Mistabiola sad


****"Nice pinshure***"" lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:35pm On Sep 19, 2015
haywire1:


Yea oo grin

#

E dey my dp ni na!! angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36pm On Sep 19, 2015
Olami90:



No probs oga mi...buh u be top gun na...so we go still nid boys to run under u


That one na small thing....sha mke 5milla payment....go heven come bak nd no one go touch ya babie gal.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:37pm On Sep 19, 2015
Neduzze5:


E dey my dp ni na!! angry

No playing for jungle. Upload am fast

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:38pm On Sep 19, 2015
haywire1:


We neva see ur profile pishure befor

#
We? Maybe you didn't see it buh I ve done that severally you can ask around. I decided to take a break. Thanks
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:39pm On Sep 19, 2015
Please how many days to stream 1 looks like am counting backwards sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:39pm On Sep 19, 2015
Haywire1 I don change am
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:39pm On Sep 19, 2015
haywire1:


Na soo ooo, oya u too upload ur pishure fast

#
I don upload am ooo buh if any of una Yaffe me i go wound una cuz I woo oooo ooooo 4 d pic small grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:39pm On Sep 19, 2015
haywire1:


No playing for jungle. Upload am fast

#


Erm... But why na?? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:39pm On Sep 19, 2015
52 sunsets grin
debris:
Please how many days to stream 1 looks like am counting backwards sad

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:40pm On Sep 19, 2015
I don change am,thank u kiss
mistabiola:



****"Nice pinshure***"" lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:40pm On Sep 19, 2015
haywire1:
Nikkyzeee I zoomed u frm afar. Nice profile pishure kiss kiss

#


See him fura$kola stained gum cheesy

Na all ladies u dey kiss...u jst dey shawonje anyhow..

Those gals sef need to be careful sef
Check wetin u wan check and move on grin

(1) (2) (3) ... (2023) (2024) (2025) (2026) (2027) (2028) (2029) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.