Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,037 members, 7,828,633 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 12:21 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2028) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4014222 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2025) (2026) (2027) (2028) (2029) (2030) (2031) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:54pm On Sep 19, 2015
Choi! B15 get beautiful babes and handsome guys o.


BTW una no dey watch match?
Chelsea Vs Arsenal.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:55pm On Sep 19, 2015
This girl u no get high maintenance ni
Why u dey reason pop corn na
angry sad
debris:





Weris the fine gentleman I hope he will buy me pop corn in camp tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 12:55pm On Sep 19, 2015
Zeeenas:
Thanks blessedgurl, u've a kind hrt.not evri1 can share a plot of land especially now wey land dey expensive.
@blym, thanks 4 d mention.

You are welcome. We both love you.
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 12:56pm On Sep 19, 2015
Blessedgurl:


If you say you worwor wetin boys like Gazaliah and Mistabiola go kon talk. You look good.




Ewo lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:56pm On Sep 19, 2015
Marcelinho:
Harinholar mawnin hw ur side? Pretyluv5 i see u, hilsocial 2020 my target, doublelady i dey greet, 2el our countdown machine, xcozee my oga, haywire1 the Jega of our time, and all other B15 PCM I greet una well.
thanks 4d care bro! One love
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:57pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
This girl u no get high maintenance ni
Why u dey reason pop corn na
angry sad

Kikikikikikikikikikkokokokokokakakakakakaka grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:57pm On Sep 19, 2015
No.be small ewo lol
LifeIsGuhd:





Ewo lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:57pm On Sep 19, 2015
Chelsea VS Arsenal F.C


Asmir Begovic
. Petr Cech
Branislav Ivanovic
. Gabriel Paulista
Kurt Zouma
. Laurent Koscielni Gary Cahill
. Nacho Monreal
Cesar Azpilicueta
Hector Bellerin
Cesc Fabregas
. Mesut Oezil
Oscar
. Aaron Ramsey
Eden Hazard
. Alexis Sanchez
Pedro Rodriguez
. Santi Cazorla
Nemanja Matic
. Francis Coquelin
Diego Costa
. Theo Walcott
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:58pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
This girl u no get high maintenance ni
Why u dey reason pop corn na
angry sad



Lolz wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 12:59pm On Sep 19, 2015
Marcelinho:
Harinholar mawnin hw ur side? Pretyluv5 i see u, hilsocial 2020 my target, doublelady i dey greet, 2el our countdown machine, xcozee my oga, haywire1 the Jega of our time, and all other B15 PCM I greet una well.
......Am gud..enjoy d rest of the day..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:00pm On Sep 19, 2015
Blessedgurl:


If you say you worwor wetin boys like Gazaliah and Mistabiola go kon talk. You look good.


Me!!!

I fine pass all of Una join......



See dis BAe....If you push me,I go stand land Olami rock. Soryy,Olumo rock tongue

No let me talk say you be MAN ooooooo.Abi you dey run for Nigeria ni

Hope I never talk am lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:00pm On Sep 19, 2015
elmisti:



That one na small thing....sha mke 5milla payment....go heven come bak nd no one go touch ya babie gal.....

Hahahahahahahahahaha cheesy Dmilla ke? Wetin I go com use take care of bae wen I get? I go do u well buh e no go reach 5milla.

I go look into it wen I get babie gal then. #Na u sure now, imam wan dey Bleep up.
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:01pm On Sep 19, 2015
Make me sef join d cliq


DP uploaded


cc: Haywire1 grin grin grin grin grin grin #TeamAkwaIbom cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:01pm On Sep 19, 2015
Blessedgurl:
Its


Gooooooaaaaaallllll
Gooooooaaaaaallllll
Gooooooaaaaaallllll


Celebrates with xcozee #Alwaysbelieve
wow! I'm pleased sweerie... Thanks so much 4d care...hope u r good?

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:03pm On Sep 19, 2015
Blessedgurl:


If you say you worwor wetin boys like Gazaliah and Mistabiola go kon talk. You look good.
tankz blessedgurl 4 d hope wey u give me i rili nid am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 1:03pm On Sep 19, 2015
debris:




Lolz wink


Shebi ah no dey spell your name well or you dey intentionally skip all my mentions?? cry cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:03pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Lmao
Which kind TV be dis one eh
dem still dey produce am ooooo grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 1:04pm On Sep 19, 2015
Gazaliah:


Me!!!
I fine pass all of Una join......


See dis BAe....If you push me,I go stand land Olami rock. Soryy,Olumo rock tongue
No let me talk say you be MAN ooooooo.Abi you dey run for Nigeria ni
Hope I never talk am lipsrsealed lipsrsealed
Lol...Oya try show face small
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 1:04pm On Sep 19, 2015
omitooguns:
Make me sef join d cliq


DP uploaded


cc: Haywire1 grin grin grin grin grin grin #TeamAkwaIbom cool

You go like book o grin lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:04pm On Sep 19, 2015
tk4life:
I don upload am ooo buh if any of una Yaffe me i go wound una cuz I woo oooo ooooo 4 d pic small grin grin grin


Hahahaha... cheesy see me sha! I first scrolled down bfor d fin load finish...I con dey scroll bak up, na em I fink na u sit on top chair wit dat crazy jean figure bfor I con see ur head gangan cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 1:05pm On Sep 19, 2015
Neduzze5:



Shebi ah no dey spell your name well or you dey intentionally skip all my mentions?? cry cry


Hahaha Hahaha, see question cheesy

Heartbreak lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 1:05pm On Sep 19, 2015
Xcozee:

wow! I'm pleased sweerie... Thanks so much 4d care...hope u r good?

Am good
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 1:06pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
No.be small ewo lol

No too laugh before them go catch you o lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:06pm On Sep 19, 2015
LifeIsGuhd:

you go like book o grin lipsrsealed lipsrsealed


My Iyalode's name is BOOK wink....so i Love BOOk ooo cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 1:07pm On Sep 19, 2015
Neduzze5:



Shebi ah no dey spell your name well or you dey intentionally skip all my mentions?? cry cry




cheesy cheesy lol..@nedu just upload ur pic for me that will make my day.
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:07pm On Sep 19, 2015
Olami90:



Hahahaha... cheesy see me sha! I first scrolled down bfor d fin load finish...I con dey scroll bak up, na em I fink na u sit on top chair wit dat crazy jean figure bfor I con see ur head gangan cheesy
Olami90 I nor get word to tell u buh I knw u understand wen u dey wit ur bae 4 party n wan guy wey look lyk majid or Ramsey Noah cum dey dance wit her as u hold cold zobo mix wit kush 4 inside take dey cool ur head or anger
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:08pm On Sep 19, 2015
Xcozee:

thanks 4d care bro! One love
padi mi Xcozee wia u go hide nau u n Gazaliah just dey play hide n seek 4 diz tread
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:08pm On Sep 19, 2015
blym:
2nd property. Dedicated to all guys in the house.
Have a blessed day.... smiley smiley

kam4r
. BOB, #TEAMLAGOSCAMP
thanks 4d mention
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:10pm On Sep 19, 2015
tk4life:
padi mi Xcozee wia u go hide nau u n Gazaliah just dey play hide n seek 4 diz tread
boss! Nah b so! Just waking up...went 4a praise nyt
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:12pm On Sep 19, 2015
Abeg I dey go off will be back dem just bring light n I wan finish diz stupid DAMNATION OF A GAME B4 I GO PLAY PRO TO TYPE SEE YA LATER grin cheesy grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 1:12pm On Sep 19, 2015
LifeIsGuhd:

No too laugh before them go catch you o lipsrsealed lipsrsealed
Na una two know wetin una see o. #nosnitching
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:13pm On Sep 19, 2015
Xcozee:

boss! Nah b so! Just waking up...went 4a praise nyt

shocked shocked shocked shocked


do u av any idea how many years u don sleep sad [b] r u sleeping handsome grin grin grin grin grin

(1) (2) (3) ... (2025) (2026) (2027) (2028) (2029) (2030) (2031) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.